Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,812 members, 7,813,681 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 04:10 PM

Abeg Make Una Try Marry Quick Oo - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Make Una Try Marry Quick Oo (732 Views)

Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo / Marry Quick So You Can Give Birth, Man Advices Ladies / Help Quick Oo Na Die Be This (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by headbasher96(m): 6:37pm On May 01, 2022
My brothers in the house abeg make una try marry quick o make dog no go knack your future wife o.


We nigerians are religious but wetin the come out of nigeria even god the dobale for us sodom and gomorrah go be play the day God go reason our matter.

1 Like

Re: Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by lifenija: 6:38pm On May 01, 2022
Na ones dem know when children post.

1 Like

Re: Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by headbasher96(m): 7:27pm On May 01, 2022
lifenija:
Na ones dem know when children post.
weldone o elder gcfr shey nairaland na village make everybody the behave mature na.


How many time u don tell those people wey the post pornography make them stop
Re: Abeg Make Una Try Marry Quick Oo by lifenija: 7:51pm On May 01, 2022
headbasher96:
weldone o elder gcfr shey nairaland na village make everybody the behave mature na.


How many time u don tell those people wey the post pornography make them stop
another childish post

(1) (Reply)

Brief Introduction / Is Iyabasera REAL?? Charmed Food / Please I Need Advice Concerning Life Decision.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.