₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,465 members, 8,445,588 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 09:46 AM

Toggle theme

The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) - Romance (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceThe Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) (43953 Views)

1 2 3 4 5 6 Reply (Go Down)

Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by ukaface(f): 10:37pm On Jun 07, 2025
DeeScan:
and its doing me to get you one

..

A little big nyansh will do you some good esp for me .. 🤭🤭🤭🤭
For you? As as how
No go Dey useless yourself for here o
For you as how? I want you? See me see Wahala o
E say especially for me….. 😂😂😂😂😂😂
Ewu
Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by DeeScan: 10:40pm On Jun 07, 2025
ukaface:
For you? As as how
No go Dey useless yourself for here o
For you as how? I want you? See me see Wahala o
E say especially for me….. 😂😂😂😂😂😂
Ewu
Na pesin wey sponse your BBL go get am na


😂😂😂😂
Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by DeeScan: 10:41pm On Jun 07, 2025
ukaface:
See this one with his flaccid 2inches thing, no go sit down
. Now you'll be having most nairalander curious as to how you know I have a flaccid 2inch gbola ..
Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by ukaface(f): 8:19am On Jun 08, 2025
DeeScan:
Na pesin wey sponse your BBL go get am na


😂😂😂😂
back to square 1

I tell you say I want BBL?

Brother zukwanike oo…. Leave me na
Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by DeeScan: 9:46am On Jun 08, 2025
ukaface:
back to square 1

I tell you say I want BBL?

Brother zukwanike oo…. Leave me na
LMAO...
Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by elpochas: 2:35pm On Jun 08, 2025
DeeScan:
That's a mistake ...

Big nyansh , small nyash, Dem go still bill you do why settle for less..
I was not running away from Billing,I was Looking for a More Suitable Partner.I Dated a big Ass lady before I got married to my present wife,She was so full of Excess Baggages with no single sense in her head.When u wanna get Married u will understand better.
Re: The Craze And Crave For Big Yansh By Naija Girls (pics) by SoaringLife01: 5:48pm On Jun 13, 2025
carl90:
Moderately shaped bobby with a neat pussy is my own catalyst o smiley
Bros, you are carried! And to add to it, with brain too.
1 2 3 4 5 6 Reply

Most Akwa Ibom Guys Like Sex Alot But Can't Take Care Of Their Girls (Pics)The Crave For Big Yansh By Naija Ladies (pictures)Nigerian Men And The Craze To Marry Foreigners234

How To Attract A Real Husband MaterialWhite Woman Vows To Continue Sending Money To An African Man She Hasn't MetSoldier Kneels Down To Propose To His Girlfriend (Photos)