Nairalanders Pls I Need Your Advice - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nairalanders Pls I Need Your Advice (3134 Views)
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by prahcetomi(m): 11:41pm On Feb 27, 2016 |
WiLdFLame:less than 5minutes |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 11:45pm On Feb 27, 2016 |
prahcetomi:Abeg help me find d one of 5 seconds own jare bt hw u take knw say na 5minutes? |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by prahcetomi(m): 11:57pm On Feb 27, 2016 |
WiLdFLame:I tried it on one of my friends,when he provoked me. |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 12:08am On Feb 28, 2016 |
prahcetomi:haaa....person wey see u wey no run dey joke with his life be dat oo |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by refiner(f): 12:13am On Feb 28, 2016 |
op I suggest u visit a zoo...try entering one of d cage dere!....I wil be very glad if ur dream comes true! don't bother about casket or d burial ceremony,it will be my pleasure to foot d bills ![]() ode!!! ![]() |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 6:25am On Feb 28, 2016 |
refiner:haaii.....wicked girl, person wey see u now go tink say u be holy mary nt knw say u wicked pass tiger.make i go enter,so i go be easter food 4 lion abi? ode!!! |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by firstking01(m): 6:52am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:the post wasn't for you, twas for HateU |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by firstking01(m): 6:54am On Feb 28, 2016 |
HateU2:you think the body of a transfer is naked ba ?? |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 7:11am On Feb 28, 2016 |
firstking01: firstking01: |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by refiner(f): 7:57am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:see me see gbege oo! no be u say u won die?....u suppose to dey tank me for d idea I gave u! abeg go die joor make us hear word for dis forum! anupama...anuohia! ![]() |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 8:03am On Feb 28, 2016 |
refiner: |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:17am On Feb 28, 2016 |
abeg try engine oil and gala that one fit no kill u too |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:21am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:make the op try to eat pad and malt na |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:35am On Feb 28, 2016 |
cruzita:pad? which one be pad again? |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:36am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:always |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:38am On Feb 28, 2016 |
cruzita:thaaa....engine oil no sweet jare, but wait oo whatz gonn happen iffa take dis,i go fat? |
| Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:42am On Feb 28, 2016 |
cruzita:rrrghh **vomit** witch u! na food be pad...untop say i knw say u go mean stained one. **run frm her** |
Nairalanders, Pls I Want To Know If I'm Normal! Come In Pls. • Nairalanders Pls Be The Judge. Jonaifame22 Said Durent Is Ugly • My Girlfriend Just Broke Our 5 Year Relationship. Pls I Need Advise!!! • 2 • 3 • 4
Girlfriend Shares Boyfriend's Posters Around School For Cheating On Her (pic) • Photos: Woman Share Her Nud Pic Online • She Told Me That She Cheated On Me That I Should Forgive Her


abeg try engine oil and gala that one fit no kill u too