Need U Guys Prayer - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Need U Guys Prayer (2555 Views)
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 8:14pm On Mar 08, 2015 |
Orijin101:make the money enter first |
| Re: Need U Guys Prayer by Nobody: 8:21pm On Mar 08, 2015 |
op u dey gamble? ![]() |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 8:36pm On Mar 08, 2015 |
sneak3:i no play against any team oh... If una won win abeg WIN with 1 or 2 goals pls, if una score pass... Na God GO punish... Make i no talk |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 8:42pm On Mar 08, 2015 |
Phikom:thank u bro |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 8:48pm On Mar 08, 2015 |
| Re: Need U Guys Prayer by Nobody: 8:50pm On Mar 08, 2015 |
ghost1718:you've won 500k twice?..nd ur neck still long?..Lool.. |
| Re: Need U Guys Prayer by Nobody: 8:57pm On Mar 08, 2015 |
ghost1718: ![]() |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 9:13pm On Mar 08, 2015 |
prettythicksme:i never no ur way |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 9:21pm On Mar 08, 2015 |
MimeeTee:those white men is playing with my level in football... So i want to prove then wrong |
| Re: Need U Guys Prayer by Forzap: 9:37pm On Mar 08, 2015 |
Bro abeg,I go nid ur tips....dis 1960 don nearly finish me |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 10:26pm On Mar 08, 2015 |
Forzap:dude no problem just be visiting this place every friday to collect booking number note, i dont play 1960, i only play bet9ja.com |
| Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 7:17am On Mar 09, 2015 |
ghost1718:do u only play on weekends |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 10:29am On Mar 09, 2015 |
overdrive:i do play mid weeks, but mostly weekends is the best |
| Re: Need U Guys Prayer by 2dice(m): 12:30pm On Mar 09, 2015 |
Op how i wish you play The Game Man U vs Arsenal Handicap 1:0.. But anyways ye shall mark them self but ye shall not see thy net more than 2wice !! |
| Re: Need U Guys Prayer by Forzap: 10:07pm On Mar 09, 2015 |
Ticket ti wogbo oo ![]() |
| Re: Need U Guys Prayer by Forzap: 10:10pm On Mar 09, 2015 |
Welbeck ooo |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 10:30pm On Mar 09, 2015 |
| Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 11:36pm On Mar 09, 2015 |
ghost1718:Take heart. |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 11:51pm On Mar 09, 2015 |
overdrive: The one there have eaten finish shai... I don die ooohbross Abeg, u get rope make i use hang myself... If i die finish i go return am?? |
| Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 12:37am On Mar 10, 2015 |
ghost1718:Na otapiapia I get u go manage. |
| Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(op): 8:15am On Mar 10, 2015 |
overdrive:E no fit kill me na only rich fit |
| Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 1:11pm On Mar 10, 2015 |
Meanwhile when are u dropping games for us I need to hammer too. |
. • Big Tummy Or BBW Issue..... How Do U Guys Do It • Have Any Of U Guys Experience Dis B4? • 2 • 3 • 4
What Would You Do If You Had One Day Left To Live? • So Ladies You Only Have 5$ To Build Your Ideal Man (photo) • Guys/ladies What Kind Of Girls/guys Do U Like



