Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer (54716 Views)
| Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Voice22(op): 3:05am On Mar 31, 2023 |
https://www.youtube.com/watch?v=xcFDtVk5sxQ Why our girlfriends don’t cheat — Nigerian military officer https://www.instagram.com/p/CqaMAVbr96I/?igshid=ZWU2MTYxZTY= |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by DEROX: 3:44am On Mar 31, 2023 |
dey playyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Goldenisssilenc: 4:13am On Mar 31, 2023 |
Those of us wey dey enter barracks once in a while come see this small boy soilder.. Na una girls we dey come handle.. Dey play.. Make i no cast the barracks.. |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Ballzproblemm: 4:44am On Mar 31, 2023 |
Goldenisssilenc:cast am abeg |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Nobody: 4:47am On Mar 31, 2023 |
Mumu soldier |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Anytinproperty1: 5:40am On Mar 31, 2023 |
Eyyaaa, Na wetin Dem tell you naim you know... Dis wan no know world people, Omo inside life, fear the "bleeding gender" |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by LeeSmart: 7:12am On Mar 31, 2023 |
seanwilliam:During one certain holiday like daht, had 2 go stay with my elder bro in the barracks, e get wan colonel babe wey i run her street, she self no bliv. Uptill date she stil de find me come house. Mind you, she's already engaged to the colonel. Make una just dey play |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by b0rn2fuck(m): 9:51am On Mar 31, 2023*. Modified: 10:45am On Mar 31, 2023 |
Joker, when I used to live in Maryland near barrack, this military girlfriends,wives and children are the worst set of cheaters, I hope they have repent, una man go leave barrack, return by 6 to 8 pm then, only to turn their room to brothel |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by 4tomandchi: 9:51am On Mar 31, 2023 |
![]() |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Goodlady(f): 9:51am On Mar 31, 2023 |
Lmao! When someone once said she broke up with an army officer she's dating cos the guy's not good in bed. |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by EKONGKING: 9:51am On Mar 31, 2023 |
This guy is on a long thing ,when your girl friend visit a person who comes from abroad for vacation Dey play ![]() |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Offpoint1: 9:51am On Mar 31, 2023 |
This one na new recruit...We wey dem born for Barracks know what's up... Ma no cast my Gs dem jare.I was a good boy in this midst of very very bad boys... Na kitchen dem dey run dey parols ![]() |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Triangles1(m): 9:51am On Mar 31, 2023 |
Trusting woman still exist in this life, well I read comment for living, let me balance here learn from comrade of woman affairs below. |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by bigdammyj: 9:51am On Mar 31, 2023 |
Noted. |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by UselessBuharist: 9:52am On Mar 31, 2023 |
Just dey play |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Benrosaria(m): 9:52am On Mar 31, 2023*. Modified: 3:29pm On Mar 31, 2023 |
because you have to provide for all their needs and riches in glory plus you must be extremely good in bed and respect her completely. the only way she won't try to cheat |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by patrislayqueen: 9:52am On Mar 31, 2023 |
Cheat make you collect wotowoto ![]() |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by fnep2smooth(m): 9:52am On Mar 31, 2023 |
is that the Boko haram you are supposed to be killing? |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by chukkystar(m): 9:52am On Mar 31, 2023 |
The Airforce Soldier wey kill em Girlfriend for Cheating nko? Oga not all cheating is down to sex starvation |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Nobody: 9:53am On Mar 31, 2023 |
This Mumu dey deceive himself. An average modern Nigerian Girls have 10 Standby Mumu Boyfriends and like 100 mumu sidecocks financing their lifestyle and fueling their useless Ego. Nigerian Men too Cheap and Useless. |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Pidginwhisper: 9:53am On Mar 31, 2023 |
Dey play. |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Pastoshizzy(m): 9:53am On Mar 31, 2023 |
Na wetin dog sabi chop na hin go kill am ![]()
|
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Kentuforchrist(m): 9:53am On Mar 31, 2023 |
Who dea motivate these ones |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Dshocker(m): 9:53am On Mar 31, 2023 |
Ok |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by onomeabuja: 9:53am On Mar 31, 2023 |
E get babe Wen no de like indomie ![]() Come ask any Nigeria babe.... ![]() How many I don examine Thier Congo for barrack ![]() Na me soldier babes de call " Soldier come Soldier go " De play till I go land ur barrack for visitation ![]() |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by SultanOfPuna: 9:53am On Mar 31, 2023 |
Ok |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by BigYash: 9:53am On Mar 31, 2023 |
Them don use toto brainwash this mumu ![]() |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by Ireportlive: 9:54am On Mar 31, 2023 |
Soldier barracks na where free pussy full, who this one dey decieve |
| Re: Why Our Girlfriends Don’t Cheat — Nigerian Military Officer by 4tomandchi: 9:54am On Mar 31, 2023 |
Small boys small tactics |
Yahoo Boys Should Cool Down So Our Girlfriends Can Appreciate Our Efforts • Pre-wedding Photos Of A Military Officer And His Fiancee Wearing Hijab • God Let My Husband Be So Broke So He Won’t Have Money To Cheat” – Nigerian Lady • 2 • 3 • 4
Ladies React To The News Of A Man Who Was Almost Raped By A Gay Hairstylist • Couple Adopt Olamide Shakitibobo Pose In Their Pre-Wedding Photos • Man Removes His Fiancee's Wig In Pre-Wedding Pictures




