₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,288 members, 8,421,204 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:30 PM

Toggle theme

Abeg Make Una Try Marry Quick Oo - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAbeg Make Una Try Marry Quick Oo (867 Views)

1 Reply (Go Down)

Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by headbasher96(op): 6:37pm On May 01, 2022
My brothers in the house abeg make una try marry quick o make dog no go knack your future wife o.


We nigerians are religious but wetin the come out of nigeria even god the dobale for us sodom and gomorrah go be play the day God go reason our matter.
Re: Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by lifenija: 6:38pm On May 01, 2022
Na ones dem know when children post.
Re: Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by headbasher96(op): 7:27pm On May 01, 2022
lifenija:
Na ones dem know when children post.
weldone o elder gcfr shey nairaland na village make everybody the behave mature na.


How many time u don tell those people wey the post pornography make them stop
Re: Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by lifenija: 7:51pm On May 01, 2022
headbasher96:
weldone o elder gcfr shey nairaland na village make everybody the behave mature na.


How many time u don tell those people wey the post pornography make them stop
another childish post
1 Reply

Women, Make Una Try Get SenseErigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price PoloMarry Quick So You Can Give Birth, Man Advices Ladies234

Please I Need Advise On What To Do About This.Men Hating Machine : Why I Pity Small Boys Bashing Biggirls Here