Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,104 members, 7,852,747 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 04:03 AM

Ladies Don't Open This Thread (men Only) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies Don't Open This Thread (men Only) (2122 Views)

Ladies, Don't Be Fooled, That Guy Is Seeing Someone Else / How To Reply A Girl Asking "Tell Me About Yourself?" [Must Read Men Only — PIC] / Men Only: SEX, Approaching, Chatting, Keeping a Conversation, Last Long in Bed. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Ge0grapher(m): 12:42pm On May 12, 2022
Guys, omo make una no dey simp for these streets ooh. Most Naija babes are average, some are even way below average, for real!!.

E get one of my guy way enter Canada seven months ago, Omo, if u see top shelf babes this guy dey parole.. u go shock.. Mixed, white, Latina, black sef dey . My other guy way enter Rwanda, As I see him babe, my hands no fit type. if you see body eeh, you go know say most Naija girls no reach.

I come dey reason, we way dey naija, most of us just dey simp on top low grade oo..

No get me wrong oo, fine girls dey naija but guy, beauty pass beauty.. As for me I no dey sure say I go marry naija babe oo, cos if I marry am come travel out, oboy I fit cheat oo. And no be good thing.. wetin una think?? Abi I just dey ment??.

12 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Felimax(m): 12:45pm On May 12, 2022
Boys only! Women and men keep off!

4 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Johnny147147: 12:48pm On May 12, 2022
Ge0grapher:
Guys, omo make una no dey simp for these streets ooh. Most Naija babes are average, some are even way below average, for real!!.

E get one of my guy way enter Canada seven months ago, Omo, if u see top shelf babes this guy dey parole.. u go shock.. Mixed, white, Latina, black sef dey . My other guy way enter Rwanda, As I see him babe, my hands no fit type. if you see body eeh, you go know say most Naija girls no reach.

I come dey reason, we way dey naija, most of us just dey simp on top low grade oo..

No get me wrong oo, fine girls dey naija but guy, beauty pass beauty.. As for me I no dey sure say I go marry naija babe oo, cos if I marry am come travel out, oboy I fit cheat oo. And no be good thing.. wetin una think?? Abi I just dey ment??.


That's what happens when u limit yourself to a confined space reeking with low grades. Most girls u see well packaged are just bunch of nobodies

7 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Uniquetani1(f): 1:01pm On May 12, 2022
undecided

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Blaqroman0000: 1:06pm On May 12, 2022
Your problem Is just ASUU strike sad

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Nobody: 2:25pm On May 12, 2022
You dey ment ooo.
Walahi undecided
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Elporo(m): 2:36pm On May 12, 2022
Ge0grapher:
Abi I just dey ment??.

grin
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Nobody: 2:40pm On May 12, 2022
Johnny147147:



That's what happens when u limit yourself to a confined space reeking with low grades. Most girls u see well packaged are just bunch of nobodies
guy beauty is not everything. Some are walking devils.

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Nobody: 3:24pm On May 12, 2022
I thought I was the only one who take note of this. West Africa - Nigeria babes are not beautiful at all. When they reach 23, they become ugly.

West Africa and Nigeria guys are way more good looking than their babes

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Nobody: 3:30pm On May 12, 2022
Nigeria men fine pass their women.

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Mercury12(m): 4:34pm On May 12, 2022
Ge0grapher:
Guys, omo make una no dey simp for these streets ooh. Most Naija babes are average, some are even way below average, for real!!.

E get one of my guy way enter Canada seven months ago, Omo, if u see top shelf babes this guy dey parole.. u go shock.. Mixed, white, Latina, black sef dey . My other guy way enter Rwanda, As I see him babe, my hands no fit type. if you see body eeh, you go know say most Naija girls no reach.

I come dey reason, we way dey naija, most of us just dey simp on top low grade oo..

No get me wrong oo, fine girls dey naija but guy, beauty pass beauty.. As for me I no dey sure say I go marry naija babe oo, cos if I marry am come travel out, oboy I fit cheat oo. And no be good thing.. wetin una think?? Abi I just dey ment??.


Is that all?

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Ghostrye: 4:41pm On May 12, 2022
You no too ment, na just small ment. But fr, you are spitting facts

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Karleb(m): 5:06pm On May 12, 2022
Someone once said this and I'm starting to believe it.

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by vanida6: 5:24pm On May 12, 2022
Rubbish :O

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Dalil8: 5:27pm On May 12, 2022
Ge0grapher:
Guys, omo make una no dey simp for these streets ooh. Most Naija babes are average, some are even way below average, for real!!.

E get one of my guy way enter Canada seven months ago, Omo, if u see top shelf babes this guy dey parole.. u go shock.. Mixed, white, Latina, black sef dey . My other guy way enter Rwanda, As I see him babe, my hands no fit type. if you see body eeh, you go know say most Naija girls no reach.


I come dey reason, we way dey naija, most of us just dey simp on top low grade oo..

No get me wrong oo, fine girls dey naija but guy, beauty pass beauty.. As for me I no dey sure say I go marry naija babe oo, cos if I marry am come travel out, oboy I fit cheat oo. And no be good thing.. wetin una think?? Abi I just dey ment??.

I dey tell dem. Naija girls dey below average.

No dey waste ur time & resources on top dem. Save ur money fly go Dubai, Southy or any other African country.

If u see babes for yankee or other African countries, even Egypt sef u go know say God dey sleep when he dey create Naija girls.

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by ObamaMessi: 5:29pm On May 12, 2022
Uniquetani1:
undecided
Wetin bring u here?
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Lvgirl: 5:32pm On May 12, 2022
Ge0grapher:
Guys, omo make una no dey simp for these streets ooh. Most Naija babes are average, some are even way below average, for real!!.

E get one of my guy way enter Canada seven months ago, Omo, if u see top shelf babes this guy dey parole.. u go shock.. Mixed, white, Latina, black sef dey . My other guy way enter Rwanda, As I see him babe, my hands no fit type. if you see body eeh, you go know say most Naija girls no reach.

I come dey reason, we way dey naija, most of us just dey simp on top low grade oo..

No get me wrong oo, fine girls dey naija but guy, beauty pass beauty.. As for me I no dey sure say I go marry naija babe oo, cos if I marry am come travel out, oboy I fit cheat oo. And no be good thing.. wetin una think?? Abi I just dey ment??.



Bro that is the whole truth. Nothing but the truth
That is why NGN girls abroad no dey see husband

3 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Uniquetani1(f): 6:07pm On May 12, 2022
ObamaMessi:
Wetin bring u here?


I want to scatter the place

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Prettygirl200(f): 6:17pm On May 12, 2022
A prophet can never and will never be honored in his own country. U see girls from outside your country as the most beautiful bc u have never had the apportunity meet them. Same also goes for foreigners if they enter Nigeria they will also see Nigerian girls as the most beautiful. So it's not your fault. Na inferiority complex.

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Acidbath: 6:24pm On May 12, 2022
Na the same Yankee Una fellow negroe get this em girlfriend.

https://www.nairaland.com/7102069/woman-flees-after-brutalising-10-year-old/3#112404249

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Badhguy(m): 6:39pm On May 12, 2022
Op please na beg a dey beg you.you fit pass me that substance you dey take?
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Generalwoodz(m): 6:56pm On May 12, 2022
Aswear bro grin
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Oblivionz5(m): 7:04pm On May 12, 2022
Ge0grapher:
Guys, omo make una no dey simp for these streets ooh. Most Naija babes are average, some are even way below average, for real!!.

E get one of my guy way enter Canada seven months ago, Omo, if u see top shelf babes this guy dey parole.. u go shock.. Mixed, white, Latina, black sef dey . My other guy way enter Rwanda, As I see him babe, my hands no fit type. if you see body eeh, you go know say most Naija girls no reach.

I come dey reason, we way dey naija, most of us just dey simp on top low grade oo..

No get me wrong oo, fine girls dey naija but guy, beauty pass beauty.. As for me I no dey sure say I go marry naija babe oo, cos if I marry am come travel out, oboy I fit cheat oo. And no be good thing.. wetin una think?? Abi I just dey ment??.


Unfortunately they won’t listen

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by ashawopikin(m): 7:05pm On May 12, 2022
Omo forget that thing, naija girls fine

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Johnny147147: 7:58pm On May 12, 2022
lifeoman:

guy beauty is not everything. Some are walking devils.

My niggah is painting a clearer picture

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by posty56: 8:01pm On May 12, 2022
that's why we be team foreign
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by siofra(f): 11:27pm On May 12, 2022
Nigerian men that we are trying to manage are the ones talking this rubbish!!!

Wonders shall never end.
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Hartugrin27(m): 12:07am On May 13, 2022
Johnny147147:



That's what happens when u limit yourself to a confined space reeking with low grades. Most girls u see well packaged are just bunch of nobodies

Gbayii boss
O deep!!

1 Like

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by headbasher96(m): 9:22am On May 13, 2022
Every mallam with his kettle last last who go simp go simp if u like tie am flog.


A brother of mine his babe only visit him when he has hit a big job mind u he is into hard labour after using digger to scatter body day go break u will see the shameless girl in the compound u cant even know when she sneaks in just wake up and see her once money depleted small quarrel go ensue she go move na till the next big work o.


What will u say about my bro i had to name him akubaka for reasons best known to me (akubaka or kubaks the simp)

2 Likes

Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by ImpregnaTor(m): 9:27am On May 13, 2022
You guys problem is that u live in the southwest cheesy so I'm not surprised
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Realmi: 10:56am On May 13, 2022
Yes....u just dey ment


Na guy like u talk say him no fit date naija babes, only for the white babe wey him date to kill am....


Hope u read that news, and the babe still dey ball nobody arrest am...


Wat some Nigerians dot know is that.....whites dont like blacks ( it has always been like that) if u marry a white woman and u are unfortunate to marry a bad one....if anything happens in the marriage, there law will protect them first before u that is a black man....that is if the black man will get justice at all..

The land is not always greener at the other side....
Re: Ladies Don't Open This Thread (men Only) by Truvelisback(m): 11:12am On May 13, 2022
Naija babes are still my Spec.

(1) (Reply)

So This Is How BREAKFAST Tastes Like. / Can You Imagine This Lame "Pick Up Line" / What Kind Of Girls Do U Think Is Good For Undergraduates?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.