How Does Dis Happen On Nairaland - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How Does Dis Happen On Nairaland (1539 Views)
| How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 6:53am On May 01, 2017 |
I just dey wonder, how all dis our nairaland babes take dey get all those likes for their profile... U go see babe with 567likes, i see one like dat 1065likes... For nairaland wey likes dey scares... U go just see babe with 500 photo likes... How una dey do am... Many guys wey even fine pass them sef never get 50likes... . Abeg no abuse me, i was just pondering over it dis early mormor... |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 6:54am On May 01, 2017 |
Lord Jesus, i know u will be skeptical about it giving the fact that this op is something else but please, bless him with a job so he can be less concern about insignificant issues like this & focus on improving his life. for in Jesus name i pray, amen! |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 6:57am On May 01, 2017 |
make dem use am collect moni for bank na |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SINZ: 6:59am On May 01, 2017 |
Majority of male NL'ers are pussywhipped, that's why. |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by deathstroke(m): 7:05am On May 01, 2017 |
SINZ:That's just it! ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Cleopatra4(f): 7:07am On May 01, 2017 |
rawpadgin:Lol.. True talk!! |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:08am On May 01, 2017 |
SINZ:fact! but who 'like' epp? |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:09am On May 01, 2017 |
Cleopatra4:good morning & happy new month how was your night? |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rosalieene(f): 7:11am On May 01, 2017 |
mtcheeww!!! After the likes what next? |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:11am On May 01, 2017 |
rawpadgin:mumu. Today na workerday. No work... I am free to post rubbish today ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:12am On May 01, 2017 |
SINZ:hmmm na true o |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:14am On May 01, 2017 |
Cleopatra4: ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:14am On May 01, 2017 |
Smallville10:u see how foolish u are? i just prayed for you the next thing na to insult me na wa for children of nowadays o |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SuperSuave(m): 7:14am On May 01, 2017 |
rosalieene:bank alert from NL ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:14am On May 01, 2017 |
rawpadgin:dont start dat here |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:15am On May 01, 2017 |
rosalieene:i should be asking u ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:17am On May 01, 2017 |
rawpadgin:u need help |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rosalieene(f): 7:18am On May 01, 2017 |
Smallville10:if you ask me Na who I go ask |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rosalieene(f): 7:18am On May 01, 2017 |
Smallville10:if you ask me Na who I go ask |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:19am On May 01, 2017 |
rosalieene:ask ur profile |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:20am On May 01, 2017 |
Smallville10:young man, u sure say u eat before you sleep last night so? cuz throwing tantrums on a Monday morning is a clear sign that one did not eat before going to bed the previous night o |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Cleopatra4(f): 7:21am On May 01, 2017 |
rawpadgin:Happy New month to you too! My night was cold.. Yours? |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:22am On May 01, 2017 |
op get a job ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:22am On May 01, 2017 |
rawpadgin:e be like say God won use u dis morning... I never chop o |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:23am On May 01, 2017 |
Cleopatra4:Eyaaaa! sorry about that mine was awesome |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:24am On May 01, 2017 |
L0velyn: ur signature just cast u |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:26am On May 01, 2017 |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:27am On May 01, 2017 |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SINZ: 7:28am On May 01, 2017 |
rosalieene:Been a while.. ![]() |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:29am On May 01, 2017 |
SINZ:I go confess. I dey try toast if I see fine babe.. chasis ![]() But I swear down, I never click the like button . .. |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:29am On May 01, 2017 |
Smallville10: Oya come down from ur high horses & beg me for stipends or better still, i get one job for you if you can come over to warri |
| Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SINZ: 7:30am On May 01, 2017 |
rawpadgin:E epp those females without self esteem. ![]() |
Everything That Will Happen On Valentine's Day Tomorrow • Plantain As Valentine Gift? What Do You Think Will Happen If She Opens Her Eyes? • [confession] I Really Luv Her Bt She Does Dis Over Nd Over Again, Wat Shud I Do? • 2 • 3 • 4
AFTER LIFE ( A Nairalander's Post Break Up Story) • Facebook Rumble!!nigerian Slay Queen Got Called Out After Making A 'typo' • Another NYSC Member Has Just Died (photos)



