₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,302 members, 8,439,827 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 05:40 AM

Toggle theme

Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceSecurity Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room (1589 Views)

1 Reply (Go Down)

Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 6:55am On Feb 20, 2024
This gel come my house in the guise of friendship for the first visit,she begin dey sweep all nook and crannies in my house.

I no dey comfortable with her pretentious way.But I allowed her.I no stay inside room with her because she dress seductively and she no look bangable.

After she finished,I no let her stay longer before i discharge her.
She came for a mission.
Now I dey look for my things wey I no say I no too dey get visitor.
She stole my things.Though,I can replace them but what If I had kept my money or phone where her eyes could see them because I Sabi hide valuables even though I don't invite stranger into my house.
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by nstore:
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 8:53pm On Feb 22, 2024
Be security conscious
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by rocknation62(m): 9:12pm On Feb 22, 2024
Pickmycall:
This gel come my house in the guise of friendship for the first visit,she begin dey sweep all nook and crannies in my house.

I no dey comfortable with her pretentious way.But I allowed her.I no stay inside room with her because she dress seductively and she no look bangable.

After she finished,I no let her stay longer before i discharge her.
She came for a mission.
Now I dey look for my things wey I no say I no too dey get visitor.
She stole my things.Though,I can replace them but what If I had kept my money or phone where her eyes could see them because I Sabi hide valuables even though I don't invite stranger into my house.
This thing wey you write make sense?
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 5:24pm On Feb 25, 2024
rocknation62:
This thing wey you write make sense?
I no dey sell sense o.If you wan buy I no get am.
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Proserpina:
.
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 1:43am On Mar 03, 2024
Proserpina:
You see free cleaning service, you are happy. Did you think it would be free? grin

Sorry for your loss cheesy grin
I don't even like anyone to do house chores for me.I was not comfortable with her sweeping because it was an eye service.
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Judd007: 6:42am On Mar 03, 2024
If to say you feck her brains out, she for forget wetin she take, maybe she for forget her pants join, next time do the bangful, abi needful.
Re: Security Tips;Do Not Allow Your Female Visitor To Clean Your Room by Pickmycall(op): 10:12am On Mar 05, 2024
Judd007:
If to say you feck her brains out, she for forget wetin she take, maybe she for forget her pants join, next time do the bangful, abi needful.
She no dey bangable na why I avoid her.
1 Reply

One Most Important Thing You Must Not Allow A Girl Do For YouHygiene: What Tips Do You Have To Be Attractive To A Potential Partner?Valentine: Before You Follow Him Out This Evening, Security Tips.234

I’ve Sin Against MyselfHurt Once Back Again And So Far AwayMy Male Friend Wants To Be My Boyfriend