Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,138 members, 7,814,989 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:54 AM

Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo (5103 Views)

Women, Make Una Try Get Sense / Abeg Make Una Try Marry Quick Oo / Stingy Men Association Of Nigeria Polo Is Out (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Nobody: 7:18am On Aug 12, 2022
grin

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Kimiso(m): 7:44am On Aug 12, 2022
They are the ones making everything difficult to buy in the market,they always buy 1k cloth for 15k wetin happen,this guy must have had a great hatred for fraud to make him post something like this abeg erigga make una help us tell them ohh or make you kuku drop music title for it

But thank god i finally made first to comment cool cool

9 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Uzomacharles: 8:32am On Aug 12, 2022
I'm really waiting for this Lost Boy Album

1 Like

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by loosecanon50(m): 9:59am On Aug 12, 2022
I can relate. My mum owns a boutique, those gee boys no dey price polo. Dey go just pick the ones they want and do transfer Shap Shap grin

18 Likes 3 Shares

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Silentgroper(m): 10:05am On Aug 12, 2022
Those mumu boys.. Money wey be say dem no sure if another go come naim dem go dey spend anyhow..

5 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Savagr(m): 10:35am On Aug 12, 2022
Silentgroper:
Those mumu boys.. Money wey be say dem no sure if another go come naim dem go dey spend anyhow..
na + e go dey come
Till when their time reach
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by YinkaOlusesi16(m): 10:41am On Aug 12, 2022
wetin concern me? when fine fine okirika dey under bridge for ikeja, nah Mumu dey go boutique.

28 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Silentgroper(m): 10:41am On Aug 12, 2022
Savagr:
na + e go dey come Till when their time reach
Chaiii... Dz people mad gan oo.
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by marlow1962(m): 10:55am On Aug 12, 2022
Been close to a year I bought wear’s especially jeans.
Everything is expensive, take a look at split AC that was sold for 65-80k, now if you don’t have close to 200k u can’t get a nice 1.5hp ac.
Everything is just fuvked, sellers think everybody is a streetboy.
I dont buy from boutiques anymore, when am ready I go to onitcha. Majority of the boutiques go there too.
So what’s the difference.

30 Likes 1 Share

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by GODSMILEFOREVER: 10:58am On Aug 12, 2022
Come and see how they have
made house rent very expressive in Edo State. You will hardly see 2 bedroom flat for 300k .
They should not forget that the end of a thing is better than the beginning thereof.

3 Likes 1 Share

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by idu1(m): 11:07am On Aug 12, 2022
Even okada fares. To climb okada reach nearby dem go dey call price.
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Dreadlock69(m): 11:13am On Aug 12, 2022
To buy ordinary jean and shirt i dey hold 10k for oshodi you dey mind them
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by centpado(m): 11:32am On Aug 12, 2022
Why buy jeans, when you can get to Idumouta buy the jeans material, a yard and the half, give a good tailor to sew Jean trousers for you.
Enter Yaba buy polo material, give a good tailor to sew polo for you
Dreadlock69:
To buy ordinary jean and shirt i dey hold 10k for oshodi you dey mind them

11 Likes 1 Share

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Investmentfreak: 11:41am On Aug 12, 2022
centpado:
Why buy jeans, when you can get to Idumouta buy the jeans material, a yard and the half, give a good tailor to sew Jean trousers for you.
Enter Yaba buy polo material, give a good tailor to sew polo for you
There are some machines I see on Instagram , I wish I can buy them and open a fashion house .
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Tegabadguy(m): 11:43am On Aug 12, 2022
BadRadio:
grin
No be lie ooooo....polo 3k no dey again
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by paulolee(m): 11:44am On Aug 12, 2022
those guys too do...erigga drop dt album abeg.. streets dey urge
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by NehemiahReturns: 11:58am On Aug 12, 2022
YinkaOlusesi16:
wetin concern me? when fine fine okirika dey under bridge for ikeja, nah Mumu dey go boutique.
how many days you go wear okrika before e wash off?

3 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by NehemiahReturns: 11:59am On Aug 12, 2022
Tegabadguy:
No be lie ooooo....polo 3k no dey again
you're very right. The same 3k polo wey i dey beg seller for boutique na him two Yahoo boys come buy am 3 for 26,000 naira omo shame catch me for Benin here.
Thank God i no waka with my girlfriend go that day cos she been wan follow me

2 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by whodohgeepee(m): 12:01pm On Aug 12, 2022
There's a 4-channel DVR (Hikvision) and powerbox for sale.

Price for both is 35,000 naira only. Slightly negotiable.

Still new as they have been used and receipt is intact.

Location is Lagos State.

Call/WhatsApp: 0.8.0.three.6.5.6.2.8.seven.0
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Tegabadguy(m): 12:05pm On Aug 12, 2022
NehemiahReturns:
you're very right. The same 3k polo wey i dey beg seller for boutique na him two Yahoo boys come buy am 3 for 26,000 naira omo shame catch me for Benin here.
Thank God i no waka with my girlfriend go that day cos she been wan follow me
guy na every were ....he happen to me ooo shocked shocked shocked shocked All the girls won follow yahoo boys

3 Likes 1 Share

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Babtunz: 12:45pm On Aug 12, 2022
idu1:
Even okada fares. To climb okada reach nearby dem go dey call price.
These ones are the most annoying. Like I took a bike and the normal fare is #100 I got to my destination, paid #100 and the next thing this rider told me was "Na #100 you wan pay" boy the kind of look I gave him ehnn I'm sure he wouldn't want me to sit on his bike again.
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by 3LACK: 3:13pm On Aug 12, 2022
No cap...omoh this days if you dress sharp enter boutique the kain money dem go dey call, dey look you eyes go shock you

I still don't know why Nigerians made yahoo yahoo look so cool

4 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Prayfortheworld: 3:50pm On Aug 12, 2022
Make Una no go hold una president..dy there dy call yahoo boys
You expect person to sell him market cheap with this exchange rate
If una no vote right Una go continue to blame everybody and everything

3 Likes 1 Share

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by RepoMan007: 3:58pm On Aug 12, 2022
You glorify yahooism in record and come online toß preach trash.
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Savedday: 4:22pm On Aug 12, 2022
Does boys are annoying. Last week Sunday na so for club, one order 1 toothpick for 20,000 naira . Say him want pick him teeth with 20k toothpick

1 Like 1 Share

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by KingDash: 4:41pm On Aug 12, 2022
Boy you just broke... when you got money you won’t price
YinkaOlusesi16:
wetin concern me? when fine fine okirika dey under bridge for ikeja, nah Mumu dey go boutique.

2 Likes

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Nobody: 4:53pm On Aug 12, 2022
And so what?
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by abfelicity91: 5:06pm On Aug 12, 2022
Yahoo is different from ritualist (yahoo plus).
I don't think normal yahoo don spend unnecessary
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by victor9jaar: 5:48pm On Aug 12, 2022
even shoe and palms sef.

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by VladimirPutiin(m): 6:11pm On Aug 12, 2022
Kimiso:
They are the ones making everything difficult to buy in the market,they always buy 1k cloth for 15k wetin happen,this guy must have had a great hatred for fraud to make him post something like this abeg erigga make una help us tell them ohh or make you kuku drop music title for it

But thank god i finally made first to comment cool cool

Erigga a well known Yahoo boy grin grin grin

1 Like

Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by mytime24(f): 7:33pm On Aug 12, 2022
K

(1) (2) (Reply)

JAPA: Man Explains Why He Is Leaving UK Back For Nigeria (Pics/Video) / I Need Your Help And Advice In My Relationship. / Who Makes The First Move, The Man Or The Woman?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.