Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,295 members, 7,836,294 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:25 AM

Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! - Food (3234) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! (5791189 Views)

6 Foods You Can Cook In A Microwave To Make Your Life Easier- / Naija Cook In New York Area? / How To Prevent Fire Outbreak In Your Kitchen (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3231) (3232) (3233) (3234) (3235) (3236) (3237) ... (3483) (Reply) (Go Down)

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Watianoengineer(m): 12:44pm On Apr 19, 2023
Short rib sauce and rice


Stolen from page 4

21 Likes 2 Shares

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by GboyegaD(m): 12:55pm On Apr 19, 2023
ahnie:

Gboskii dodo wey we dey join together jejely,e reach your turn now,you don dey separate them o.

I don dey old and need learn to dey cut down on sugar.
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 1:33pm On Apr 19, 2023
Lunch
Nsala,yam n 4 faithful akpu.
Managed to finish only 2.

38 Likes 1 Share

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 1:52pm On Apr 19, 2023
Watianoengineer:
Short rib sauce and rice


Stolen from page 4
Meddler cheesy grin
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 1:53pm On Apr 19, 2023
Homemade karaage grin

22 Likes

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 1:55pm On Apr 19, 2023
GboyegaD:


I don dey old and need learn to dey cut down on sugar.
No be lie Sha....person gatz use ako-nu che Sha.

How the fam na?
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 2:15pm On Apr 19, 2023
ahnie:
Lunch
Nsala,yam n 4 faithful akpu.
Managed to finish only 2.
I think say you dey chop oo. 🀣
Two akpu no too small? πŸ€·β€β™‚οΈ

1 Like 1 Share

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by GboyegaD(m): 2:39pm On Apr 19, 2023
ahnie:

No be lie Sha....person gatz use ako-nu che Sha.

How the fam na?

We all dey here dey live am one day at a time.

How your own?
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 5:14pm On Apr 19, 2023
The 2 sef na manage,I nor too dey code akpu sef.they re too filling,e go make person nor fit Waka well
Wagwanbrethren:

I think say you dey chop oo. 🀣
Two akpu no too small? πŸ€·β€β™‚οΈ

Can you finish 4 akpu?
Anyways my lil son dey finish 5 akpu straight up.he has a huge appetite Sha,and as e dey eat,you needed to see the kind sweat that would be coming from his head cheesy cheesy cheesy

1 Like

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 5:17pm On Apr 19, 2023
GboyegaD:


We all dey here dey live am one day at a time.

How your own?
We dey o , Gboskii
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 5:29pm On Apr 19, 2023
ahnie:
The 2 sef na manage,I nor too dey code akpu sef.they re too filling,e go make person nor fit Waka well

Can you finish 4 akpu?
Anyways my lil son dey finish 5 akpu straight up.he has a huge appetite Sha,and as e dey eat,you needed to see the kind sweat that would be coming from his head cheesy cheesy cheesy
Yeah, I suppose fit oo. That your boy na blast if em fit down 4!🀣
How you see starch with owho soup?
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 5:43pm On Apr 19, 2023
Wagwanbrethren:

Yeah, I suppose fit oo. That your boy na blast if em fit down 4!🀣
How you see starch with owho soup?
Guy come out straight now...you have bn long on this starch n owho soup matter.
Make I prepar ham?
That soup go cost like 4k to prepare and sadly na one day soup?

make my family complete fess,I would prepare it then tag you.
If you're in my locate,I go burst small reach your domain.
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 5:51pm On Apr 19, 2023
ahnie:

Guy come out straight now...you have bn long on this starch n owho soup matter.
Make I prepar ham?
That soup go cost like 4k to prepare and sadly na one day soup?

make my family complete fess,I would prepare it then tag you.
If you're in my locate,I go burst small reach your domain.
Lol. Like I told you, I dey see people chop am, but i no k kwow how una dey run am. πŸ˜†

Prepare am make I know how far. Thanks for the offer, your own fit come sweet pass the ones all the Mamas dey prepare. Lol
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 5:58pm On Apr 19, 2023
Wagwanbrethren:

Lol. Like I told you, I dey see people chop am, but i no k kwow how una dey run am. πŸ˜†

Prepare am make I know how far. Thanks for the offer, your own fit come sweet pass the ones all the Mamas dey prepare. Lol
All those malee owho soups na agbule o,e dey sweet pass anything o.

Not to worry I would tag you when e set.
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 6:11pm On Apr 19, 2023
ahnie:

All those malee owho soups na agbule o,e dey sweet pass anything o.

Not to worry I would tag you when e set.
Everything good. Thanks!
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Kasdat5(m): 6:46pm On Apr 19, 2023
ahnie:
Lunch
Nsala,yam n 4 faithful akpu.
Managed to finish only 2.

Mama cash , I don dey near Asaba with my kaya o , where i go drop??
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 6:56pm On Apr 19, 2023
Kasdat5:


Mama cash , I don dey near Asaba with my kaya o , where i go drop??
Drop for legislative quarters.
wink wink cheesy cheesy
Just dey whine me.

Omorr see food,guy you dey ball cheesy cheesy cheesy
How work na?hope everywhere stew for you?
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by armyofone(m): 7:14pm On Apr 19, 2023
GboyegaD:


For the bars, they are very filling for breakfast and require less sugar. I am trying to monitor my food intake as I don dey old and I'm not too active physical wise. I paid for gym since January, doubt I have gone 10times. I try to walk around d in the office but my walking isn't enough.

Yes, old fashioned oat is filling. I eat 1/3 cup as breakfast with nothing added except "guilty" carnation milk and cinnamon for spicy flavor grin. Fills me up all morning.

Going to the gym is work, tbh.
Seeing my yam and musclesfied legs and hands motivate me grin

1 Like

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Kasdat5(m): 8:00pm On Apr 19, 2023
ahnie:

Drop for legislative quarters.
wink wink cheesy cheesy
Just dey whine me.

Omorr see food,guy you dey ball cheesy cheesy cheesy
How work na?hope everywhere stew for you?

Walahi I no whine you ,
I dey jobless presently , hunger hook man for throat like bow-tie . Anything for your boy ?
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 8:00pm On Apr 19, 2023
All these boomers mek una leave NL .

Una don old .
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 8:01pm On Apr 19, 2023
Kasdat5:


Walahi I no whine you ,
I dey jobless presently , hunger hook man for throat like bow-tie . Anything for your boy ?
Dey play just dey play.
Your moto spoil?
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Kasdat5(m): 8:05pm On Apr 19, 2023
ahnie:

Dey play just dey play.
Your moto spoil?

Moto no spoil , I don give up that hustle . I sey make I come do P.A for you ...
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 8:10pm On Apr 19, 2023
Kasdat5:


Moto no spoil , I don give up that hustle . I sey make I come do P.A for you ...
Stop nau.
Be serious for once.
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Kasdat5(m): 8:13pm On Apr 19, 2023
ahnie:

Stop nau.
Be serious for once.

Serious ma , done with , transporting, searching for something new .
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by GboyegaD(m): 9:10pm On Apr 19, 2023
armyofone:


Yes, old fashioned oat is filling. I eat 1/3 cup as breakfast with nothing added except "guilty" carnation milk and cinnamon for spicy flavor grin. Fills me up all morning.

Going to the gym is work, tbh.
Seeing my yam and musclesfied legs and hands motivate me grin

Guess I want to step it up one notch from old fashion oats to steel cut oats.
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by armyofone(m): 10:33pm On Apr 19, 2023
That's good too. Filling as well. The reason I eat oat is to be satisfied and prevent snacking upandan cheesy

GboyegaD:


Guess I want to step it up one notch from old fashion oats to steel cut oats.
Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 12:46am On Apr 20, 2023
cry

31 Likes 2 Shares

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Labadi69: 3:29am On Apr 20, 2023
ahnie:
cry

You can eat all this junk yet you no fit buy better water. Who drinks pure water in 2023? It’s even better to go and boil your own water than to be drinking this trash called pure water. See Yamayama coleslaw and fried orishirishi for your plate. And you dey wonder why your belle be like say you pregnant.

You better go and do cholesterol and blood pressure test immediately if you know wetin good for you. Nonsense angry

8 Likes

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 4:08am On Apr 20, 2023
Salmon dish with honey and mustard sauce grin

23 Likes

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nobody: 4:09am On Apr 20, 2023
Labadi69:


You can eat all this junk yet you no fit buy better water. Who drinks pure water in 2023? It’s even better to go and boil your own water than to be drinking this trash called pure water. See Yamayama coleslaw and fried orishirishi for your plate. And you dey wonder why your belle be like say you pregnant.

You better go and do cholesterol and blood pressure test immediately if you know wetin good for you. Nonsense angry


STFU 30 years old man

3 Likes

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by GboyegaD(m): 5:47am On Apr 20, 2023
Dinner:

Oatmeal fufu, ewedu, stew, and chicken.

35 Likes

Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ahnie: 5:52am On Apr 20, 2023
Painment and sifia pains because no attention given

5 Likes

(1) (2) (3) ... (3231) (3232) (3233) (3234) (3235) (3236) (3237) ... (3483) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.