FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics (4295 Views)
| FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Ekejoestar(op): 9:49pm On Jan 21, 2023 |
So I got this babe from another babe wey I dey knack, I cum like am because of her petite body. We've been doing FWB for like six months and each time she spent the night in my place or whenever we meet, I used to give her money the highest being 7k and the lowest being 2k, I also used to send her some urgent 2k from time to time as the case may be. So few weeks ago, she said that she wanted to spend the night at my place and e get one babe wey I dey reason her matter then and na my tribe she come from, so this FWB babe come dey suspect am unto say I dey relationship and she say make I leave am(FWB) alone, say she no do again. I agreed oooo. But my guys, as body no be firewood and porn na no go area for me plus I no too like make girls dey talk my matter for outside say dem don see my prick, naim I call this babe oooo just yesterday, tell am say I wan see am on our normal level and she agree oooo, we do finished and I paid 3.5k. Now babe don call me say she get belle ooo |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Ekejoestar(op): 9:50pm On Jan 21, 2023 |
.
|
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Ekejoestar(op): 9:50pm On Jan 21, 2023 |
Matters arising |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by LikeAking: 9:57pm On Jan 21, 2023 |
Ekejoestar:Are u not tired of wasting ya sperm? |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by ArcFresky(m): 9:57pm On Jan 21, 2023 |
Be a responsible father. |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Naijanascam: 9:58pm On Jan 21, 2023 |
Congratulations...... Just be a Man ![]()
|
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by RedChiefPriest: 9:59pm On Jan 21, 2023 |
So what do you want us to do for you? Give you advice on how to be a better father? I'm very sure both of you are ready to become parent since you guys must have known pregnancy will be the wnd result of all the knackings. Dj knackamora of knackinja kingdom |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by PerfectStranger(m): 10:02pm On Jan 21, 2023 |
Naijanascam:Dey play
|
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by ImmanuelMyron(m): 10:18pm On Jan 21, 2023 |
Nne You're Doomed. *Na who never see problem dey use english dey pray* |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Sprinklepee: 11:01pm On Jan 21, 2023 |
Oshey eyan knackamora, when u go dey pour inside, weytin u dey expect before nko. |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by 2dice01: 11:15pm On Jan 21, 2023 |
Nakamura a.k.a Nakadamus ![]() you are doing well This one she is calling you sir back to back in the message hope she is up to 18yrs Firstly Take her to do the test in a Hospital or Pharmacy make dem no run you street |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Mercury12(m): 11:24pm On Jan 21, 2023 |
You must learn a lesson by force 😁 |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by JoeRizzla(m): 11:41pm On Jan 21, 2023 |
Soon the girl go enter street fulltime as a single mother, then she go look for one bright looking innocent man and tell him a story full of pity of how you abandoned her and her child. lol That's why i have never pitied any single mother because most of their pregnancy are from Friends With Benefits shít. |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Chris2863(m): 11:50pm On Jan 21, 2023 |
JoeRizzla:no be lie |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Holybaddo: 2:44am On Jan 22, 2023 |
😅🤣🤣🤱👨🍼👰♂️👼 |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by faceLAGOS: 4:58am On Jan 22, 2023 |
Birds of same feather... |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by nifemi25(m): 6:05am On Jan 22, 2023 |
So what result are you expecting when you are poring the raw pap into her..... I will only advice you not to kill the little baby even do you don't have the Intention of getting married to her mom. |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by WholeLottaDrip2(m): 6:17am On Jan 22, 2023 |
Bruh why u no dey rubber up? Oya carry ur cross 🤞 |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Gadafii: 7:02am On Jan 22, 2023 |
Your child will be born into a new NIGERIA, Peter Obi is coming I hope you have your pvc |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by nicerod(m): 7:32am On Jan 22, 2023 |
When u dey fvck her u no tell us Ogbeni mind ya o No try us this new week
|
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by BluntTheApostle(m): 7:34am On Jan 22, 2023 |
Ekejoestar:Congratulations, sir. Children are gift from God. No need to dey give 2k and 7k again. Just save those monies for the coming baby (or babies, if they are twins or triplets or...). Take care of your woman. Mood swings are real. Food aversions. Not all pregnant women spit (but you should prepare yourself for it). And most importantly, antenatal. Very important because of certain medications and medical screenings which would benefit mother, and most importantly, child. Once again, congratulations, sir. And may God protect your woman and your child. |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Divoc19(f): 7:47am On Jan 22, 2023 |
Take care of her let the baby be born. Be a responsible baby Daddy and live a peaceful life. Marriage is a scam @ Ekejoestar |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by mikool007(m): 8:34am On Jan 22, 2023 |
Ghen ghen |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Dyfynezz12(m): 8:51am On Jan 22, 2023 |
Congrats!!! |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by SodiumValproate: 9:09am On Jan 22, 2023 |
Nice one. You go fear English ![]() An even well educated babymama. Congratulations bro.... You are a father. ![]() |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by seanwilliam(m): 10:08am On Jan 22, 2023 |
Boss, if the girl get better character and sensible , u no need to find anything again. Let her keep it and man up . Wetin u do for street don do. ![]() |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by techWriter3: 10:15am On Jan 22, 2023 |
congrats |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by ModCaller: 10:21am On Jan 22, 2023 |
You're not the only one fúcking her. Tell her you're not responsible for the pregnancy |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by realestate99: 10:30am On Jan 22, 2023 |
I guess the age difference between you and the girl is huge, the way she was communicating with you shows she fears you and the unnecessary use of "sir" shows lack of chemistry.....Are you not a "Yerima" like this? If you do not understand "Yerima" , substitute it with paedophile. |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Goodlady(f): 10:43am On Jan 22, 2023 |
Naijanascam:Lmao. My funniest post of the month. 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 😂 😂 😂💕 😂 😂 😂😂 😂 😂💕 😂 😂 😂 |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Crampyblood(m): 11:17am On Jan 22, 2023 |
This one go de fuk iya suliya pikin... See her English prepare to welcome a wife and twin boys soon ![]() |
| Re: FWB Don Go Carry Belle Ooo, How We Go Settle This Matter. Chat Pics by Telegram234(m): 11:45am On Jan 22, 2023 |
. |
I Listen To Love Talk, Now Money Don Go And My Guy Don Vanish • How Do I Settle This Without Coming Off As Weak • Help! I Sent Her 50k So That She Can Date Me (chat Pics Included)/ • 2 • 3 • 4
Ladies And Gentlemen Be Sincere, Will You Marry The Girl You Are Dating Now? • Gen Z Photo Shoots(photos) • 5 Steps - To Get Your Ex-girlfriend Back
