Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group (7768 Views)
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:33pm On Jul 11, 2016 |
Fynestboi:Hehehe no be say na like dz you nice ohh, contest humility sef join body . I dey fine sha, bia shey na O.a.u you dey? You suppose sabi Kingbea, Viruszamora and Fortress clothings. U sabi dem? |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:35pm On Jul 11, 2016 |
Monalisa185:Get away you . Wetin u wan offer me if I campaign for una. |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Oahray: 10:35pm On Jul 11, 2016 |
LuveU2:lol. You are answering questions like a cunning politician. I want the real reason. Monetary? The satisfaction of being a successful king maker? Friendship? Ties beyond friendship? Alter-Ego? I'm curious. It's fine if you don't want to share though. |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Monalisa185(f): 10:35pm On Jul 11, 2016 |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:35pm On Jul 11, 2016 |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Monalisa185(f): 10:38pm On Jul 11, 2016 |
NotoriousAIG:who's asking you to campaign ...gerarahere mehnnn![]() ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:39pm On Jul 11, 2016 |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Fynestboi: 10:40pm On Jul 11, 2016 |
NotoriousAIG:@bolded me nice sir. ![]() Yes I sabi them.. ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:42pm On Jul 11, 2016 |
FoolishPig:Abeg sufery dey call Lanicky n Laveda name, I no wan get nightmare. You mean say Mimzy don born, babe I weak for you oo, you no suppose do like dat na. |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Monalisa185(f): 10:42pm On Jul 11, 2016 |
NotoriousAIG:you wish ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:44pm On Jul 11, 2016*. Modified: 5:41am On Jul 12, 2016 |
Monalisa185:hehehehe e nor dry again oo My friends here dey make this place dey lively for me....I will be so glad if truly you'll come ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by sarewole(m): 10:48pm On Jul 11, 2016 |
FoolishPig:Ogbeni when will you stop displaying your stewpidity .... Why do you keep spamming laveda and lanickyz mention with your childish rants. Have they got tabs on you? Are they owing you.... If your answer is no, ogbeni find the nearest lake and drown yourself. Ode oshii |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:49pm On Jul 11, 2016 |
Fynestboi:The hustle is real you will surely get there ma nigga ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Fynestboi: 10:51pm On Jul 11, 2016 |
Caringguy: ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 10:56pm On Jul 11, 2016 |
youngdanee:What
|
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by vicstar(m): 11:02pm On Jul 11, 2016 |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by falconey(m): 11:38pm On Jul 11, 2016 |
TheBigBadTroLL: common mehn |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by BiafraBushBoy(m): 12:05am On Jul 12, 2016 |
FoolishPig:Eeya... sorry about that... Na because you find wahala... lol |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 12:20am On Jul 12, 2016 |
In the words of Andrew Smith, "People fear what they don't understand and hate what they can't conquer. |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 12:37am On Jul 12, 2016 |
KingCheezyPuff:Shes an ugly dyke and her group did make her win. |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 12:43am On Jul 12, 2016 |
FvckeDyoBiTch:[color=#cc00ff]You picless man,you have a loud mouth .....I don't think she's ugly. ......❤ Please, enlighten me. How exactly did them awons accomplish this? Mind control ? [/color] |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 12:48am On Jul 12, 2016 |
KingCheezyPuff:I am handsome...I will create a thread to show you my handsomeness ![]() The cult campaigned and bribed the judges On further thought, I will keep my pictures, I got lots of haterz but ask the oldies, they will attest to my cuteness ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 12:57am On Jul 12, 2016 |
FvckeDyoBiTch:[color=#64dd17] Why una head dey swell big like dis ![]() .....❤ "Bribed the judges" conspiracy theory..[/color] |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Smellymouth: 2:16am On Jul 12, 2016 |
SAINTSAMURAII: ![]() https://www.reactiongifs.com/r/ksu.gif |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 3:28am On Jul 12, 2016 |
EZEIGBO1OFIMO:J |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 3:51am On Jul 12, 2016 |
Smellymouth:LOL my oga nor vess. i think say u nor dey the group b4 o. woya make i go delete the comment. |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Smellymouth: 4:16am On Jul 12, 2016 |
SAINTSAMURAII: ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by obontami2: 5:44am On Jul 12, 2016 |
KingCheezyPuff:Bae is is now typing nigeria pidgin english ![]() That really cool I'm happy ur learning fast ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by obontami2: 6:04am On Jul 12, 2016 |
LordScent: ![]() |
| Re: Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group by Nobody: 6:16am On Jul 12, 2016 |
FvckeDyoBiTch:U sure take stùpid shìt serioisly
|
MR NAIRALAND 2016 ; As Long As I Am Alive Awon Weyrey Will Never Produce • My Apologies To AWON WEYREY GROUP (iamkingzlee). • Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# • 2 • 3 • 4
Can You Perform Domestic Chores For Your Wife? • I Want To Have Sex With A Big Ass Mama • Would You Give Your B0yfriend/girlfriend Your Facebook Password?
.
. Wetin u wan offer me if I campaign for una.

