Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,776 members, 7,820,715 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:05 PM

One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die (6233 Views)

I Hear Say Odumodu Pick Race When He Jam Boys For Lasu(pics) / I Conquered Rape Yesterday..i Was Almost Framed(pics) / Yesterday I Saw A Black Man With A Huge Peniss , nude On The Roadside (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by silibaba: 2:11pm On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?
you sure say you enter car or you trek, come and go?


Person wey get car go just call ashowo with phone nah.

Make una take an suferee dey lie lie for this forum.
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by kingbee90: 2:21pm On Jan 10
Freshtruth:
Ogun kill u there

Ogun don already kill your Ashawo.
NA YOU REMAIN...

With your Low self-esteem.

2 Likes 1 Share

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Uchenna10(m): 3:09pm On Jan 10
Freshtruth:
omo d tin done master me na those reached ashawos dey turn me on

U suppose get babe na ....or go for clean asha
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by richiemcgold: 3:21pm On Jan 10
There's this asawo hotel in my neighborhood where 3 girls ran mad last year. All the 3 girls are from Benue.
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by sacajawea: 3:27pm On Jan 10
Freshtruth:
na those reached ashawos dey turn me on
What is Reached?

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by MrCork: 3:38pm On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?



So there is warrrrrant for yor arrest...correct? Brother wots yor address & contact detail please?(no oofencse) angry
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Streetmovement(m): 5:18pm On Jan 10
udomonday:
they was one beautiful ashawo that I used to Bleep in portharcourt, one day I went to thier hotel and sat at the reception watching football with other guys, they are so many Beautiful girls in that hotel all of them sexily dressed, so she came to me and I ignored her because I had the intention of fucking another girl after the match, so she just left and went inside her room the next thing I saw wS was after like 5minute Was a fellow girl that ran and whispered to the manager and they ran to the girls room, I couldn't believe what I heard, the girl actually went into her room and committed suicide. Omo the whole area scatter everybody had to run for dear life, all these prostitute have very low self esteem and a little thing could trigger something disastrous in them. I still blame myself for ignoring her because she was like a friend to me, she always gave herself cometely to me and told me things about her.

Wotoporiously cool speaking

Baba forget that thing, it was meant to happen , what if you went inside that room and she still die nkor? You think she committed suicide cuz of you? Do you know how many problems she gat? God saved you from a bullet that was meant for you but you nor just understand.

By rejecting her that day you already saved yourself from problem, by now you for dey chop shit for prison grin

Stay on game bro cool

4 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 5:35pm On Jan 10
Streetmovement:


Wotoporiously cool speaking

Baba forget that thing, it was meant to happen , what if you went inside that room and she still die nkor? You think she committed suicide cuz of you? Do you know how many problems she gat? God saved you from a bullet that was meant for you but you nor just understand.

By rejecting her that day you already saved yourself from problem, by now you for dey chop shit for prison grin

Stay on game bro cool
I swear u too wise

3 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by HopeSpencer: 6:04pm On Jan 10
sacajawea:

What is Reached?

Lol. English hard... I think he wanted to write 'wretched'.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by starstaz(m): 6:23pm On Jan 10
Prettygirl200:
Eyaaa take heart, do make you find another ashawo, God go give you the one wey no go quick die.

Haaaaaaaaaaa. Ur Bad Mouth no go killz NTA color

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Fiscus105(m): 6:36pm On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?


U have car, yet still patronizing ashewo joint.

Don't you see u are downgrading urself?

That's what they say, person is growing but refuses to develop.
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by stacyadams: 7:48pm On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?


Toto no dey rest,toto dey work 365days a year,24/7...na till owner of toto die ,before toto go rest..


Rest In peace toto
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Uptheante(m): 8:19pm On Jan 10
Freshtruth:
them say na sickness
If na HIV then also go for test
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by LoveJesus87(m): 9:46pm On Jan 10
udomonday:
they was one beautiful ashawo that I used to Bleep in portharcourt, one day I went to thier hotel and sat at the reception watching football with other guys, they are so many Beautiful girls in that hotel all of them sexily dressed, so she came to me and I ignored her because I had the intention of fucking another girl after the match, so she just left and went inside her room the next thing I saw wS was after like 5minute Was a fellow girl that ran and whispered to the manager and they ran to the girls room, I couldn't believe what I heard, the girl actually went into her room and committed suicide. Omo the whole area scatter everybody had to run for dear life, all these prostitute have very low self esteem and a little thing could trigger something disastrous in them. I still blame myself for ignoring her because she was like a friend to me, she always gave herself cometely to me and told me things about her.
only God knows what pushed her to such 'work'
Shows she is not the type.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Connected1: 10:36pm On Jan 10
Streetmovement:


Wotoporiously cool speaking

Baba forget that thing, it was meant to happen , what if you went inside that room and she still die nkor? You think she committed suicide cuz of you? Do you know how many problems she gat? God saved you from a bullet that was meant for you but you nor just understand.

By rejecting her that day you already saved yourself from problem, by now you for dey chop shit for prison grin

Stay on game bro cool
Shut Up your mouth and stop acting all smart when you know nothing.

She committed suicide, not as if she killed someone other than herself, she definitely had a lot going on and not because of that guy, but that guy was her most reliable source of solace and definitely her only hope in living her miserable life as at then, if only he knew better or could read through her mind, just talking to her and not even fuvking her will give her peace of mind till he comes again.

When you know how to strike intelligent conversations as a man, women will pour their deepest secrets to you and rejecting her that moment, seemed to her like he has got fed up of her stories and not even her pussy, so she felt useless and gave it all up.

5 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Kingray10: 11:07pm On Jan 10
Freshtruth:
no dear Niger cat side
grin
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Lanre1st(m): 11:57pm On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?

Go and do HIV test, maybe she from AIDS
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Streetmovement(m): 2:26am On Jan 11
Connected1:

Shut Up your mouth and stop acting all smart when you know nothing.

She committed suicide, not as if she killed someone other than herself, she definitely had a lot going on and not because of that guy, but that guy was her most reliable source of solace and definitely her only hope in living her miserable life as at then, if only he knew better or could read through her mind, just talking to her and not even fuvking her will give her peace of mind till he comes again.

When you know how to strike intelligent conversations as a man, women will pour their deepest secrets to you and rejecting her that moment, seemed to her like he has got fed up of her stories and not even her pussy, so she felt useless and gave it all up.


Wotoporiously cool speaking

Sorry o, elder state man of ashawo headquarters grin I never knew it's one of your girls that died. No vex abeg grin

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Connected1: 2:40am On Jan 11
Streetmovement:



Wotoporiously cool speaking

Sorry o, elder state man of ashawo headquarters grin I never knew it's one of your girls that died. No vex abeg grin
Common Sense isn't common sha.

Because you lack it then you assumed I patronize prostitutes.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by tubolancer(m): 4:40am On Jan 11
kingbee90:


Ogun don already kill your Ashawo.
NA YOU REMAIN...

With your Low self-esteem.
Why you carry am for head like this, neck no dey pain you. Na una dey pursue people wey wan share experience comot for this forum, you too dey emotional. Guy don move on, you still dey emotional. Haba you no know the girl, no see hin picture. Why the thing com dey pain you like this.
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by HussenAdul: 5:54am On Jan 11
The girl no die, she travel. The new ashawo wan collect u from her colleague. She wan make u be her potential customer.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by kingbee90: 6:04am On Jan 11
tubolancer:
Why you carry am for head like this, neck no dey pain you. Na una dey pursue people wey wan share experience comot for this forum, you too dey emotional. Guy don move on, you still dey emotional. Haba you no know the girl, no see hin picture. Why the thing com dey pain you like this.

U sef dey go Ashawo house too?

Chai...
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Streetmovement(m): 9:53am On Jan 11
Connected1:

Common Sense isn't common sha.

Because you lack it then you assumed I patronize prostitutes.

Wotoporiously cool speaking

It isn't common indeed cuz if it was, you wouldn't take it so personal and you wouldn't have insulted your fada in the process grin
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by ezechi24(m): 3:19pm On Jan 11
Freshtruth:
omo d tin done master me na those ashawos wey dey sufffer they turn me on.

grin grin....he want make you go spend any how money for thesame toto.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by ezechi24(m): 3:24pm On Jan 11
udomonday:
they was one beautiful ashawo that I used to Bleep in portharcourt, one day I went to thier hotel and sat at the reception watching football with other guys, they are so many Beautiful girls in that hotel all of them sexily dressed, so she came to me and I ignored her because I had the intention of fucking another girl after the match, so she just left and went inside her room the next thing I saw wS was after like 5minute Was a fellow girl that ran and whispered to the manager and they ran to the girls room, I couldn't believe what I heard, the girl actually went into her room and committed suicide. Omo the whole area scatter everybody had to run for dear life, all these prostitute have very low self esteem and a little thing could trigger something disastrous in them. I still blame myself for ignoring her because she was like a friend to me, she always gave herself cometely to me and told me things about her.

They lack real love....so any man that shows them a bit of it, by texting, calling or checking up on them for a while theyll tend to have feelings for him.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by stunnert(m): 6:06pm On Jan 11
Sonfethopia:



Lawfab hotel abi,lol.
The ashawos for that angle set wella. See fresh benin babes for evening time.

Two years ago i was on a business trip in that axis and needed a hotel to pass the night. The aboki meshai at that junction before P.T.I directed me to lawfab and i didn't know it was a brothel/ hotel.... i just maintained my lane because i dont do whores

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by udomonday: 9:12am On Jan 13
Streetmovement:


Wotoporiously cool speaking

Baba forget that thing, it was meant to happen , what if you went inside that room and she still die nkor? You think she committed suicide cuz of you? Do you know how many problems she gat? God saved you from a bullet that was meant for you but you nor just understand.

By rejecting her that day you already saved yourself from problem, by now you for dey chop shit for prison grin

Stay on game bro cool
true talk, or maybe my rejection also triggered her underlying depression and a sense of worthlessness, and she just decided to end it all.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by RomanceMoney(m): 9:16am On Jan 13
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?


Oga, Go Marry.


Test Yourself Before You Marry SHA.


HIV is Real.


She Died of Infection Obviously.
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by dclak112: 9:27am On Jan 13
Op too na ashawo man
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by fineboynl(m): 11:02am On Jan 13
Freshtruth:
omo d tin done master me na those ashawos wey dey sufffer they turn me on.
just say you de find cheap thing.

Those girls lied. Maybe she traveled for xmas.

They are enemies to themselves.

Go there again to confirm

1 Like

(1) (2) (3) (Reply)

Will You Broadcast Your Bride's Virginity After Wedding Night? / I Am Perfect Girl. What YOU Can Offer? / A Girl I Want To Woo Smoking Inside Church..jeez!!! See PHOTOS

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.