₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,448 members, 8,422,095 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 04:43 PM

Toggle theme

When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhen A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) (106292 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Iamfrank(op): 10:51pm On Mar 20, 2015
Na dis naim dem dey cal BAD MARKET

Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Kestolove(m): 10:53pm On Mar 20, 2015
No go area grin
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by BeeBeeOoh(m): 10:53pm On Mar 20, 2015
I will put on my jeans trouser & buckle my belt, bring out my bible & we will deliberate on it..
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Cutehector(m): 10:54pm On Mar 20, 2015
I go pursue am comot!
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 10:54pm On Mar 20, 2015
Translation: The Gate is Close

... some bad guz fit be weilder doe, u never no.
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by alberto2k(m):
All way na way grin
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by sinaj(f): 10:56pm On Mar 20, 2015
she lock up come visit grin
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by ronald4lif(m): 11:00pm On Mar 20, 2015
Why did she come then angry
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Harmvirus(f):
Lol! *In ada mbano's voice* o sachiela savannah ya. Ibongi ya akwaala boyfriend ya
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by trippleKAY(m): 11:05pm On Mar 20, 2015
;DDats wat 1 of my lectural call 'lock up theory'
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:07pm On Mar 20, 2015
Hahahaha see bad market. I go tell her say am on fasting and prayers too because no be only her dey holy. undecided
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by braindamage(m): 11:11pm On Mar 20, 2015
grin

Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:25pm On Mar 20, 2015
ronald4lif:
Why did she come then angry
Same question I was gonna ask sef undecided
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by stan241(m): 11:31pm On Mar 20, 2015
No be to use style off the fan make heat begin do am?
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:32pm On Mar 20, 2015
Just leave her for God to judge
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:40pm On Mar 20, 2015
I will put on my AC and be looking at her in my natural cloth on my bed.
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by hatux: 11:48pm On Mar 20, 2015
Na to discharge am go her papa house Asap... Wetin shele? She dey craze undecided
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Iamfrank(op): 11:53pm On Mar 20, 2015
Ipledge:
bro Na lie,U go put hand for her brain
Oboy e nor easy o.... Sum years bk wen a gal came to c me, na so sh jst lie on top my bed comfortably, I begin dey happy say I don hammer..... Sh wear pencil trouser n on tight round neck polo, oboy as I wan remove d polo make I start suckin b4 d main tin go happen. I cum notice say dis gal wear al dis old swimming trunk wen dey tight dier body, wit two big b.razier... Chai!!!!! I almost cry dat day.... Na so sh jst dey luk me lik person wen wan possess person..... I swear sum gals pass witch
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:56pm On Mar 20, 2015
Iamfrank:
Oboy e nor easy o.... Sum years bk wen a gal came to c me, na so sh jst lie on top my bed comfortably, I begin dey happy say I don hammer..... Sh wear pencil trouser n on tight round neck polo, oboy as I wan remove d polo make I start suckin b4 d main tin go happen. I cum notice say dis gal wear al dis old swimming trunk wen dey tight dier body, wit two big b.razier... Chai!!!!! I almost cry dat day.... Na so sh jst dey luk me lik person wen wan possess person.....
i swear all still na lie,so far U use ur leg enter my room...say i no go press ur boobs na lie..If u don surrender ur boob for me,the kingtom has fallen
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by KingTom(m): 11:57pm On Mar 20, 2015
Ipledge:
i swear all still na lie,so far U use ur leg enter my room...say i no go press ur boobs na lie..If u don surrender ur boob for me,the kingtom has fallen
Una no dey sleep? grin
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 12:06am On Mar 21, 2015
KingTom:
Una no dey sleep? grin
its 7:06
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by kilmix: 12:06am On Mar 21, 2015
One word... OLIVER TWIST

Reminds me of a common swear we make when we were kids...

"If I nor slap you, make I twist"
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by lifestyle1(m): 12:07am On Mar 21, 2015
Looks abnormal
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by folabayo1(f): 12:08am On Mar 21, 2015
No be only bad market sef na wrong market and I go shaparly pick race cos d dude must be abnormal angry
Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Iamfrank(op): 12:08am On Mar 21, 2015
Ipledge:
i swear all still na lie,so far U use ur leg enter my room...say i no go press ur boobs na lie..If u don surrender ur boob for me,the kingtom has fallen
Bros u neva meet gals wen dey crase b dat....... IvyT
1 2 3 4 5 6 7 Reply

When A Girl Ask You A Question And Sits Like This.When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This, What Will You Do? (see Photo)Guys Your Babe Sits Like This In Public What Will You Do?(pic)234

The Day I Almost Died After Checking My Girlfriend's PhoneThis is the type of woman every man loves to marry.Lady Tattoos Her Boyfriend Face On Her Buttock. Photos And Video.