11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria - Travel (10) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria (52489 Views)
1 2 3 ... 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Love800(m): 8:08pm On Dec 12, 2023 |
Ok. I appreciate steeltrust: |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by aycorporat(m): 12:58pm On Dec 13, 2023 |
steeltrust:I had to like this your post. Apt! |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Chidolalar: 7:08pm On Dec 13, 2023*. Modified: 9:19pm On Dec 13, 2023 |
[quote author=MayowaTallguy post=127421767]Uncle tunji never use 1 month for UK, e credit my account 40k Timi never use 1 month e don set up his mama,credit me 20k same day 3 credit grandma 60k and his mama another 20k This are people who struggle to see get ticket fee o.. U wan tell me say dem yo use 1 year dem no go achieve better? But brother segun never credit me sha, but he don build in own house for ibadan (rentage) Brother lekan dey Georgia e don get car and fresh af,he dey work for factory o...e dy post am steady Bro Lanre dey germany,e just post his new pikin with oyinbo wife like 2 weeks ago..lol If I have 6m right now,I go process japa,to any fucking Europe country,us or UK... Make I go use my eyes see,if e no work out for me I go come back con dey live my life How can a sane person tell me Nigeria is better than USA....are you insane ![]() [/quot |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Kachidubem: 12:03pm On Dec 14, 2023 |
Discreet90:Depends on what type of visa...olodo What type of visa are you on ? |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Kachidubem: 12:19pm On Dec 14, 2023 |
steeltrust:Benz is cheap in America.... which model of Benz pls... Post pics of the Benz they use as taxi Post pic of the car you currently own over there ? Easy with the Benz lies bro. |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by steeltrust: 2:47pm On Dec 14, 2023 |
Kachidubem:see this one Make I enter road de snap Benz de waka abi As I no get work. I don’t have a car yet and don’t choose to own one at the moment till I need it. So what the color of problem |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Discreet90: 7:50pm On Dec 14, 2023 |
Kachidubem:Lol. Come and check my passport na. Longneck 😀😀 |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Kachidubem: 7:11pm On Dec 15, 2023 |
Discreet90:I don't need to.... e no fit pass student visa or tourist visa ... or Europe via desert |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Discreet90: 1:14am On Dec 16, 2023 |
Kachidubem:Lol. Dey dream. Even if na ghana visa it's still better than your shithole life in the ghetto |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by Aremu01(m): 4:44pm On Dec 25, 2023 |
Serious lubbish |
| Re: 11 Reasons Why You Must Japa From Nigeria by penitential(m): 11:25am On Dec 26, 2023 |
You can join below group for guide if you’re looking to study in either Australia or Canada. It’s only for serious applicants and informations are shared freely. https:///HqIKnXwILRH2az4DN0KBOh |
11 Reasons Why You Should Not Japa From Nigeria • Why Everybody Must Japa • Want To Japa From Nigeria? Here Are Seven Relocation Options To Consider • 2 • 3 • 4
Update On Anambra International Cargo Airport (Photos ) • Onyeka Michael Chukwuemeka Dies In A Spanish Hospital. Do You Know His Family? • If You Are Given The Oppurtunity To Travel Abroad Where Would You Go?
