Romancelanders Why Una Never Marry Yet? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Romancelanders Why Una Never Marry Yet? (2747 Views)
| Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:11pm On Dec 05, 2015 |
Wetin happen nah,abi una never mature reach ? |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by iceberylin(m): 4:13pm On Dec 05, 2015 |
We dh wait ya sis... |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:13pm On Dec 05, 2015 |
My sister don marry iceberylin: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:15pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:Lol...I need a translator for this...maybe cutehector can help me on this..where are u Big Boss? ![]() |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Mafking(m): 4:16pm On Dec 05, 2015 |
she sed no sex till our wedding nyt..and I say no wedding till u gimme my birth right |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:17pm On Dec 05, 2015 |
See question ooo. Correct jamb question wey simi talk say make u guys no dey ask ![]() |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by iceberylin(m): 4:18pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:Maybe na divorce we dh wait. |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:18pm On Dec 05, 2015 |
Am waiting for u to graduate |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:19pm On Dec 05, 2015 |
Na by force for cutehector to marry you,abeg many thousands of nairalanders full ground KashyBaby: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:19pm On Dec 05, 2015 |
Me wen don graduate finish Greekgoddess: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:20pm On Dec 05, 2015 |
U may wait till ur sister divorce before mine divorces iceberylin: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Mhizkel(f): 4:20pm On Dec 05, 2015 |
Like you know the single and married ones. |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:21pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:Hush....quiet & close ur mouth until cutehector will translate this for me... ![]() |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:21pm On Dec 05, 2015 |
I have all romancelanders record Mhizkel: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:22pm On Dec 05, 2015 |
Na wa oh,all this newcomer don't know who i am. KashyBaby: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by HermajestyQ(f): 4:24pm On Dec 05, 2015 |
Waiting 4 Mr. Rightttttt |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:24pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:Den change ur moniker to unibengraduate2 ![]() |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:27pm On Dec 05, 2015 |
Them tie my destiny to nairaland,all my time is for my blog Greekgoddess: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Mhizkel(f): 4:27pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:You wish ![]() |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:28pm On Dec 05, 2015 |
I wan chop ur marriage rice HermajestyQ: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:29pm On Dec 05, 2015 |
No be u romancelander famous albino Mhizkel: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:29pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:woaw,u still dey alive? |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:30pm On Dec 05, 2015 |
Waiting for my nairaland crush to do the needful ![]() ![]() agarawu23 which way? ![]() ![]() ![]() |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:31pm On Dec 05, 2015 |
Still typing...................... Jolllyjoy: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:31pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:So u have a blog, interesting, i wish you success How i won take know if dey tie ur destiny for nairaland or not |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:33pm On Dec 05, 2015 |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:34pm On Dec 05, 2015 |
Well,what is ur former monicker Greekgoddess: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Mhizkel(f): 4:35pm On Dec 05, 2015 |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:35pm On Dec 05, 2015 |
To? Jolllyjoy: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by unibenstudent1(op): 4:36pm On Dec 05, 2015 |
But u escaped it,so this Sunday i will organise thanksgiving for u Mhizkel: |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by danbrowndmf(m): 4:39pm On Dec 05, 2015 |
Mhizkel:shey u know say u nor b better person? |
| Re: Romancelanders Why Una Never Marry Yet? by Nobody: 4:39pm On Dec 05, 2015 |
unibenstudent1:uniben ofcus since you keep having carryovers every year |
”I Have 5 Boyfriends But I Never Marry” - Slay Queen Says On Facebook • Babes..why Una Go Allow People Dey Finish Una Like This?(pics) • 7 Reasons Why Your Long Time Boyfriend Will Never Marry You • 2 • 3 • 4
Hilarious: Ladies Choose The Pet Name You Call Your Lover Or Spouse Wisely • Hi • When A Guy Does Not Have A Girlfriend


