₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,451 members, 8,523,248 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 03:35 AM

Toggle theme

My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? (5656 Views)

1 2 Reply (Go Down)

My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 3:02am On Mar 03, 2015
I BEG MAKE I FIRST APPOLOGIZE FOR MY INKOREKT ENGLISH...

NA ANGER MAKE ME DEY WRITE SO.. MODS AND NAIRALANDERS I NEED YA ADVICE huh

I HAVE DONE EVERYTHING GOODABLE AND POSSIBLE BETTER FOR HER, BUT WHY SHE GO DO ME DIS KAIN TIN?
SHE GO TELL ME SAY SHE LOVE ME... I GO DEY SPEND ME MONEY ON HER, ANOTHERMAN GO DEY TAKE DEM GLORY?
THE SADEST NA TO SNAP HER pUUUXXY FOR MY HOUSE DEY SEND HER LOVERS FOR WHATSAPP...

IF I TALK BOUT HER ATTITUDE SHE GO SAY I TOO JEALOUS...

ABI I DON ENTER ONE CHANCE TO GO DATE A MODEL...


INFACT ALL MODELS AND WANNABE MODELS NA ASSSHHHI!!! huh huh huh

SHE'S LEAVING MY LIFE FOR GOOD FIRST THING THIS MORNING...


ABEG MODS DO THE NEEDFUL... I AM HEARTBROKEN... I JUST NEED ADVICE THANKS

I APPRECIATE..

(SOBS BITTERLY) cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 3:47am On Mar 03, 2015
MAKE UNA HELP ME ABEG cry cry cry cry
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by goryorhal(m): 3:55am On Mar 03, 2015
noobsaibot2:
I BEG MAKE I FIRST APPOLOGIZE FOR MY INKOREKT ENGLISH...

NA ANGER MAKE ME DEY WRITE SO.. MODS AND NAIRALANDERS I NEED YA ADVICE huh

I HAVE DONE EVERYTHING GOODABLE AND POSSIBLE BETTER FOR HER, BUT WHY SHE GO DO ME DIS KAIN TIN?
SHE GO TELL ME SAY SHE LOVE ME... I GO DEY SPEND ME MONEY ON HER, ANOTHERMAN GO DEY TAKE DEM GLORY?
THE SADEST NA TO SNAP HER pUUUXXY FOR MY HOUSE DEY SEND HER LOVERS FOR WHATSAPP...

IF I TALK BOUT HER ATTITUDE SHE GO SAY I TOO JEALOUS...

ABI I DON ENTER ONE CHANCE TO GO DATE A MODEL...


INFACT ALL MODELS AND WANNABE MODELS NA ASSSHHHI!!! huh huh huh

SHE'S LEAVING MY LIFE FOR GOOD FIRST THING THIS MORNING...


ABEG MODS DO THE NEEDFUL... I AM HEARTBROKEN... I JUST NEED ADVICE THANKS

I APPRECIATE..

(SOBS BITTERLY) cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry
What's all this for Christ sake ?
Abeg go sleep and come back for morning
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 4:00am On Mar 03, 2015
goryorhal:
What's all this for Christ sake ?
Abeg go sleep and come back for morning
I NO FIT SLEEP...

IF NA U WEY SEE UNCLAD PICS OF YOUR GIRL ON WHATSAPP WETIN YOU GO DOhuh
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by goryorhal(m): 4:11am On Mar 03, 2015
noobsaibot2:
I NO FIT SLEEP...

IF NA U WEY SEE UNCLAD PICS OF YOUR GIRL ON WHATSAPP WETIN YOU GO DOhuh
I go just look am look and smile as I dey do when watching/looking porn film...
Her own case no b the first and won't be the last.. So you better no go kill yourself .. Your mates dey sleep and relax their brain you dey here dey think of nude pics you dey see for whatsapp.. Dose ones you don see bfore no b person GF?
Abeg no die sha Cuz if you do , you don find food for council wey go come carry your corpse and you go pollute your street too ..
We love you brother
It's well
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 4:20am On Mar 03, 2015
goryorhal:
I go just look am look and smile as I dey do when watching/looking porn film...
Her own case no b the first and won't be the last.. So you better no go kill yourself .. Your mates dey sleep and relax their brain you dey here dey think of nude pics you dey see for whatsapp.. Dose ones you don see bfore no b person GF?
Abeg no die sha Cuz if you do , you don find food for council wey go come carry your corpse and you go pollute your street too ..
We love you brother
It's well
NOW Y[O TALK SENSE... I GO JUST FORM LIKE SAY I NO SEE...

ANYDAY SHE VEX ME I GO SHOW HER DEM PIX AND BROADCAST IT LIVE
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by Hazardd(m): 4:26am On Mar 03, 2015
oga, this you english need ammendment.

No give your self hbp because of a girl...
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by goryorhal(m): 4:26am On Mar 03, 2015
noobsaibot2:
NOW Y[O TALK SENSE... I GO JUST FORM LIKE SAY I NO SEE...

ANYDAY SHE VEX ME I GO SHOW HER DEM PIX AND BROADCAST IT LIVE
No need to save am for your phone Cuz e fit dey leak .. Morever sef if you save am anyday you dey see am you go still dey vex and won commit sucide..
The best is to just let it go and move on .. At least you don know say she no pure ..
Anyway sha I fit help you .. Pm me her number make I word her huh
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by georgementday(m): 4:56am On Mar 03, 2015
My bro,just let her go. Models are like actresses they belong 2 everybody. No need sufferin urself,no woman is worthy killin oneself 4. 4 every woman dat leave u,countless are waitin 2 accept u. I have been there
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by Nobody: 5:13am On Mar 03, 2015
and u still call her ur galfrndhuh......u dey madddddddd 000!!!
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by georgementday(m): 6:44am On Mar 03, 2015
Models and actresses are wot we call 'serve urself' in my hood. U have taken ur share move on
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by ITbomb(m): 7:15am On Mar 03, 2015
Post the pix, let's see if it is truly naked
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by Nobody: 7:27am On Mar 03, 2015
So, what's the name of the model you're allegedly dating?  undecided
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by ZedX5: 10:11am On Mar 03, 2015
What a fvcking _idiot.
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by Nobody: 10:18am On Mar 03, 2015
#Certified_Idiot!!!!!!
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by georgementday(m): 10:28am On Mar 03, 2015
Y is it dat some of us bath wth insults,no decent comment wthout abuse?
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by nanauju(f): 10:32am On Mar 03, 2015
Why are u acting up? That's probably how u both met, she was sending u her unclads. Anyway, if u feel u can't take it any more, let her go before u go slump of heart attack
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by koolet: 10:34am On Mar 03, 2015
Upload the pic she sent lets see
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 10:56am On Mar 03, 2015
nanauju:
Why are u acting up? That's probably how u both met, she was sending u her unclads. Anyway, if u feel u can't take it any more, let her go before u go slump of heart attack
We never met on that unclad grounds, rather her attitude changed the very first day she started modelling... THE BEGINNING OF THE END
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 10:58am On Mar 03, 2015
IF UNA SEE AM WETIN UNA GO USE AM DO? huh huh huh huh huh angry angry angry
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by rattlesnake(m): 12:49pm On Mar 03, 2015
Ur username shows u are premature undecided
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by queenyjewel(f): 1:24pm On Mar 03, 2015
noobsaibot2:
I NO FIT SLEEP...

IF NA U WEY SEE UNCLAD PICS OF YOUR GIRL ON WHATSAPP WETIN YOU GO DOhuh
i go commit suicide, make u do the same tin.....rip in advance
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by Nobody: 1:35pm On Mar 03, 2015
What a rubbish question.


No one here is in ur relationship if you dont know wt to do then sit there n b crying

Its pathetic begging NL n Mods for help
Exactly hw r we meant to help u
Wt call ur so called model n question her .... Hope u cn see it nonsense ( my opinion)
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by fejikudz(m): 1:45pm On Mar 03, 2015
unclad pics or tongue
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by Nobody: 11:12am On Mar 04, 2015
queenyjewel:
i go commit suicide, make u do the same tin.....rip in advance
This is the comment I was referring to. I'm following you so I get to read all you post.
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 11:37am On Mar 04, 2015
SOME OF UNA FOR THIS TREAD WICKED PASS DEVIL!!! angry angry angry angry angry undecided
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by yahx(m): 11:57am On Mar 04, 2015
noobsaibot2:
I BEG MAKE I FIRST APPOLOGIZE FOR MY INKOREKT ENGLISH...

NA ANGER MAKE ME DEY WRITE SO.. MODS AND NAIRALANDERS I NEED YA ADVICE huh

I HAVE DONE EVERYTHING GOODABLE AND POSSIBLE BETTER FOR HER, BUT WHY SHE GO DO ME DIS KAIN TIN?
SHE GO TELL ME SAY SHE LOVE ME... I GO DEY SPEND ME MONEY ON HER, ANOTHERMAN GO DEY TAKE DEM GLORY?
THE SADEST NA TO SNAP HER pUUUXXY FOR MY HOUSE DEY SEND HER LOVERS FOR WHATSAPP...

IF I TALK BOUT HER ATTITUDE SHE GO SAY I TOO JEALOUS...

ABI I DON ENTER ONE CHANCE TO GO DATE A MODEL...


INFACT ALL MODELS AND WANNABE MODELS NA ASSSHHHI!!! huh huh huh

SHE'S LEAVING MY LIFE FOR GOOD FIRST THING THIS MORNING...


ABEG MODS DO THE NEEDFUL... I AM HEARTBROKEN... I JUST NEED ADVICE THANKS

I APPRECIATE..

(SOBS BITTERLY) cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry
I reali wonda what ladies really want you show dem love dey misbhav#bro ma little pis of advice be say try and change her if she doesn't want to change mhen just let go their are beta ladies out dear who wil love u. Just u#cous I se no reason fr ur gf to send unclad photos to anoda guy fr //od sake #who knows if she term you as a her guy or sidekick
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 12:23pm On Mar 04, 2015
yahx:
I reali wonda what ladies really want you show dem love dey misbhav#bro ma little pis of advice be say try and change her if she doesn't want to change mhen just let go their are beta ladies out dear who wil love u. Just u#cous I se no reason fr ur gf to send unclad photos to anoda guy fr //od sake #who knows if she term you as a her guy or sidekick
NNA EHH... I WONDER OH...

WETHER ME BE SIDEKICK OR GUY?

I GO ASK HER THE QUESTION TODAY...

ACORDING TO NAIJA POLICE "THE MATTER IS BEING INVESTIGATED" sad sad angry angry angry
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by noobsaibot2(op): 12:38pm On Mar 04, 2015
WHY SHE GO COME DEY BEG NOWhuh

WHEN SHE BEEN DEY DO AM SHE NO KNOW huh
Re: My Girlfriend Sends Nude Pics To Her Male Lovers ??? by mytime24(f): 1:06pm On Mar 04, 2015
Picture................or =========>>>>>
1 2 Reply

Busted: Cheating Girlfriend Sends Snap Chat Photos To Her Boyfriend But Makes... • When Your Edo Girlfriend Sends Thunder To Fire Your Nyash! (HILARIOUS PIC) • What Will You Do If Your Girlfriend Sends This To You?(pic) • 2 • 3 • 4

Ladies Taking Their Boyfriend Names To Pastors Please Read This (true Life Story • Tell Me A Story About Yourself The Sounds Like A Lie But Is Absolutely True. • A Mouth Action Is Better Than No Job