Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo (12361 Views)
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by marvin902(m): 2:29pm On May 27, 2017 |
lefulefu:na you won tell me that one.. who talk say na only guys dey run g ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Doctorfitz: 2:32pm On May 27, 2017 |
lefulefu:Really? |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:35pm On May 27, 2017 |
lefulefu:nobi una deh patronize dem..later una go begin deh complain.make we hear something jareh |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:41pm On May 27, 2017 |
marvin902: e get one strong runz babe near my lodge dat time.dis one dey deal wit G boys oo. na sugar daddies she dey follow and na so she dey change phone like pant.one night cult boys jus rob her and from wetin we hear na about 200k dem collect under her mattress plus gold chains.some of those runz babes dem strong oo. |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:51pm On May 27, 2017 |
sekxy:i no dey patronise runz girls oo ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:53pm On May 27, 2017 |
Doctorfitz:yes for real ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by marvin902(m): 2:54pm On May 27, 2017 |
lefulefu:\ if you nor get money none go look you...you must carry dem go GT or sun nice if i dey spell am well self buh the cult matter done calm down small |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:59pm On May 27, 2017 |
marvin902:yes na sun nice and zonnes too or the one near market square wey dem dey call joefel...my favourite ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Stevengerd(m): 2:59pm On May 27, 2017 |
vanida6:vanida6. I Mean It |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Doctorfitz: 3:07pm On May 27, 2017 |
lefulefu:Which kain diabolism? Dem dey thief kind? ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:18pm On May 27, 2017 |
![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:37pm On May 27, 2017 |
Preca:I didnt say all ladies here, I only said *many* BTW, u are beautiful... Miss. |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:37pm On May 27, 2017 |
shinarlaura:hi |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:39pm On May 27, 2017 |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:40pm On May 27, 2017 |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:44pm On May 27, 2017 |
SorftWerk:Hope this coming week will be good. I ve been doing good. How s Naija |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by marvin902(m): 3:46pm On May 27, 2017 |
lefulefu:you forget say na joefel na get GT but na sun nice na be no 1 their chicken na die |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:47pm On May 27, 2017 |
shinarlaura:naija is cool, I do hope the coming week gets better but I'm looking forward to the ending of today. How's Cameroon? |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Fourwinds: 3:51pm On May 27, 2017 |
hmmmmm... |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:57pm On May 27, 2017 |
SorftWerk:We re just there. Hoping for the best and praying everything falls in place. Contrary to ur week which was not all that good, mine was really cool. ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 4:17pm On May 27, 2017 |
shinarlaura:that's great dear, keep shining okay... |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 4:22pm On May 27, 2017 |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by gauntlet: 4:41pm On May 27, 2017 |
SorftWerk:you've adjusted your method huh, no more "I want to fvck that your fat ass" ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by kalushaiyke(m): 4:57pm On May 27, 2017 |
marvin902: |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:00pm On May 27, 2017 |
![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:23pm On May 27, 2017 |
gauntlet:...SoftWerk srry oo but i couldnt help it ![]()
|
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:23pm On May 27, 2017 |
lefulefu:lol |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by gauntlet: 5:26pm On May 27, 2017 |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:28pm On May 27, 2017 |
gauntlet:lol...seem u been stalking ![]() Bad guy. I don repent sha... ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by gauntlet: 5:28pm On May 27, 2017 |
shinarlaura:homeboiy see what you caused ![]() |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:29pm On May 27, 2017 |
Doctorfitz:d type wey dem dey take catch men mugu .well make i no too talk make i no too cast dem ekp runz babes for here.u know say my pix dey my profile.any of dem fit dey here dey read our comments.no want anyone to plan sumptin 4 me ooo . |
| Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:30pm On May 27, 2017 |
lefulefu:lol...I don repent, its the new me bro... |
Naija babes Are stronger than guys even in their almighty beds . ..true or false • what's with Nigerian girls & this mentality? including my girlfriend! • Ladies, Try Not To Burn Bridges Behind You... TRUE STORY! • 2 • 3 • 4
Must Read Romance Story : S*x Addicted Couple Of (18+) Episode 1 • Hot Black Slay Queen Exposed Massive Backside On Social Media • Why Are Secondary School Girls So Sexually Active?
.


