Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,829 members, 7,831,693 topics. Date: Saturday, 18 May 2024 at 02:01 AM

Ibo Boy Wey Like Yoruba - Literature (17) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Ibo Boy Wey Like Yoruba (211800 Views)

My 1st Ibo Girl Date - Diary Of A Jobless NIGERIAN Youth / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (38) (Reply) (Go Down)

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by alfablondy: 2:29pm On Feb 22, 2013
I hope say now that "Ibo boy wey like yoruba" don hit front page Flow1759 go dey flow more!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 2:32pm On Feb 22, 2013
"stop there, where una dey go?" a vilante shouted switching on his torch light. We stoped abruptly.

I took a quick glance at my watch and saw that it was 10:30; the time the vilante members resumes duty.

Now the torch light was dirrected towards my eyes causing me a blurred vision. "ehnnnn we dey go our house" i cried.

"na una dey rob is area abi" a guy with broad chest; who was also a vigilante shouted. "rob ke!!! We no be thief oh" Ilorin said. "shut up!! Una be thief, we go show una pepper today" one of the vilante said bringing the matchete in his hands close to my chest.

"u!!! Who u be?" the one with the matchete asked bringing the matchete to touch my chest, as i could now feel the sharpness of the matchete. "i be corper, my name na Adewale Azeez" i cried out. There was a reason why i lied(u would get to know).

"Awón copa" the broad chested man said. At that moment Ilorin; as the only Yoruba boy amongst us came out and was pleading on our behalf in Yoruba language.

"Ok una go show us una ID card so we go know say una be corper" the one holding the matchete said. We all brought out our wallet in search of our corper's ID card. I was shocked when i couldn't find mine.

"where my ID card com dey na? Abi e don lost" i tot. I instantly remembered i had used my ID card to fill a form the principal gave us to fill in sch the previous Day, i never knew my NYSC number off hand so i confirmed from my ID card, i didn't remember to put it back to my wallet.

"ehen!! You, where your own ID card?" the vigilante guy queried after he had checked the ID cards of others. "ehnn, ebbbennnnn, ehnnnn" i was speaking what sounded like Swahili. "i say where ur ID card?" he shouted at me. "e don loss" i lied.

"e don loss abi? Wetin u say be ur name sef" the one with the matchete queried, still bringing the matchete to touch my chest. "my name na Ug......, Adewale Azeez" i cried out. I initially lied that my name was Adewale Azeez because Ayo; my friend in camp, once adviced me that if i found myself in danger in Yoruba land, i should just think of a Yoruba name and claim it as my name, that the name would save me alot of trouble, in this case the only name i could think of was Adewale Azeez.

"aah!! Omó Yoruba ní e" one of them said. I tot they would want me to converse with them in Yoruba, that would have been the beginning of my tears. They didn't. Instead, one of them said, "as u no get ID card, that mean say u no be corper, u be theif, lie down!!" he commanded. As i was about lying down, i saw from the corner of my eyes that Ilorin was walking up to them.

Ilorin pleaded with them on my behalf in Yoruba for 10minutes. They freed me. Ilorin saved me again, for the third time.

3 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by ikweremilitant: 2:34pm On Feb 22, 2013
flow1759: "Emeka! Emeka ma guy, u dey enta school abi?" i asked Emeka as i crossed over to the other side of the road. "i dey enta school oh, make i go check where dem post me go serve na" he said. "Oboy me sef wan go see where dem post me go oh, guy fear dey catch me oh" i said "wetin make na?" he asked "i no want make dem post me go north na, abi u no know say dem dey troway bomb there" i added. "me wey dem born for north nkor, i don die?" he said as i remembered while we where still in school Emeka told me his Father was a big business mogul in "Sabon Gari" in Kano state and that his family was based there. As we chatted on our way to the school gate i immediately noticed dis beautiful black t-shirt Emeka was wearing, he didn't only like looking good but black clothes were his favorite because that was the fratanity he belonged to in school. We met Kelechi on our way as we shook hands and walked together to the school gate, where the list was pasted............

"Emekus u don c ur name?" i inquired "i never c am oh, what of u?" he asked "nna ehn i don see am oh, na 0sun dis people post me go oh, kelechi say him own na Bayelsa" i said rather sad. "Emeka i don c ur own here" i said as i pointed "oboy eeh iga la ugu hausa oh" "na Taraba dem post u go oh?". Emeka's mood changed instantly as i tried figuring if Taraba was actually in Nigeria. In my mind i said it was better for him since he was born in the north, as i also tried figuring what part of Nigeria was Osun.........
ibos never hatd youba rather yoruba hated ibos simply becos of jelousy.a gud exanation is a savage yoruba proverb dat ws statd by a yoruba lady in ds forum dat of odas own no spoil your own no go gud. And dats exactly d praya of every yoruba to odas but unfortunatly ibos dy jump am pass dat explans d hatrd

3 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by hollypagan: 2:35pm On Feb 22, 2013
OmG is this a novel or what
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by EzePromoe: 2:36pm On Feb 22, 2013
[size=32pt]FRONTPAGE!!![/size]
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by movmentish(m): 2:36pm On Feb 22, 2013
We made FP biatch!!! Congrats flowey
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 2:39pm On Feb 22, 2013
flow1759:
He hails from Ekiti, he was a good Womenizer, a better alcoholic, and a best weed smoker


Lmaooooooooooo

Description of the century!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by YellowMosquito(m): 2:42pm On Feb 22, 2013
We are pulling it big time grin grin grin
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 2:55pm On Feb 22, 2013
ikwere militant: ibos never hatd youba rather yoruba hated ibos simply becos of jelousy.a gud exanation is a savage yoruba proverb dat ws statd by a yoruba lady in ds forum dat of odas own no spoil your own no go gud. And dats exactly d praya of every yoruba to odas but unfortunatly ibos dy jump am pass dat explans d hatrd


thats not what this story is all about.

3 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Sapphire86(f): 2:58pm On Feb 22, 2013
CONGRATS flow!!!!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by pillzthadrugz(m): 3:00pm On Feb 22, 2013
Omo "flow" or wat do u call urself if u know wats gud for u just show back dis minute and finish dis tin oooh........before nepa carry light!.... pillz have spoken
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by dokunbam(m): 3:02pm On Feb 22, 2013
Subscribing..... coming back to read the full story

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Austinodark(m): 3:05pm On Feb 22, 2013
Front page atlast!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 3:06pm On Feb 22, 2013
pillzthadrugz: Omo "flow" or wat do u call urself if u know wats gud for u just show back dis minute and finish dis tin oooh........before nepa carry light!.... pillz have spoken

thanks for following, omo tori still plenty oh, no be wetin go finish now na
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 3:08pm On Feb 22, 2013
Sapphire86: CONGRATS flow!!!!

thanks. we all made it, so i would say congrats to u also.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by hokbah(f): 3:17pm On Feb 22, 2013
Frontpage tinz..Congrat o flow and all ur crew
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Splendblex(f): 3:34pm On Feb 22, 2013
Yipeee...!flow congrats o,you dey really flowcheesy
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by tefund(m): 3:36pm On Feb 22, 2013
flow1759: "Emeka! Emeka ma guy, u dey enta school abi?" i asked Emeka as i crossed over to the other side of the road. "i dey enta school oh, make i go check where dem post me go serve na" he said. "Oboy me sef wan go see where dem post me go oh, guy fear dey catch me oh" i said "wetin make na?" he asked "i no want make dem post me go north na, abi u no know say dem dey troway bomb there" i added. "me wey dem born for north nkor, i don die?" he said as i remembered while we where still in school Emeka told me his Father was a big business mogul in "Sabon Gari" in Kano state and that his family was based there. As we chatted on our way to the school gate i immediately noticed dis beautiful black t-shirt Emeka was wearing, he didn't only like looking good but black clothes were his favorite because that was the fratanity he belonged to in school. We met Kelechi on our way as we shook hands and walked together to the school gate, where the list was pasted............

"Emekus u don c ur name?" i inquired "i never c am oh, what of u?" he asked "nna ehn i don see am oh, na 0sun dis people post me go oh, kelechi say him own na Bayelsa" i said rather sad. "Emeka i don c ur own here" i said as i pointed "oboy eeh iga la ugu hausa oh" "na Taraba dem post u go oh?". Emeka's mood changed instantly as i tried figuring if Taraba was actually in Nigeria. In my mind i said it was better for him since he was born in the north, as i also tried figuring what part of Nigeria was Osun.........

story story
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by adeola94(m): 3:40pm On Feb 22, 2013
At last,we av gotten to d frontpage.Congrats,flow.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Yungbitz(m): 3:55pm On Feb 22, 2013
pass me 1 jumbo of spliff plssss...
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 4:38pm On Feb 22, 2013
FRONT PAGE! Nice one!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 4:42pm On Feb 22, 2013
"meet my friend An........, Victor" i almost introduced Victor as Angom to Ireti, after he had warned me severely. "Victor, its a pleasure meeting u" Ireti said giving him a handshake. We were hanging out at Captain cook that evening.

Well, i would not say Angom is the kind of handsome guy every sugar mummy dreamt of, but, "him fine small sha", "dat kin Desmond Elliot type na", black hunk.

"let me call my friend Funke to come meet us here" Ireti said "okay" i responded. Althrough while we waited for Funke, Ireti was Admiring Angom, "Abi dis one don dey like Angom? If she like, make she like am na, Agom fit fine pass me small, but i sabi Bleep pass am sha" i tot.

"Here she comes!!!" Ireti said gesturing at the door. I was dissappointed at what i saw.

"na dat old woman?" i almost asked. I was praying in my mind that it shouldn't be the old woman, but a young lady walking behind her.

My prayer wasn't answered, it was her.

As Ireti was Introducing Angom to Funke, i almost laughed when i saw the look on Angom's face, it read: "Flow i go kill u for house today, see the kin old woman wey u go give me". One thing was sure, i never made the choice, Ireti did.

"nawa oh!!! Wetin dis kin old woman dey find for young blood sef? She no know say she don old, if my grandMama senior dis one, e go be small" i tot as i watched Angom and his "newly found love" walked hand in hand to where she parked her car outside.

I and Ireti soon joined them outside. I almost shouted in surprise when i saw the kind of car Funke came with; Hummer 2.

Funke told us they were both going straight to Blue angels Hotel. "omo eeeh!! My guy Angom don hamma oh, the woman old but she get money wella, see d kin car wey she dey drive, make Angom satisfy her for bed oh" i tot as they drove off.

I was sure Angom would satisfy her, because like he always said: "i dey score for their net like Drogba". I was sure he would score so many goals in Funke's net, but what i wasn't sure of was if those goals could fetch him money.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by starbwoi: 4:52pm On Feb 22, 2013
Wettin come make Ʊ dey cast Viki....! Wida u
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 4:55pm On Feb 22, 2013
star bwoi: Wettin come make Ʊ dey cast Viki....! Wida u

because me sef na sailor, no be today tin na
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 5:32pm On Feb 22, 2013
star bwoi: Wettin come make Ʊ dey cast Viki....! Wida u
Calm down!
He's not saying anything we don't already know.
Trust me every frat man out there knows the basic slangs of other 'colored'...
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by YOUNGKAHUNA: 5:47pm On Feb 22, 2013
Last Post Was Hilarious. Yippe We Made It To Front Page. Congrat Flow.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Promoe(m): 6:01pm On Feb 22, 2013
FLOW, i expect you to dey update faster now you're on frontpage. No dey dull like dollar.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by lullyboy: 6:39pm On Feb 22, 2013
A beautiful write up write up+thread bruv....na u dey live d life.#tuale
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by wizboi26(m): 7:14pm On Feb 22, 2013
d
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Leyelyzo: 7:38pm On Feb 22, 2013
Flow flow flow!!! Guy i dey gbadun you. Nice write up

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (38) (Reply)

I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) / My Aunt And I / why my blood is black. extremely 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.