My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her (1410 Views)
| My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 6:21pm On Dec 15, 2014 |
My landlord first dauther no wan let me rest me ooo.na so she just dey disturb me dey tell me say i must marry her.She say she just like my style as i just dey calm,dey mind my business and she also like say i no dey drink or smoke.she say e dey rare to c a naija guy wey no dey drink or smoke and she also like my perfect set of white teeth wey be like all those ppl ow n 4 close up advert.pls make una advice me oooo.this girl no wan give me breathing space ooooo. |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by iceberylin(m): 6:25pm On Dec 15, 2014 |
Lol...no dull o.. Guy na free rent things ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by akinsadeez(m): 6:27pm On Dec 15, 2014 |
picture of her disturbing you or ..... ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by tosyne2much(m): 6:41pm On Dec 15, 2014*. Modified: 6:59pm On Dec 15, 2014 |
OP, picture of her when telling you she likes your set of teeth or ......... |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by 2SWT(f): 6:43pm On Dec 15, 2014 |
Run for your life |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by chimerase2: 6:45pm On Dec 15, 2014 |
U no de smoke u no de drink and u no dey womanizer u be winch? ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by farano(mod): 6:48pm On Dec 15, 2014 |
Happy married life ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by englishmart(m): 6:58pm On Dec 15, 2014 |
you don't smoke, drink or womanize. How come you are not thinking straight? |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 7:05pm On Dec 15, 2014 |
RUN!!!! There is more to it. |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by KELVINXY: 7:07pm On Dec 15, 2014 |
@Op u dey ur room she com see u ![]() no be u 1st go wake trouble?! U're finished ![]() Listening to fela kuti:wahala Reading comments on point ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 7:37pm On Dec 15, 2014 |
great minds think alike akinsadeez: |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by GoodFaith: 8:55pm On Dec 15, 2014 |
@Op U want free rent? shotgun Marriage? |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 9:52pm On Dec 15, 2014 |
runs outta thread shouting mad man,mad man |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 9:55pm On Dec 15, 2014 |
farano:haBa i never marry her yet naa |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by tosyne2much(m): 9:57pm On Dec 15, 2014 |
samflexxy:bwahahahahahahahahahahahaha Don't tell me you are referring to the OP ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 10:00pm On Dec 15, 2014 |
yes o broda the guy has some loose screw in his brain tosyne2much: |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 10:00pm On Dec 15, 2014 |
[quote author=KELVINXY post=28909517] @Op u dey ur room she com see u ![]() no be u 1st go wake trouble?! U're finished ![]() Listening to fela kuti:wahala Reading comments on point [/quotei admit say i play wit her small.i dey always dey tease her tell her say her say she fine pass omotola But then i no pass her Boundary.na sin to follow a babe play? |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 10:08pm On Dec 15, 2014 |
tosyne2much:i be no get time snap am 4 pix or record am 4 phone .na how u go fit expect me to record am when she dey use her breast rub my chest. |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by tosyne2much(m): 10:11pm On Dec 15, 2014 |
lefulefu:hehehehehehehhe |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by dmjinc(m): 10:33pm On Dec 15, 2014 |
Kain both of them ![]() |
| Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by KELVINXY: 10:34pm On Dec 15, 2014 |
[quote author=lefulefu post=28914280][/quote] ![]() ![]() ![]() Teasing koh! U don see were cat dey play with rat b4? ![]() She don take am serious naw Oya face d music #still on my Fela kuti Wen cat dey sleep rat go bite him tail, Wetin e dey find? Wahalaaaaaa e dey find Wahala e go get. ![]() |
My Boyfriend Is Forcing Me not To Wear Bra Today But Am The Shy Type. Help! • . • Can U Belive This > Mother Forcing Her Dauther To Slep Wit Men • 2 • 3 • 4
10 Political Break Up Lines Before Valentine. • I Don't Blame Ladies That Call Guys Stupid • Taking Your Lover For An HIV Test





.na how u go fit expect me to record am when she dey use her breast rub my chest.