Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,106 members, 7,849,441 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 09:41 PM

Nairaland Girls - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nairaland Girls (1864 Views)

Miss Nairaland Girls 2016 But Why? / Noticed Only The Ugly Nairaland Girls Asslick Guys A Lot Here. / Reading Nairaland Girls (PSYCHIC VERSION) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Nairaland Girls by chimerase2: 3:56pm On Dec 05, 2014
AfricanApple:
e consain u? undecided

ushe face ya work
angry angry angry
Re: Nairaland Girls by cutieberie1(f): 4:49pm On Dec 05, 2014
both pple wey no fyn go still claim. lyk pple above...
op y did u create dis thread....oh hv fogotn u re single n searching
Re: Nairaland Girls by KingTom(m): 4:59pm On Dec 05, 2014
PinkObsession:
Lol cheesy
Am I lying? grin
Re: Nairaland Girls by KingTom(m): 5:02pm On Dec 05, 2014
100Cents:


Many of them shaa.

But I dey catch them..
Abeg make we expose dem grin
Re: Nairaland Girls by cooljoe(m): 5:34pm On Dec 05, 2014
Shey person no fit pay una compliment again. Any small tin na phuck go cum una mind. Lyk say d phuck una no dey enjoy am. Yeye
Re: Nairaland Girls by dudesexy1111(m): 5:38pm On Dec 05, 2014
cutieberie1:
both pple wey no fyn go still claim. lyk pple above...
op y did u create dis thread....oh hv fogotn u re single n searching
i jus dey observe na but trully dey are really cute and pretty..i fit see one here
Re: Nairaland Girls by dudesexy1111(m): 5:41pm On Dec 05, 2014
cooljoe:
Shey person no fit pay una compliment again. Any small tin na phuck go cum una mind. Lyk say d phuck una no dey enjoy am. Yeye
my guy i tire ooo shey i no fit see make i admire ni....
Re: Nairaland Girls by cutieberie1(f): 5:57pm On Dec 05, 2014
dudesexy1111:
i jus dey observe na but trully dey are really cute and pretty..i fit see one here

k gud luk wit ur search
Re: Nairaland Girls by dudesexy1111(m): 6:16pm On Dec 05, 2014
cutieberie1:


k gud luk wit ur search
thnks how is ur day?

(1) (2) (Reply)

My Girl Or My Career / What Should We Call These Set Of Ladies? / Sex Is Not Love And Love Is Not Money

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.