₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,326 members, 8,426,082 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 03:48 PM

Toggle theme

Am Inlove With A Nairalander - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAm Inlove With A Nairalander (4564 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: Am Inlove With A Nairalander by vicstar(m): 7:05pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Which rank you be wey Op go PM you.....undecided

Vic star shebi you know say, na only you be my brotherwink
ehn na! So I need to know who him b na, b4 him fit near my younger sister tongue

Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:07pm On Jul 06, 2016
Jacksonville:
undecided undecided huh
Bestie I just dey watch you for 3D .......wink

Awfa una get light for na area make I showgringringringrin

Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:09pm On Jul 06, 2016
UndisputedBosom:
Chai......nd u opened a thread for it....so touchy......but did u 4gt where the "PM" link is..... undecided
She won't reply ni, no be my fault. I think i shuld just use dis opportunity.
Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:10pm On Jul 06, 2016
KnightRod:
Smellymouth they have plans to kidnap your bestie.

Where's the Gun? Let us peel the orange.
Am gonna give smellymouth anytin in return. I just need (sandoski)
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:12pm On Jul 06, 2016
vicstar:
ehn na! So I need to know who him b na, b4 him fit near my younger sister tongue

Broda *Na u try pass*.....*hugs* ... If you don't take care of me, willhuh<<<DETTOL >>

I love you pass WAEC resultkiss

Re: Am Inlove With A Nairalander by SWITANN(f): 7:12pm On Jul 06, 2016
hmmm
Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:13pm On Jul 06, 2016
Smellymouth:
Babaly, if sandoski wanna get kidnapped, make He carry go na grin

Dem still dey fight for woman?
grin cheesy cheesy grin
You be sure guy. Just leave her ehn. Nd am gonna give u anytin. Just mention.
Re: Am Inlove With A Nairalander by Taiyescott(m): 7:14pm On Jul 06, 2016
HateU2:
lol. party abi cheesy
tot i saw party somewhere now, uhhhmn....
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:14pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Bestie I just dey watch you for 3D .......wink

Awfa una get light for na area make I showgringringringrin
Shuuooo cheesy.... Light dey scatterrrrr nw ....oya board the next available keke make u show sharp sharp wink grin
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:14pm On Jul 06, 2016
Hmmmmm undecided
Re: Am Inlove With A Nairalander by dannyben5: 7:15pm On Jul 06, 2016
Sandoski....i lack words to describe the op....i jst tire...

Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:15pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Op...... Awfa huh
You for Pm me.... No need for opening dis thread. undecided

*Smellymouth my bestie for life .....kiss
Am afraid u won't reply, nd it may even make it worse. Shuld i do dat nw?
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:16pm On Jul 06, 2016
bayocute:
Am gonna give smellymouth anytin in return. I just need (sandoski)
Hmmmmm.........lipsrsealedlipsrsealed

Whispers to smellymouth, wetin we go dohuh......wink

Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:16pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Dannyben5 and Suzan404.

Wetin una wan talk about dis matterhuh......undecided

Bestie answer my call na!!!!!!!!!!![/b]
I still dey think about wetin I wan say oo......Op don fall inlove with you,we fit add his name to the list nah.....he should come and apply nahgrin
Re: Am Inlove With A Nairalander by vicstar(m): 7:17pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:

Broda *Na u try pass*.....*hugs* ... If you don't take care of me, willhuh<<<DETTOL >>

I love you pass WAEC resultkiss
love you too embarassed

https://quoteslike.com/images/155/boy-girl-hug-love-image-434353-on-favim-com-ELfnGn-quote.jpg
Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:18pm On Jul 06, 2016
QueenInVanilla:
Op u be Akpa Amu. See as u dey follow smellymouth drag e title. What rubbishhuh
No be my fault dear. When u are inlove, you can do anytin.
Re: Am Inlove With A Nairalander by vicstar(m): 7:19pm On Jul 06, 2016
bayocute:
You be sure guy. Just leave her ehn. Nd am gonna give u anytin. Just mention.
are u crazy huh Don't you know my position in diz, ehn? If I say she's not going anyway she's not

https://cdn.jaguda.com/wp-content/uploads/2015/02/nigerian-movie.gif
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:20pm On Jul 06, 2016
suzan404:
I still dey think about wetin I wan say oo......Op don fall inlove with you,we fit add his name to the list nah.....he should come and apply nahgrin
Lol.... We go talk leta.... Make I dress show ur area now....

Sister, thankskiss

Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:21pm On Jul 06, 2016
HateU2:
Erm erm
No oooo
Where is u naughtynaughty. Ur girl is missing u o
kiss kiss kiss
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:22pm On Jul 06, 2016
Taiyescott:
tank God u mentned her, na d two of u me one do collaboratn wit oo.. naughtynaughty me sef dy wait oo, ans my call..
collabo koh konko billo ni
U c two hefty girls like dis ure nt scared
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:24pm On Jul 06, 2016

Re: Am Inlove With A Nairalander by Taiyescott(m): 7:25pm On Jul 06, 2016
naughtynaughty:
collabo koh konko billo ni
U c two hefty girls like dis ure nt scared
hefty?? lol, me sef hefty.. hateu2 shey u don c ur bestie?
Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:26pm On Jul 06, 2016
vicstar:
are u crazy huh Don't you know my position in diz, ehn? If I say she's not going anyway she's not

https://cdn.jaguda.com/wp-content/uploads/2015/02/nigerian-movie.gif
Ok, weytin u want?
Re: Am Inlove With A Nairalander by BoboFashion(m): 7:27pm On Jul 06, 2016
bayocute:
No be my fault dear. When u are inlove, you can do anytin.
Not "anything" ok
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:28pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Lol.... We go talk leta.... Make I dress show ur area now....
Sister, thankskiss
I dey wait oo.....
Re: Am Inlove With A Nairalander by vicstar(m): 7:29pm On Jul 06, 2016
bayocute:
Ok, weytin u want?
ma send u our family account number, make u pay in 50k to join the queue grin
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:29pm On Jul 06, 2016
Jacksonville:
Shuuooo cheesy.... Light dey scatterrrrr nw ....oya board the next available keke make u show sharp sharp wink grin
Make I stop keke now now.... I dey on my way..... Wetin dey house to chop, I dey "H"

Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:30pm On Jul 06, 2016
BoboFashion:
Not "anything" ok
Just Outline dat thing u cant do 4 ya bae
Re: Am Inlove With A Nairalander by bayocute(op): 7:33pm On Jul 06, 2016
vicstar:
ma send u our family account number, make u pay in 50k to join the queue grin
Lol, because nah me born you abi?
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:34pm On Jul 06, 2016
suzan404:
I dey wait oo.....
Ok......wink
Re: Am Inlove With A Nairalander by Nobody: 7:35pm On Jul 06, 2016
dannyben5:
Sandoski....i lack words to describe the op....i jst tire...
sadsadsad..... So you no get anything to talk for dis matter.... cry

Upon say u be my bestie

Re: Am Inlove With A Nairalander by vicstar(m): 7:37pm On Jul 06, 2016
bayocute:
Lol, because nah me born you abi?
see me see wahala oo cry shey u say u like ma sister tongue
1 2 3 4 Reply

I Am Inlove With A Ritualist Husband (pls I Need Your Advice )When an Unhappy Married Man Falls Deeply Inlove with a lady (Please Read)Layla129, Am Inlove With You234

Happy Birthday Sleekyshuga™Who's Your Most Loved Game Of Thrones CharacterThe Horror Stories About American Women With Nigerian Men