The Yam I Bought 700 Naira - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Yam I Bought 700 Naira (1721 Views)
| The Yam I Bought 700 Naira by NobleSeed(op): 8:19pm On Aug 09, 2022 |
Bought the yam below on my way back from shop. The woman say na 400 for one, she shade them differently though some 350,500,400 for each So I took two which amount to 800 but I para give her say na 700 naira I won pay ![]() From my investor look of things, the yam no too cost nor cheap. My pray be say make E no change color for inside pot tumoro ![]() I no too trust those new yam .
|
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by greentext: 8:20pm On Aug 09, 2022 |
Boil, fry egg chop |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by lilvicky68(m): 8:21pm On Aug 09, 2022*. Modified: 9:05pm On Aug 09, 2022 |
So yams are now cheap. Did she plant these herself abi na yam Dem carry do Thanksgiving for church she dey sell.. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Omihanifa: 8:21pm On Aug 09, 2022 |
It’s cheap o |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by gasparpisciotta: 8:22pm On Aug 09, 2022 |
It doesn’t look like new yam |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by slimjohn2k5: 8:22pm On Aug 09, 2022 |
Abeg give us the woman location |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Tokskob2008: 8:28pm On Aug 09, 2022 |
Very very cheap and definitely not Lagos.... |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by robinso01(m): 8:29pm On Aug 09, 2022 |
This 4k yam in anambra. Op,drop location of where you bought this. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Ever8090: 8:31pm On Aug 09, 2022 |
You use jazz on the woman?...even in Benue state the headquarters of yam, you no fit get this 2 yams for 700 naira |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by emmchi(m): 8:46pm On Aug 09, 2022 |
New yam is cheaper than old yam.one of that yam old yam is btw 1500-2000 |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Kimiso(m): 8:50pm On Aug 09, 2022 |
NobleSeed:please are you in Lagos because one tuber yam of yam in lagos equivalents to 1500naira |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Mrkumareze(m): 9:00pm On Aug 09, 2022 |
Op, u better buy that yam in quantity and look for how to store it.. wetin my eye see fir yam dis period no good to tell. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Slynation(m): 9:24pm On Aug 09, 2022 |
One of this Yams should be 3K5 in P.H...!! If you see the very small yam like Potato they were calling 1k2 for me in P.H... |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by GoooodHardDick: 9:26pm On Aug 09, 2022 |
OP try reach my side here, one of that yam is not less than #1,500 |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by PerfectStranger(m): 9:30pm On Aug 09, 2022 |
In my area hear na 5k with a little abeg |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by siofra(f): 10:01pm On Aug 09, 2022 |
Yams are about to be cheap. This is harvest season. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by henrimoto(m): 10:51pm On Aug 09, 2022 |
siofra:true.... From next week upward. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by henrimoto(m): 10:53pm On Aug 09, 2022 |
gasparpisciotta:na better yam. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by robosky02(m): 10:34am On Aug 10, 2022 |
siofra:Buhari go gree |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Nobody: 10:37am On Aug 10, 2022 |
Did you miss a zero in the 700?
|
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by NobleSeed(op): 11:06am On Aug 10, 2022 |
nop Kimiso: |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by NobleSeed(op): 11:07am On Aug 10, 2022 |
![]() I was tempted to asked. I come chill make she no increase the fee ![]() lilvicky68: |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by NobleSeed(op): 11:14am On Aug 10, 2022 |
I wanted to but on the other hand I need to see if the yam is good though I no won spend money buy yam way no go let me eat Mrkumareze: |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by seunak2016: 12:03pm On Aug 10, 2022 |
lilvicky68:its new yam, thats how it always cheap. |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by debbydams(f): 2:12pm On Aug 10, 2022 |
gasparpisciotta:its new yam |
| Re: The Yam I Bought 700 Naira by Mekanus(m): 2:16pm On Aug 10, 2022 |
gasparpisciotta:You no sabi new yam then. |
Lady Asked A Woman To Sleep With Her And Her Man For €700 In Lagos (Video) • The Gift I Bought For My Baby Mama Today - Photos • Meet Abena Ghanabah Who Has Slept With 700 Men, 27 Ghanaian Celebrities • 2 • 3 • 4
If You Had To Date A Foreigner, What Country Would He Or She Be From? • Why Do Women Think Irrationally And So Dumb? • Stop Sending Money To Girls If You Are Aboard
