Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,146 members, 7,821,916 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:37 PM

Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? - Culture (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? (20439 Views)

Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by 2016easy2017: 8:54pm On Jun 22, 2023
Where you work, there you chop, na him oyimbo they call
workshop

3 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Inzaghi44(m): 8:54pm On Jun 22, 2023
Person wey Dem back no de back person.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Onionstew: 8:55pm On Jun 22, 2023
Rikze:
shocked



Na from clap dance dey take start.


Person size no dey determine the size of im sh!t


When poor man drink garri dem go say na hunger cause am, but if big man drink garri dem go say na wetin hungry-am.

My cousin would say "na from clap we dey enter dance"
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Onionstew: 8:57pm On Jun 22, 2023
Breadandpeppers:
Person wey pour raw garri inside beans chop suppose know say im sheet go strong

Na lie, my own no strong grin grin




One more word from you grin[center][/center]
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Inzaghi44(m): 9:00pm On Jun 22, 2023
Everyday no be Christmas

Belle no be show glass

No matter as u vex reach u no fit do more than a hanging pant

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Onionstew: 9:01pm On Jun 22, 2023
Long throat no good o, wayo na sabotage, if you no fit helep nigeria na your fault be that

Do anyhow, you go see anyhow..

grin
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Concepcion9ja(m): 9:10pm On Jun 22, 2023
Leg Wey dey waka, eyes dey see am.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by otokpamike(m): 9:15pm On Jun 22, 2023
If you sleep with scratch scratch yash,you go wake up with smell smell finger

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by stanleymakavelli: 9:27pm On Jun 22, 2023
Na over skills de make money fall from tree.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by stanleymakavelli: 9:27pm On Jun 22, 2023
Na over skills de make monkey fall from tree
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Emu4life(m): 9:58pm On Jun 22, 2023
Temper hot! Temper hot!! E no fit boil yam.

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Emu4life(m): 9:59pm On Jun 22, 2023
If belle dey fear, e no go dey front.

1 Like 1 Share

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Emu4life(m): 10:00pm On Jun 22, 2023
Devil sef know him mate.
E don tey wey nyash dey back. Abi you no know say shoe get size?
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by TruthHurts100: 10:02pm On Jun 22, 2023
Police wey shoot dog, na hin colleague e kill. Both of dem na security.

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by STEVENcrack(m): 10:03pm On Jun 22, 2023
No be today yansh dey back

2 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by STEVENcrack(m): 10:03pm On Jun 22, 2023
Dem no dey tell man, man dey decide
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by bassey08: 10:12pm On Jun 22, 2023
As e dey pain them, e dey sweet us....

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Thazard(m): 10:52pm On Jun 22, 2023
ElValiente:
Widow wey get big yarsh, elders no dey waste time bury her husband.


Crazy!!!


gringringrin

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by jamata20: 11:03pm On Jun 22, 2023
No matter how you wash your anus, e must still smell

1 Like 1 Share

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Benjamin4388(m): 11:26pm On Jun 22, 2023
Bluezy13:
"Bestie Bestie na so Ada pant take shift"
Courtesy: Nairaland cheesy
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Benjamin4388(m): 11:27pm On Jun 22, 2023
Breadandpeppers:
Person wey pour raw garri inside beans chop suppose know say im sheet go strong
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Oceansteve: 11:35pm On Jun 22, 2023
Person wey naked no dey put hand for pocket
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by AnonymousMike(m): 2:12am On Jun 23, 2023
Eyes wey don see 99 no go fear 100

2 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by learner007(m): 3:00am On Jun 23, 2023
Shit no get bone, but if you match am you go limp.

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by 9japarrot: 5:01am On Jun 23, 2023
Madam add Jara, add Jara, Na e small pikin take dey chop winch...

Monkey dey smart, monkey dey smart, but nor be for inside dessert...

Aboki bring suya, bring suya, na nama body dey suffer am...

Ororo nor dey fade...

Oba nor dey go transfer....

😎

2 Likes

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Frankcallys(m): 5:57am On Jun 23, 2023
Na e go land e go land butterfly dey take enter bush

Small pikin wey no sabi medicine dey call am vegetable

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Greattha: 6:09am On Jun 23, 2023
Chop 👊
Correct guy.


Lookingback:


Bro this one enter wella.
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Bold78(m): 6:20am On Jun 23, 2023
No difference between half a dozen and six

1 Like

Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by benson81(m): 6:54am On Jun 23, 2023
Small shit na em dey make yansh smell
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by BlueShirtGuy: 7:09am On Jun 23, 2023
grin pikin wey talk say him mama no go sleep, him too no go sleep
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by faceLAGOS: 7:11am On Jun 23, 2023
Red eye no fit light siga.

Head of Prick no fit big pass head of pikin.

1 Like

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

We, Not Ajimobi Govt, Suspended Your Salary – Ibadan High Chiefs Tell Olubadan / Lets Know The Full Oriki Of Your Home Town.. / Shocking Village That Eat Human Meat **pictures**

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.