Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room (1588 Views)
| Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 6:55am On Feb 20, 2024 |
This gel come my house in the guise of friendship for the first visit,she begin dey sweep all nook and crannies in my house. I no dey comfortable with her pretentious way.But I allowed her.I no stay inside room with her because she dress seductively and she no look bangable. After she finished,I no let her stay longer before i discharge her. She came for a mission. Now I dey look for my things wey I no say I no too dey get visitor. She stole my things.Though,I can replace them but what If I had kept my money or phone where her eyes could see them because I Sabi hide valuables even though I don't invite stranger into my house. |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by nstore: 4:17pm On Feb 20, 2024*. Modified: 7:45am On Apr 20, 2024 |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 8:53pm On Feb 22, 2024 |
Be security conscious |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by rocknation62(m): 9:12pm On Feb 22, 2024 |
Pickmycall:This thing wey you write make sense? |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 5:24pm On Feb 25, 2024 |
rocknation62:I no dey sell sense o.If you wan buy I no get am. |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Proserpina: 6:49pm On Feb 25, 2024*. Modified: 9:28pm On Apr 17, 2024 |
. |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 1:43am On Mar 03, 2024 |
Proserpina:I don't even like anyone to do house chores for me.I was not comfortable with her sweeping because it was an eye service. |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Judd007: 6:42am On Mar 03, 2024 |
If to say you feck her brains out, she for forget wetin she take, maybe she for forget her pants join, next time do the bangful, abi needful. |
| Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 10:12am On Mar 05, 2024 |
Judd007:She no dey bangable na why I avoid her. |
One Most Important Thing You Must Not Allow A Girl Do For You • Hygiene: What Tips Do You Have To Be Attractive To A Potential Partner? • Valentine: Before You Follow Him Out This Evening, Security Tips. • 2 • 3 • 4
I’ve Sin Against Myself • Hurt Once Back Again And So Far Away • My Male Friend Wants To Be My Boyfriend
