When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) (106287 Views)
| When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Iamfrank(op): 10:51pm On Mar 20, 2015 |
Na dis naim dem dey cal BAD MARKET
|
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Kestolove(m): 10:53pm On Mar 20, 2015 |
No go area ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by BeeBeeOoh(m): 10:53pm On Mar 20, 2015 |
I will put on my jeans trouser & buckle my belt, bring out my bible & we will deliberate on it.. |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Cutehector(m): 10:54pm On Mar 20, 2015 |
I go pursue am comot! |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 10:54pm On Mar 20, 2015 |
Translation: The Gate is Close ... some bad guz fit be weilder doe, u never no. |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by alberto2k(m): 10:55pm On Mar 20, 2015*. Modified: 12:08am On Mar 21, 2015 |
All way na way ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by sinaj(f): 10:56pm On Mar 20, 2015 |
she lock up come visit ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by ronald4lif(m): 11:00pm On Mar 20, 2015 |
Why did she come then ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Harmvirus(f): 11:02pm On Mar 20, 2015*. Modified: 11:46am On Mar 21, 2015 |
Lol! *In ada mbano's voice* o sachiela savannah ya. Ibongi ya akwaala boyfriend ya |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by trippleKAY(m): 11:05pm On Mar 20, 2015 |
;DDats wat 1 of my lectural call 'lock up theory' |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:07pm On Mar 20, 2015 |
Hahahaha see bad market. I go tell her say am on fasting and prayers too because no be only her dey holy. ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by braindamage(m): 11:11pm On Mar 20, 2015 |
![]()
|
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:25pm On Mar 20, 2015 |
ronald4lif:Same question I was gonna ask sef ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by stan241(m): 11:31pm On Mar 20, 2015 |
No be to use style off the fan make heat begin do am? |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:32pm On Mar 20, 2015 |
Just leave her for God to judge |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:40pm On Mar 20, 2015 |
I will put on my AC and be looking at her in my natural cloth on my bed. |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by hatux: 11:48pm On Mar 20, 2015 |
Na to discharge am go her papa house Asap... Wetin shele? She dey craze ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Iamfrank(op): 11:53pm On Mar 20, 2015 |
Ipledge:Oboy e nor easy o.... Sum years bk wen a gal came to c me, na so sh jst lie on top my bed comfortably, I begin dey happy say I don hammer..... Sh wear pencil trouser n on tight round neck polo, oboy as I wan remove d polo make I start suckin b4 d main tin go happen. I cum notice say dis gal wear al dis old swimming trunk wen dey tight dier body, wit two big b.razier... Chai!!!!! I almost cry dat day.... Na so sh jst dey luk me lik person wen wan possess person..... I swear sum gals pass witch |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 11:56pm On Mar 20, 2015 |
Iamfrank:i swear all still na lie,so far U use ur leg enter my room...say i no go press ur boobs na lie..If u don surrender ur boob for me,the kingtom has fallen |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by KingTom(m): 11:57pm On Mar 20, 2015 |
Ipledge:Una no dey sleep? ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Nobody: 12:06am On Mar 21, 2015 |
KingTom:its 7:06 |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by kilmix: 12:06am On Mar 21, 2015 |
One word... OLIVER TWIST Reminds me of a common swear we make when we were kids... "If I nor slap you, make I twist" |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by lifestyle1(m): 12:07am On Mar 21, 2015 |
Looks abnormal |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by folabayo1(f): 12:08am On Mar 21, 2015 |
No be only bad market sef na wrong market and I go shaparly pick race cos d dude must be abnormal ![]() |
| Re: When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This (photo) by Iamfrank(op): 12:08am On Mar 21, 2015 |
Ipledge:Bros u neva meet gals wen dey crase b dat....... IvyT |
When A Girl Ask You A Question And Sits Like This. • When A Girl Comes To Visit You And Sits Like This, What Will You Do? (see Photo) • Guys Your Babe Sits Like This In Public What Will You Do?(pic) • 2 • 3 • 4
This is the type of woman every man loves to marry. • Lady Tattoos Her Boyfriend Face On Her Buttock. Photos And Video. • Married Lady Exposes A Sexually Starved Man On Facebook Asking Her For Sex(pics)


