₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,316 members, 8,439,924 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 08:57 AM

Toggle theme

Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? - Culture - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureLet Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? (23994 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)

Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Olowoshako(op): 7:54pm On Jun 21, 2023
Dem no they slim fit borrowed clothes?

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Zonefree(m): 7:55pm On Jun 21, 2023
Woman wey dey look for pikin no dey wear pant sleep for night.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by FirstCounsel(m): 8:01pm On Jun 21, 2023
Hunter wey get only one arrow no de shoot anyhow
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Rikze:
shocked



Na from clap dance dey take start.


Person size no dey determine the size of im sh!t


When poor man drink garri dem go say na hunger cause am, but if big man drink garri dem go say na wetin hungry-am.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by labake1(f): 8:03pm On Jun 21, 2023
Longer throat fly go follow dead body enter grave
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Bluezy13(m): 8:06pm On Jun 21, 2023
"Bestie Bestie na so Ada pant take shift"

Courtesy: Nairaland cheesy
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Pathfinder2090: 8:07pm On Jun 21, 2023
Pikin wey dey find party rice no suppose fear dance
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Nobody: 8:14pm On Jun 21, 2023
Soup wey sweet na money kill am.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by phorget(m): 8:16pm On Jun 21, 2023
Pikin wen dem carry for back no dey no say journey far...


Pikin wen talk say him mama no go sleep him self no go see sleep...
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by talented321: 8:21pm On Jun 21, 2023
1.Na determimation dey make okada overtake trailer for road 2. Na entitle mentality no make february complete.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by PerfectStranger(m): 8:26pm On Jun 21, 2023
I no gree I no gree, na im dey comot person teeth.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Breadandpeppers(f): 8:39pm On Jun 21, 2023
Person wey pour raw garri inside beans chop suppose know say im sheet go strong
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by donbachi(m): 8:42pm On Jun 21, 2023
Pikin wey dey suck breast,no know sey milk cost.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Honeybadgerxx: 8:53pm On Jun 21, 2023
Dem no dey tell blind man say rain dey fall, if him enter inside him body go tell am
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by MechanicMike: 9:08pm On Jun 21, 2023
Olowoshako:
Dem no they slim fit borrowed clothes?
angry
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by MechanicMike: 9:11pm On Jun 21, 2023
Olowoshako:
Dem no they slim fit borrowed clothes?
Olosho romanse section is not a market place.....we spek English hear sir!!!!((no oofencse)) angry
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by alabig(m): 9:17pm On Jun 21, 2023
If de Oracle de demand too much we go show am the tree wey dey carve am from.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by KnowledgeIsVast(m): 9:25pm On Jun 21, 2023
If the mountain no go to Muhameed
Make Muhameed sef go meet mountain
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Jollos(m): 9:31pm On Jun 21, 2023
Goat wey enter glass shop need patient to pursue.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by LUAN1: 9:37pm On Jun 21, 2023
Toto wen dey fu:ck too much preeq dey wide.
Broke man wen dey find Nigerian girl dey chop insult.
SIMP wen dey please Im woman go cry one day.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Vinnie2000(m): 9:42pm On Jun 21, 2023
*Towtow no too get Water, but e dey baff Preek.
*Anus no get Knife but e dey cut Shit.

Means Might is not by Size or Name. 😕😒
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Ezechimma(m): 9:43pm On Jun 21, 2023
talented321:
1.Na determimation dey make okada overtake trailer for road 2. Na entitle mentality no make february complete.
.

Na over confidence make February no complete
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Tinububalls: 9:44pm On Jun 21, 2023
And I didn't see the famous quote of them all
Na condition make carryfish bend.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Sonnobax15(m): 9:46pm On Jun 21, 2023
lipsrsealed
Pikin wey dey for back no dey know how the distance far reach.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by b0rn2fuck(m): 10:01pm On Jun 21, 2023
Prick dey argue, toto dey argue, na bed go settle their matter
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by PerfectStranger(m): 10:02pm On Jun 21, 2023
Merch:
Ashawo die,toto rest sad
Otilo

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Sanguine(f):
Pikin wey say hin mama nor go sleep, hin sef go do night vigil Taya!

School sweet, na exam spoil am.

As you lay your bed na so you go lie untop am.

Monkey nor fine, hin mama like am.

Wedding nor hard, na you wan feed the whole world.

Beggi beggi e nor good o, buy your own o, e go better...

Na person wey wear shoe know where e dey pain am.

One day na one day, sinner man go die he nor go fit come back to repent again.

Jesus is coming soon, e don tey wey we dey hear am.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by talented321: 10:04pm On Jun 21, 2023
You can go to court
Ezechimma:
.
Na over confidence make February no complete
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by CaptainRahl(m):
1. E never sup no mean say e no go sup

2. To form craze no hard. The
trekking wey go follow na him be wahala!
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Vinnie2000(m): 10:21pm On Jun 21, 2023
b0rn2fuck:
Prick dey argue, toto dey argue, na bed go settle their matter

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Slynation(m): 10:28pm On Jun 21, 2023
1. Tongue wey no stay one place, na teeth go bite am...!!

2. Nobi by power them take dey stand preeq...!!

3. You use gra-gra follow betting, they go use gra-gra chop your money...!!

4. Pikin wey say e wan first e papa get beer-beer, na bald hair go kill am...

5. Lizard and crocodile resemble but they nobi mate...
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply

Some Interesting Nigerian Proverbs With PicturesProverbs From The Streets Of WarriSome Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up234

Oba Of Benin Suspends Palace Queen, ChiefsOriki Of All Towns In Ekiti StateEbenezer Tunde Omobobami Begs Police To Stop Him From Being Ogun Chief Priest