Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 - Romance (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 (22124 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 15 (Go Down)
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:24pm On Jul 05, 2016 |
HateU2:pls I need d crown more .. Hatey and sandoski pls support ur girl Two of u too fine Abeg na me worwor pass ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:30pm On Jul 05, 2016 |
before I answer the winners make I tell una wetin the winners wan receive as prizes .. Winner gets the rare opportunity to be DDELIVERER'S girlfriend for 6months. 1st Runner up gets a kiss from oga smellymouth 2nd Runner up gets to see the picture of mazi lalasticlala sent to her mail 3rd Runner up gets a poem from jonaifame22 Plus other consolation prizes. |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:33pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie:lol you're high ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:40pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie: ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:48pm On Jul 05, 2016 |
Oga op hope u no go play ojoro ooo. Make sandoski win o Sandoski cc op |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by iykekelvins(m): 10:51pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie:[color=#099999]I vote makydebbie Cc DDeliverer[/color] |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by ivyy(f): 11:05pm On Jul 05, 2016 |
Hateu2 and naughtynaughty i just dey here dey look una hehehe |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by allytinted: 11:15pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie:space the CC and ddeliverer for your vote to count. Thank u. |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Sexytemi(f): 11:16pm On Jul 05, 2016 |
SANDOSKI:Lol ![]() ![]() , na so e suppose be o, make everybody happy ![]() ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 11:17pm On Jul 05, 2016 |
juhan:you no won make i win ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by dauntless15(m): 11:37pm On Jul 05, 2016 |
HateU2:didn't you see my mentions |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by unapapadeycraze: 11:39pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie:this girl is underage. How old are you? |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 11:44pm On Jul 05, 2016 |
unapapadeycraze:stop stalking me old man....metusalah's elder brother...because na you old pass my great great granpa...you go hate me for nl ooo...David i'm warning you! |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 11:47pm On Jul 05, 2016 |
ivyy:my queen Am still waiting for dat alert u promised me ooo Abeg make it fast .. U knw ders change ![]()
|
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 11:48pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie:i no fit. You go win o i dey your back |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by unapapadeycraze: 11:49pm On Jul 05, 2016 |
makydebbie:i was just saying. Stop being childish, debby. Unattractive girl. I'm not stalking you, my love. |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 11:57pm On Jul 05, 2016 |
juhan:correct gal...bia if you know unappapadeycraze abeg warn am...he is not worth a ban...and i wont grace his stupidity with my replies anymore...just epp me warn am...cos he no go like me on nl...i dont engage in e-fights cos its so unneccesary...mummy sandoski come warn dat guy cos he don dey vex me.. |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by larabae13(f): 11:59pm On Jul 05, 2016 |
Hehehe...eleyi funny no be small...eku ishe oo ...may the ugliest contestant win ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by ivyy(f): 12:02am On Jul 06, 2016 |
naughtynaughty:I dey come ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by unapapadeycraze: 12:02am On Jul 06, 2016 |
makydebbie:beautiful ladies, i was just requesting for her hand in a relationship but she dey do anyhow. You know we could sort it out within ourselves. Must you involve third party? Oya make me talk for corner. |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 12:13am On Jul 06, 2016 |
larabae13:abeg na me ugly pass...pls vote for me...something like ivote makydebbie Cc.Ddeliverer |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by larabae13(f): 12:21am On Jul 06, 2016 |
makydebbie:nawa oo on top dis matter? Ok oo I vote makydebbie Cc.DDeliverer (Bayi nko?issokay? ) |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 12:26am On Jul 06, 2016 |
ivyy:cum well o ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by wristbangle: 12:28am On Jul 06, 2016 |
![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 12:30am On Jul 06, 2016 |
makydebbie:seriously? cux am about to vote o |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 1:03am On Jul 06, 2016 |
Who do I even campaign for amongst these Uglies. ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Kdon2: 4:39am On Jul 06, 2016 |
HateU2:My boo...I so very much miss u!Y miss ugly na?? U fall my hand! U r miss world already abeg. |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:06am On Jul 06, 2016 |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:10am On Jul 06, 2016 |
wristbangle:Why you dey smile, Oya who you go vote for. ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:15am On Jul 06, 2016 |
makydebbie:Sorry dear, no mind dat guy.... When dem go choose dey winner ![]() ![]() |
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:20am On Jul 06, 2016 |
naughtynaughty:Lol......... ![]() ![]() Why you no go meet our Assistant Manager,make him give you dey work.....{You get something for shokoto, you dey travel go sokoto to go look for em} ![]() ![]() ![]() Make I help u call em ![]()
|
| Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:52am On Jul 06, 2016 |
U are very@DDeliverer
|
Is Romanceland A Dump Session For Ugly Nairaland Ladies? • My Experience With An Ugly Nairaland Lady Today • Noticed Only The Ugly Nairaland Girls Asslick Guys A Lot Here. • 2 • 3 • 4
27 Porn Stars Without Their Makeup • Nigerian Couple Who Met On Twitter Weds (Photos) • Wish a Nairalander a Happy Easter
. I deserve it.
...juhan..airsultan...maxi112...suzan404..obiorathesubtle...iykekelvins..vicstar..mhiz..kinginvahala..topgear..muvacci...mimzy..make una vote the correct most ugly abeg

incorrectly na the word