₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,061 members, 8,515,314 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 04:10 PM

Toggle theme

To airforce1, The Song Sweet Shaa - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › To airforce1, The Song Sweet Shaa (3939 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 7:22pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
angry
wetin i do u
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 7:29pm On Mar 10, 2017
CuteJude:
wetin i do u
You no ask about my health cry
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:00pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
Hector!!!!!!
kini? Or u want me to take over from where chrisairforce1 stopped? grin cuz I am very capable cheesy
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:01pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
kini? Or u want me to take over from where chrisairforce1 stopped? grin cuz I am very capable cheesy
If I whozzz you slap angry
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:03pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
If I whozzz you slap angry
see dis small rat wey dem just manage give small level wan woze.. Chrisairforce1 see why u no suppose to dey chyke moniker wey no get picture....
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:06pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
see dis small rat wey dem just manage give small level wan woze.. Chrisairforce1 see why u no suppose to dey chyke moniker wey no get picture....
Who be small rathuh Hector, you wey attend nnss dey call me small rat abi. You never reach 20yrs sefgrin you still be biscuit bone
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:10pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
Who be small rathuh Hector, you wey attend nnss dey call me small rat abi. You never reach 20yrs sefgrin you still be biscuit bone
shutup... Wetin dis one dey yarn... Who attend nnss.. Be like say u just chop ur faeces dis evening..
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:12pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
shutup... Weyrey... Who attend nnss.. Be like say u just chop ur shittt dis evening..
Bye kid, we dey yarn since without insult but you don start am. I play but not ready for insults. Oya go play with sand
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:24pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
Bye kid, we dey yarn since without insult but you don start am. I play but not ready for insults. Oya go play with sand
shutup na insult? I don die for this country... Kai.. Wait and who u be sef? I sure say if I jam you for road I fit even beat u ...
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:26pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
shutup na insult? I don die for this country... Kai.. Wait and who u be sef? I sure say if I jam you for road I fit even beat u ...
gringrin beat fire!
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:28pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
gringrin beat fire!
I know.. Social media dey give u wings to say anything . its allowed. Na ur Mb shey? No wahala... But make I catch u first
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:28pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
I know.. Social media dey give u wings to say anything . its allowed. Na ur Mb shey? No wahala... But make I catch u first
I go come beat u for woji or choaba
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:30pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
I go come beat u for woji or choaba
girl wan come beat guy...



Chrisairforce1 u sure say na girl u been dey chyke so? Be like say u been dey chyke ur fellow man grin
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:32pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
girl wan come beat guy...
Chrisairforce1 u sure say na girl u been dey chyke so? Be like say u been dey chyke ur fellow man grin
Yes I'm a guy, Airforce is my friend
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:33pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
Yes I'm a guy, Airforce is my friend
smh.. gay.. Cmon get out from my sight....
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:34pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
smh.. gay.. Cmon get out from my sight....
Silly straight guy
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:47pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
girl wan come beat guy...



Chrisairforce1 u sure say na girl u been dey chyke so? Be like say u been dey chyke ur fellow man grin
Oyind18:
Yes I'm a guy, Airforce is my friend
@The bolded,

She's every man's dream girl.
You've got to believe that.
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:49pm On Mar 10, 2017
ChrisAirforce1:
@The bolded,

She's every man's dream girl.
You've got to believe that.
Hmmm... Na lie o
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:50pm On Mar 10, 2017
Oyind18:
Hmmm... Na lie o
Deal with your shyness

I used to be like that before but nairaland changed that

Trust me
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 8:51pm On Mar 10, 2017
ChrisAirforce1:
@The bolded,

She's every man's dream girl.
You've got to believe that.
so pinkjacket is not ur dream girl again abi? U be ashawo kobo kobo ooooooo grin
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 8:52pm On Mar 10, 2017
ChrisAirforce1:
Deal with your shyness

I used to be like that before but nairaland changed that

Trust me
I will, thanks. I wish I can
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Nobody: 9:03pm On Mar 10, 2017
Cutehector:
so pinkjacket is not ur dream girl again abi? U be ashawo kobo kobo ooooooo grin
Dont tryna make me look like a bad guy

Not what I meant
grin
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by Cutehector(m): 9:04pm On Mar 10, 2017
ChrisAirforce1:
Dont tryna make me look like a bad guy

Not what I meant
grin
lol but u are a bad guy already... Make sure u bang dat girl sha... wink
Re: To airforce1, The Song Sweet Shaa by adewumiopeyemi(m): 10:35pm On Mar 10, 2017
Expecting aorforce to come and sing in our next party. In order news. adewumiopeyemi:
Guys nairaland pool party is coming up dis easter and is going to be fun an intresting we did it last year December. Nw we doing the second party dis easter is going to b fun if u intrested to join the whatsup group pm. Me
1 2 3 Reply

Congratulations To Airforce1!!!! • Mr. Shaa Buys A Sex Doll, Names It 'Tontoh' (Photos) • This Screen Shot Credited To Airforce1 Really Got Me Angry • 2 • 3 • 4

She Broke My Heart??? • Stricly For The Ladies...... • HELP!!! How Do I Get Rid Of Dark Knuckles And Toes.....