Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,495 members, 7,847,035 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 09:49 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (179) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2572130 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (176) (177) (178) (179) (180) (181) (182) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:49pm On Mar 16, 2016
spixytinxy:
c dis guy oooo, se u sef no dey patronise me ni, abi no b d kwale nd oshogbo weed wey u smoke dey mk u behave like dis
Chai,diz one na identity mistake o,una don miss road,abeg turn left,that way you will find yorme ur frequent customer and justified10 the guy wey u dh put oshogbo weed for his fanta,be like Chumaster self sabi una joint as well,just turn left,u go see dem,dem dh dere dh wait for u.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:54pm On Mar 16, 2016
LANDLORD for page178,yeah,a plot of land cost just $200,am dedicating this new chapter to the president of GC,LogoDWhiz.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:02pm On Mar 16, 2016
Una gwud evning GRACELAND.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sonymax16(m): 8:15pm On Mar 16, 2016
There is no way arsenal have enough arsenal to gun down Barcelona
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 8:43pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Chai,diz one na identity mistake o,una don miss road,abeg turn left,that way you will find yorme ur frequent customer and justified10 the guy wey u dh put oshogbo weed for his fanta,be like Chumaster self sabi una joint as well,just turn left,u go see dem,dem dh dere dh wait for u.
I no sabi am, Ah swiarwink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 8:44pm On Mar 16, 2016
sonymax16:
There is no way arsenal have enough arsenal to gun down Barcelona
Alex Iwobi is there nacheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 8:49pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Chai,diz one na identity mistake o,una don miss road,abeg turn left,that way you will find yorme ur frequent customer and justified10 the guy wey u dh put oshogbo weed for his fanta,be like Chumaster self sabi una joint as well,just turn left,u go see dem,dem dh dere dh wait for u.
continue dey deny am, bt we both no say u b my customer
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:55pm On Mar 16, 2016
chumaster:
I no sabi am, Ah swiarwink
See denial of life,welldone,100satchets of pure-water for you.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:59pm On Mar 16, 2016
spixytinxy:
continue dey deny am, bt we both no say u b my customer
Haa,see you,you indirectly wooing me to your kiosk?nah nah,just because am a minister?hahaha,tufiakwa my allowances will not be debited into paraga joint of yours,sell bottle/satchet water or teem and my wife to be will be begging me to come home from your joint.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:01pm On Mar 16, 2016
sonymax16:
There is no way arsenal have enough arsenal to gun down Barcelona
I felt same,let's just wait and see how it work out.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:07pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:
Is your middle name"Completer"?
no, my middle name is "completeam"
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Wife kwa,not ready for that stuffs,when am ready i will contact the women affairs minister to do the needful for his colleague nah,but come o,why u dh call pressy for diz matter nah?
we no get minister for women affairs, I am ready to combine it with my ministry sha..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:12pm On Mar 16, 2016
justified10:
no, my middle name is "completeam"
Arrghhh,I would have got it right ooo,chai,na small remain sha.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:14pm On Mar 16, 2016
spixytinxy:
abi dis warn no sabi as e dey do am ni, me I will sell my market to anybody dat patronize me
u mean business for this ur business o.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:15pm On Mar 16, 2016
justified10:
we no get minister for women affairs, I am ready to combine it with my ministry sha..


Lol,combine wetin?if pressy hear,hehehehe,I bin dh hear say Neymar don do Assnal strong thing oo.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:22pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Lol,combine wetin?if pressy hear,hehehehe,I bin dh hear say Neymar don do Assnal strong thing oo.
we knw say today na burial ceremony ceremony for arsenal....

d shocking result is juve leading Bayern by 2 goals...

Bayern are out
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:24pm On Mar 16, 2016
Hahahahaha,Arsene Wenger face though,be like Mr Bean when laughing,well Arsenal no dh lose home and away matches for UCL,so expect MIRACLE.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:27pm On Mar 16, 2016
justified10:
we knw say today na burial ceremony ceremony for arsenal....

d shocking result is juve leading Bayern by 2 goals...

Bayern are out
You see that moment Bayern conceded 2 goals in the first leg,I knew they are on the brink of exit,it won't be a surprise if they are eliminated.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:31pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

You see that moment Bayern conceded 2 goals in the first leg,I knew they are on the brink of exit,it won't be a surprise if they are eliminated.
guadiola isn't flexible at all...always attacking lyk he is going for war...

how can u be defensively handicap...

nonsense!!!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 9:36pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Haa,see you,you indirectly wooing me to your kiosk?nah nah,just because am a minister?hahaha,tufiakwa my allowances will not be debited into paraga joint of yours,sell bottle/satchet water or teem and my wife to be will be begging me to come home from your joint.
I sell teem na, even Ice cream sef
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 9:38pm On Mar 16, 2016
justified10:
u mean business for this ur business o.
I dey tell u, bawoni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:44pm On Mar 16, 2016
spixytinxy:
I dey tell u, bawoni
. dear, I am. finer. Dan d finest.


u nko
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by oluwalogo(m): 10:34pm On Mar 16, 2016
My advice to you,
Some people worry more than they think
Some complain more than they learn
Some borrow more than they earn
Some are confused of what to do...
Are you facing the economic drain in Nigeria
like me?
Well, in the midst of these struggle and
disappointment,
there is hope...
We need to be self employed
We need to expand our income.
We need to invest in Poultry business
It realy makes a whole lot of sense to become an
employer.
, you can get the most important
tool to a business.
Information is power. ..
visit http://greenpazture.com to start your own
business.
All the best.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:13pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

See denial of life,welldone,100satchets of pure-water for you.
I dnt have Rochas Okorocha's kind of stomach na. 100 satchets too much for my plank-like flat stomach la.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:32pm On Mar 16, 2016
guadiola just proved to me dat he is a genius...
but still, he needs to improve defensively...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:39pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Lieing for your head indeed,tell me wetin dt woman spixytinxy dh sell?( the moniker hard to pronounce self,something like SPICEYTHINGSY,Spicey as in things with good aroma or flavour)shey no be alcoholic drinks and dem osogbo weed?pls,pls,pls,don't form novice for here o.
see as God has catch u, how did u even know its alcoholic drink and oshogbo weed self. I just hope u are not patronizing her o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:42pm On Mar 16, 2016
tenderblaze:

@ kapable75 luv u jare. @justified 10 u r looking for my trouble. cheesy
awwww!! Hon its gud to see u o.
Justybaba shey u haf confirm it
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:45pm On Mar 16, 2016
spixytinxy:
abi dis warn no sabi as e dey do am ni, me I will sell my market to anybody dat patronize me
i trust u na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:48pm On Mar 16, 2016
spixytinxy:
haaaa, nd I sell mk him no smoke weed oooo, c as im come dey misyarn, kapable75 na small oshogbo nd kwale weed I giv am oooo
ehe! Cos him just come dey talk one kain na him i con dey suspect say u don give am something. Thank God sha say u no give am that delta own if not....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:50pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

Chai,diz one na identity mistake o,una don miss road,abeg turn left,that way you will find yorme ur frequent customer and justified10 the guy wey u dh put oshogbo weed for his fanta,be like Chumaster self sabi una joint as well,just turn left,u go see dem,dem dh dere dh wait for u.
how u take know all this yarn wey u just give?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:53pm On Mar 16, 2016
Dreamcome2ru:

See denial of life,welldone,100satchets of pure-water for you.
and this got me cracking grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:58pm On Mar 16, 2016
U're welcom uniqueOJ

(1) (2) (3) ... (176) (177) (178) (179) (180) (181) (182) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.