₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,096 members, 8,526,645 topics. Date: Sunday, 29 November 2026 at 01:30 AM

Toggle theme

Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades (2028 Views)

1 Reply (Go Down)

Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op):
Babe wey I dey knack I meet am for one kind church outreach program wey I make mistake enter. The babe slim dark come make sense.
Long story short, during last program as pastor dey pray hot prayers almost some women just dey fall dey roll for floor.
Naso the girl wey I don knack, begin dey act like snake dey scream dey roll for floor.Dem come carry am go meet pastor wey use holy ghost fire finish her.
My problem now is are those things real or acting. One of my guy talk say she don swallow my destiny.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by everythinggirly(f): 7:23am On Feb 08, 2023
Go for deliverance grin
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Nobody: 7:38am On Feb 08, 2023
SultanOfPuna:
Babe wey I dey knack I meet am for one kind church outreach program wey I make mistake enter. The babe slim dark come make sense.
Long story short, during last program as pastor dey pray hot prayers almost some women just dey fall dey roll for floor.
Naso the girl wey I don knack, begin dey act like snake dey scream dey roll for floor.Dem come carry am go meet pastor wey use holy ghost fire finish her.
My problem now is are those things real or is it for real. One of my guy talk say she don swallow my destiny. I no wan believe all that bullcrap
Goofs
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by VinnyBaba:
Great Question, OP.

This is common with Oloshos and 'Cheerful Giver' Girls.. undecided

Because they give out Kpekuses to different Guys,
Some Roaming demons get Jealous and angrily Posseses them! sad
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Chocoloco: 7:51am On Feb 08, 2023
Omo this has been on my mind,the way they fall under annoiting is it rral.
Went to a church and ladies just dey fall dey roll.
I never really see man fall or roll for church
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by ImpregnaTor(m): 8:34am On Feb 08, 2023
Women are weak pussies

It is of their nature to be easily influenced and manipulated.

Your duty as a man is to make her shake as a snake in the bedroom just as she did in the church. Trust me, you're safe!
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Jesterinjay: 8:42am On Feb 08, 2023
Sorry but Your destiny has been swallowed. Believe it wink wink
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Sheistoopretty(f): 8:45am On Feb 08, 2023
.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op): 11:16am On Feb 08, 2023
Jesterinjay:
Sorry but Your destiny has been swallowed. Believe it wink wink
All those rich men wey dey knack oloshos steady
Why Dem never swallow their destiny
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by BigYash: 11:32am On Feb 08, 2023
SultanOfPuna:
All those rich men wey dey knack oloshos steady
Why Dem never swallow their destiny
No be all rich men dey nack olosho, even those ones when dey nack get as them take dey.. Your grace and another person grace no be the same o.. No say because person hold snake for hand e no bite am,say you wan hold too o.. E go bite you oh..
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Peterodinaka: 12:01pm On Feb 08, 2023
Finally chris brown has been able to apologize to robert glasper over his loss at the grammy. They even did a live video together to celebrate and end their grudges together

https://www.youtube.com/watch?v=u6mAAHzOX0k
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by LikeAking: 12:53pm On Feb 08, 2023
No body can steal ya destiny.

Just learn a hustle right, get d right mentors and connects you go make am.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by nicerod(m): 1:55pm On Feb 08, 2023
🤪😜😜😁😁😀😃😃😅



U need 14years dry fasting and prayer to get ur destiny.



I can see ur destiny in far away Atlantic ocean, deep deep deep like 5000 feet

Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by FalseProphet1(m): 2:15pm On Feb 08, 2023
SultanOfPuna:
Babe wey I dey knack I meet am for one kind church outreach program wey I make mistake enter. The babe slim dark come make sense.
Long story short, during last program as pastor dey pray hot prayers almost some women just dey fall dey roll for floor.
Naso the girl wey I don knack, begin dey act like snake dey scream dey roll for floor.Dem come carry am go meet pastor wey use holy ghost fire finish her.
My problem now is are those things real or is it for real. One of my guy talk say she don swallow my destiny. I no wan believe all that bullcrap
As a prophet I would tell you first hand that your own has finish. You go suffer eh!

That girl is a marine agent and she has taken your semen to her kingdom, kindly send me a DM with one goat so we can book your spiritual cleansing. If not, life would be hard for you.

This I have seen.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by saladinnoir: 5:02pm On Feb 08, 2023
SultanOfPuna:
Babe wey I dey knack I meet am for one kind church outreach program wey I make mistake enter. The babe slim dark come make sense.
Long story short, during last program as pastor dey pray hot prayers almost some women just dey fall dey roll for floor.
Naso the girl wey I don knack, begin dey act like snake dey scream dey roll for floor.Dem come carry am go meet pastor wey use holy ghost fire finish her.
My problem now is are those things real or is it for real. One of my guy talk say she don swallow my destiny. I no wan believe all that bullcrap
Emotions. All forms of spiritual "feeling" stem from emotions + sensory stimulation.

By believing in certain "phenomena" you predispose yourself to "possessions and experiences" because you already believe that to be the cause of your problems and they, the possessions and experiences, to be a part of objective reality.

The combination of such an emotional charged environment + sensory stimulation through lights amd music + group pressure to believe + existing beliefs and biases = possession.

Women are more emotional than men and have more ingroup bias.

Do the math.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Goodlady(f):
SultanOfPuna:
Babe wey I dey knack I meet am for one kind church outreach program wey I make mistake enter. The babe slim dark come make sense.
Long story short, during last program as pastor dey pray hot prayers almost some women just dey fall dey roll for floor.
Naso the girl wey I don knack, begin dey act like snake dey scream dey roll for floor.Dem come carry am go meet pastor wey use holy ghost fire finish her.
My problem now is are those things real or is it for real. One of my guy talk say she don swallow my destiny. I no wan believe all that bullcrap
I don't think your destiny remain up to a bottle of coke. Go for deliverance so that you won't transfer several backlogs of spiritual issues to your generations.

You won't date good people, na all ladies you dey chop thinking you are sharp.
And for saying na only females dey fall for holy spirit, males fall too. Infact, make no pastor lay hands on you, na barking you go bark.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op): 10:10pm On Feb 08, 2023
saladinnoir:
Emotions. All forms of spiritual "feeling" stem from emotions + sensory stimulation.

By believing in certain "phenomena" you predispose yourself to "possessions and experiences" because you already believe that to be the cause of your problems and they, the possessions and experiences, to be a part of objective reality.

The combination of such an emotional charged environment + sensory stimulation through lights amd music + group pressure to believe + existing beliefs and biases = possession.

Women are more emotional than men and have more ingroup bias.

Do the math.
God bless the womb of your mother for giving birth to such a genius.
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Oscarhakx: 10:24pm On Feb 08, 2023
They are attention seekers
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by saladinnoir: 11:15pm On Feb 08, 2023
SultanOfPuna:
God bless the womb of your mother for giving birth to such a genius.
Lol. Thanks for the compliment
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op): 9:23am On Feb 09, 2023
Oscarhakx:
They are attention seekers
I thought as much, that shit looks fake
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op): 9:26am On Feb 09, 2023
LikeAking:
No body can steal ya destiny.

Just learn a hustle right, get d right mentors and connects you go make am.
Amen
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by henndukwe18: 10:10am On Feb 09, 2023
Like scientists say, they re weak cells
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by Broveens42(m): 10:22am On Feb 09, 2023
Simple! Women are dramatic in nature. They are born actors.
I had this argument with a friend who accused me of bias during my University days. I headed a drama clique then.. he accused me of selecting more females than males in the audition.. my reply was simple, barring insinuations about sentiments towards ladies in movie industry, and for whatever reason, they would always Excell in that industry. It's normal.
You will never know how dramatic a lady is until she starts moaning at the strokes of a hated guy
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op): 1:47pm On Feb 15, 2023
Broveens42:
Simple! Women are dramatic in nature. They are born actors.
I had this argument with a friend who accused me of bias during my University days. I headed a drama clique then.. he accused me of selecting more females than males in the audition.. my reply was simple, barring insinuations about sentiments towards ladies in movie industry, and for whatever reason, they would always Excell in that industry. It's normal.
You will never know how dramatic a lady is until she starts moaning at the strokes of a hated guy
you are right. They are very emotional and dramatic
Re: Why Are Only Women Getting Possesed In Crusades by SultanOfPuna(op): 12:43pm On Jun 01, 2024
Thanks for the advice
1 Reply

Are Women Getting Married To Two Men Becoming The New Norm (polyamory) • I Feel Sorry For Some Women Getting To Their Mid Thirties Still Single. • "Only Women Will Understand"- See What A Lady Seen Doing Inside Room That Got Pe • 2 • 3 • 4

“Nigerian Girls Go Into Relationship For Money” – South African Star Laments • Elderly women, being nicer When They Meet A Very handsome Young Man • I Don't Keep Friends Anymore. Every Man For Himself