Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long - Travel (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long (27427 Views)
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by horlabiyi(m): 3:06pm On Jul 25, 2014 |
NAIJA |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by ggrin(f): 3:18pm On Jul 25, 2014 |
Lovexme: One hausa girl keeps disturbing my phone. She once flashed my phone by 3am last week too.haha one man too keeps disturbing me....hin go say hello wayo! ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Howmanage: 3:21pm On Jul 25, 2014 |
ggrin: 11:yoruba go dy shout ontop fone ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by elguaje(m): 3:25pm On Jul 25, 2014*. Modified: 10:01pm On Feb 06, 2015 |
When you call a fat hausa man Alhaji, and the skinny one abok! ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Nobody: 3:29pm On Jul 25, 2014 |
Those calls from Hausa pple na sometin else, there is no 3 month interval wey I no dey receive dia mistaken call, d worst part be say, these pple no dey ever speak even ordinary pidgin.... If dem call u so, not even simple "Hello" dem don start to dey blow dia language...after 2x of dem calling me and start blowing dat dia language, I changed tactics, instead of saying na wrong number, If dey begin blow Hausa, I start saying gibberish in response, mimicking hausa language sort of....for my mind I dey say...“una pple and wrong number...shebi na Hausa u dey speak for me, u go hear am today na, I go jonse u tire"....and d funi part is dat they will keep repeating their statement and I keep saying rubbish in Hausa accent till they cut the call...I tire for those pple, everytime wrong number....90% of wrong calls I receive na dem.....haba. |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by pesty100(m): 3:32pm On Jul 25, 2014 |
broadminded: One of the majour signs you've been in Nigeria for too long is when you know a man called Honourable Patrick Obahiagbon and a woman called Patience Jonathan.yin and yang |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Lovexme(m): 3:39pm On Jul 25, 2014 |
ggrin: haha one man too keeps disturbing me....hin go say hello wayo!You sure say no be that aboki wey dey down the road? ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by milkydaddy(m): 3:57pm On Jul 25, 2014 |
1.wen evry noodles is ur indomie.2 wen evry toothpaste is ur maclean.3.wen evry star playas of d club u suport is bein refers 2 as ur pikin.4wen u exchange ur franchise rights 4 #500 durin election.5wen political T.shirt or polo stil ur best outin |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by milkydaddy(m): 4:09pm On Jul 25, 2014 |
6.Wen u stil call ur pastor daddy as a sign of honour.if u fall 2 any of these categories u don tail 4 naija |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Nobody: 4:40pm On Jul 25, 2014*. Modified: 12:46am On Jul 26, 2014 |
. |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Karleb(m): 4:48pm On Jul 25, 2014 |
optimumprimus: not everyone is uncivilized like you . that is why there are numerous communicable diseases in Nigeria . why the fvkc would you eat with your hands . that is nasty! Nigeria needs to be recolonized.**breaths deep** I'll stop replying until you understand the phrase "wash your hands before and after eating". |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Karleb(m): 4:51pm On Jul 25, 2014 |
pesty100: yin and yangMore like, push and pull. |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Nobody: 4:58pm On Jul 25, 2014*. Modified: 12:46am On Jul 26, 2014 |
. |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by jaylorde(m): 5:01pm On Jul 25, 2014 |
efec: u tend to shout up nepa any time power is restored..surprised wen power is on 4 too long.even complain atimes |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by WoodcrestMayor(m): 5:03pm On Jul 25, 2014 |
U are very correct While shopping online,I only decide to buy or not to buy after converting to naira.That's the only way I can tag it as expensive or cheap.I wonder how I'll adjust if I commot this Naija. ![]() anitank: I always have my calculator anytime I go shopping at the mall or the local markets outside the country. Can't buy a thing without calculating the naira value |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Karleb(m): 5:05pm On Jul 25, 2014 |
optimumprimus: who gives a fvck what you have to say ? Nigeria needs to be recolonized .If you think I'll reply you when you can't understand a phrase, then you must be really overestimating yourself. |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Sylverbox(m): 5:07pm On Jul 25, 2014 |
ggrin: 11:yoruba go dy shout ontop foneIBO go dey lie on top phone!!!!! |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by WoodcrestMayor(m): 5:07pm On Jul 25, 2014 |
Loool...I tire for them my broda Normality: Those calls from Hausa pple na sometin else, there is no 3 month interval wey I no dey receive dia mistaken call, d worst part be say, these pple no dey ever speak even ordinary pidgin.... |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by ggrin(f): 6:08pm On Jul 25, 2014 |
Lovexme: You sure say no be that aboki wey dey down the road?the aboki sef fit be u ![]() ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by onyfrank: 7:51pm On Jul 25, 2014 |
its a country where u c keke driver cursing SUV owner, "to remove this carton from the road" |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by SweetyZinta(f): 8:18pm On Jul 25, 2014 |
For Naija you fit buy everything 4 go slow! |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by drealdoc89(m): 8:18pm On Jul 25, 2014 |
ggrin: 11:yoruba go dy shout ontop foneYou got me laughing@hausa go dey call wrong number! |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by kechywillz(m): 8:22pm On Jul 25, 2014 |
na that soup wey dat white guy dey chop go make am,him no go like go him country |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Mayor21(m): 8:52pm On Jul 25, 2014 |
optimumprimus: not everyone is uncivilized like you . that is why there are numerous communicable diseases in Nigeria . why the fvkc would you eat with your hands . that is nasty! Nigeria needs to be recolonized.Abeg, make una dryv dis mumu comot er! |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Tinyemeka(m): 9:04pm On Jul 25, 2014 |
ggrin: 11:yoruba go dy shout ontop foneIgbo man go dey call 20 20 plots, mirrion mirrion. ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Nobody: 10:18pm On Jul 25, 2014 |
Oguntimmy: U pick race(350km/h)...when u hear Gbuuu!*bomb sound*Hahahahaha ![]() |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Nobody: 10:24pm On Jul 25, 2014 |
500GP: WHEN EASTERNERS SEE LAGOS AS NEW YORKOffcourse now...Lagos is the NewYork of Africa. |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by tobechika(f): 11:27pm On Jul 25, 2014 |
ggrin: 11:yoruba go dy shout ontop foneibi do werin |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by if3oluwa(f): 11:37pm On Jul 25, 2014 |
WoodcrestMayor: You become apprehensive/expectant when you've had 12hrs of uninterrupted power supply...u don know say na 2days of blackout go followhaha! true!! |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by gorgeousnogo(f): 12:03am On Jul 26, 2014 |
TearsOfTheSun: 11. You collect bags of Rice from politicians during election timeand wont bother coming out dat day to vote 4 them |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by corruptboss(m): 6:45am On Jul 26, 2014 |
U only bother/complain abt Nepa wen ur phone battery is low |
| Re: Top 10 Signs You’ve Been In Nigeria Too Long by Lovexme(m): 8:15am On Jul 26, 2014 |
ggrin: the aboki sef fit be uThat means na u be the hausa girl..I don catch u today ![]() |
10 Signs Of A Nigerian Flyiing The First Time. • Don't Suffer For Too Long From That Health Problem. Call +2347038871009 For Help • Are International Airports In Nigeria Too Small? • 2 • 3 • 4
Cost Of Living In Nigeria 2018: Give Key Costs Of Neccesities In Your Area • Gully Erosion Destroys Over 30 Buildings,Displaces Over 50,000 People In Anambra • Sadiku Bus-stop, Lagos "Killer" Pedestrian-Bridge (WITH PHOTOS)







