Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? (5858 Views)
| Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 4:16pm On May 01, 2016 |
Gee..... I was chatting with one of my friend (girl) she was like, why can't u work since you are free, I told I can't work yet until after school, and she was like.... How do u get money self, I said online stuff, she wowed, asked if I'm into yahoo I said no, betting stuff, she vex! She say she hate guys wey dey play bet, she prefer yahoo boys... Eh ....... U prefer thieves to hustlers lol... She say bet no good.... Na yahoo come good? She just dey busy dey support fraudsters. NL ladies yahoo or bet boyz? |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by jemype(m): 4:39pm On May 01, 2016 |
bastien:plus yahoo oo plus betting oo na fraudsters dem be. As a man take d first advice she gave u and do part time work. Because if 9 months enter setting u will not be able to buy pampers with betting or baba ijebu. |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 4:45pm On May 01, 2016 |
jemype:lol, I be virgin ooh, she or nobody no go fit go 9 months cause, beside bet is legal worldwide and I dey win am die ![]() |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Nobody: 4:45pm On May 01, 2016 |
the answer is obvious. Wch one yields better money? |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 11:37pm On May 01, 2016 |
RadicallyBlunt:betting na |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by tunaguy(m): 1:20am On May 02, 2016 |
bastien:dis op iyaf jonz |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by drmikeadams(m): 3:01am On May 02, 2016 |
bastien: ...abeg Drop Sumtin for our usual forum...yahoo boys sef don pack lap top sef dey invest in alabi busines |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 6:41am On May 02, 2016 |
drmikeadams:Lol I dey tell you, na money dem dey use get format n take subscribe, na money wey use stake, staking what we can afford to lose |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 6:41am On May 02, 2016 |
tunaguy:so na yahoo sure pass? |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by skywalker240(m): 7:11am On May 02, 2016 |
BEHIND EVERY SUCESSFUL GUY IS A LAPTOP AND A STRONG INTERNET CONNECTION oops i just said that ![]() Abegii make i do wetin my mate dey do 9jabet here i come ![]() |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by skywalker240(m): 7:14am On May 02, 2016 |
jemype:And since when did betting become a fraud? .......hmmmmmm? |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Tosinville(m): 7:22am On May 02, 2016 |
If you hit like 1m for bet9ja now and tell your girl, na she go be the first to follow u enter bet shop go collect money o! Lol, all these girls ehn! Na where e dey sweet dem dey like.......... Just do your thing, bruh! |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Nobody: 8:29am On May 02, 2016 |
bastien: Any sure game? |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 9:00am On May 02, 2016 |
Pejah:Chelsea and Malaga to win |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by stphn(m): 9:09am On May 02, 2016 |
yahoo not good but proud to a bettor |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by rosieluv(f): 9:10am On May 02, 2016 |
bastien:yahoo yields beta moni na |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 9:18am On May 02, 2016 |
rosieluv:yahoo na stealing na |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 9:19am On May 02, 2016 |
stphn:nothing do u boss, how much be ur biggest win? |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by stphn(m): 9:34am On May 02, 2016 |
bastien:i stake high with low odds and my bet depends on how my spirit lead me |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by stphn(m): 9:36am On May 02, 2016 |
rosieluv:After those yahoo guy's don wipe ladies destiny finish |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 9:36am On May 02, 2016 |
stphn:I dey do the two, but my biggest win na 300k with 1h |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by stphn(m): 9:39am On May 02, 2016 |
bastien:nice but mine not up to that |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 12:10pm On May 02, 2016 |
stphn:one day e go be |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by tunaguy(m): 11:19pm On May 02, 2016 |
bastien:you sef iyaf jonz for dat question |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 11:23pm On May 02, 2016 |
tunaguy:u be jonzin fellow jor |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by slyrone(m): 11:40pm On May 02, 2016 |
bastien:and u say u dey win die. bro Linus easy with d lies |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by tunaguy(m): 5:44am On May 03, 2016 |
bastien:u be my bro in jonzin |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 6:10am On May 03, 2016 |
tunaguy:hmmm, na u go tire o |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 6:12am On May 03, 2016 |
slyrone:them draw abi? Yeah, they burst my 2nd ticket Prove say me I play am
|
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 6:15am On May 03, 2016 |
stphn:she never know na |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by bastien(op): 6:16am On May 03, 2016 |
Tosinville: ![]() |
| Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by hymanflex(m): 4:23pm On Aug 01, 2016 |
bastien:bro, good afternoon, I need your help now nd I know you can can do it for me. with due respect bro, the 2016 Mr nairaland election is ongoing, nd I need you to please help us with the dream of winning the elections. the voting thread is https://www.nairaland.com/3261218/mr-nairaland-contest-2016-elimination just type" I vote falconey Cc: NLjega" the voting continues tomorrow and the grand finale will be held on Wednesday. I am trusting you for this bro. Thanks |
Do Girls Prefer Hot Body Or A Handsome Face? • How Do Girls Prefer Being Talked To? Face To Face or Chat? Please Answers • Can Someone Please Answer Why Girls Prefer To Date Men Madly Older Than Them? • 2 • 3 • 4
Because I Helped Her,she Believe I Want To Sleep With Her. • This Is The Woman With The Most Sex In 24hrs • Dating Going Wrong, Please Help!
....... U prefer thieves to hustlers lol... She say bet no good.... Na yahoo come good? She just dey busy dey support fraudsters. 
