₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,572 members, 8,446,082 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 05:18 AM

Toggle theme

She Said I Got Sexy Lips - Photos - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceShe Said I Got Sexy Lips - Photos (7536 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 6:56pm On Oct 10, 2017
You No De Taya?
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 6:56pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
baba hu annoy u dis cold evening
bros nobody vex mecheesy.i jus dey talk sense into my pickin iamairforce cheesy.na to cane am with koboko remaincheesy.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 6:58pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
brother mi this op dey fall guys handscheesy.we really need to talk to am.d way wey dem dey bash am all d time don too much.haba na woman dey suppose behave like dis not a mancheesy.
grin grin I actually think he is cool because he doesn't really attack people back...I was surprised at the way he attacked you today though
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by vanhelsing1(m): 6:58pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
I get compliments from girls sometimes and I don't feel comfortable with that ...
young man ,abi young boy,y create a thread and finally begin to insult pple who make comments bat it.actually,I.dont make comments on baseless threads like dis bt u jus keep ranting like a baby without breast milk.I think dat was what caught ma attention...no matter what pple say bat u,lern to display charisma n good manners..
dats ma advice for dos experiencing bloom of youth especially in dis last days...thanks n b safe
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 6:59pm On Oct 10, 2017
This Guy Matter Don Taya the Whole World... Blow You No Gree Blow... Sense You No Gree Get
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 6:59pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
bros nobody vex mecheesy.i jus dey talk sense into my pickin iamairforce cheesy.na to cane am with koboko remaincheesy.
Lol take am easy Bro......hope say u know hu be dis
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by mofeoluwadassah: 7:00pm On Oct 10, 2017
lmao....lefulefu no kill me for here abeg grin
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:00pm On Oct 10, 2017
DeadRat:
This Guy Matter Don Taya the Whole World... Blow You No Gree Blow... Sense You No Gree Get
Are u serious...d whole world

Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:01pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
Shut up
I don't have a friend here .. I'm not here to make friends with your likes .

Everything I got going on here forum , ends on this forum.
Off nairaland, I don't give a fucck bout nobody ok.

You wan make friends here , your headache.

Bless!

and why you writhing long epistle, you pained?
just talking to u as a brother even if the others no wan tell u d truth.i am not pained.keep off d drugs and weed and get urself in one piece.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by laborious(m): 7:02pm On Oct 10, 2017
Well I don't know about the lips, but your head is zigzag!!!
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:04pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
Lol take am easy Bro......hope say u know hu be dis
i recall on Saturday one of the gehls wey dey fight u call u by ur real monikercheesy.Victor victor how body nacheesy.i be give u mentions to one of my friends birthday thread.today na d guy birthday.na ur victornezzar moniker i mention sha.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:06pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
i recall on Saturday one of the gehls wey dey fight u call u by ur real monikercheesy.Victor victor how body nacheesy.i be give u mentions to one of my friends birthday thread.today na d guy birthday.na ur victornezzar moniker i mention sha.
Yup I don wish am happy birthday with this account.....My main go come bk on Friday
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:07pm On Oct 10, 2017
mofeoluwadassah:
lmao....lefulefu no kill me for here abeg grin
wich one u dey laughcheesy.i dey advice my pickin and u dey laugh.na papa/pickin siddon session we dey do so.na rebel he jus dey rebel..if he no still listen i go use cane sammer im back.sunshineG my koboko still dey with u? cheesy
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Lalas247(f): 7:08pm On Oct 10, 2017
It’s actually not bad

Some that smoke a lot lips are very black ... yours ain’t and it’s juicy
This is what white ppl die for ...pay for ..ask kylie if she won’t die to have real plum lips

Hate thin lips sha sad
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:09pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
wich one u dey laughcheesy.i dey advice my pickin and u dey laugh.na papa/pickin siddon session we dey do so.na rebel he jus dey rebel..if he no still listen i go use cane sammer im back.sunshineG my koboko still dey with u? cheesy
the thing is still here bro grin
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by LordOfNaira: 7:10pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
I get compliments from girls sometimes and I don't feel comfortable with that ...
Frankly speaking, you are too old for this nonsense na, haba!!!
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:10pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
Yup I don wish am happy birthday with this account.....My main go come bk on Friday
ok thanks my guy.aghh why dem go ban ur main na.u wey no dey look for troubleor dem don give u trouble to dey find?cheesy.na spambot hold ur moniker?
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:12pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
ok thanks my guy.aghh why dem go ban ur main na.u wey no dey look for troubleor dem don give u trouble to dey find?cheesy.na spambot hold ur moniker?
Lol.....I be insult people.....I don repent sha but dey still dey attack me....e be like say I go dey ignore deir mentions
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:12pm On Oct 10, 2017
sunshineG:
the thing is still here bro grin
aghh Ty.i go soon use am for opcheesy.he must get sense Today by thunder by fire.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by nosiebaba(m): 7:13pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
Says a primary school teacher .
I went to primary school o. Teachers sacrifice their lives to make our future and that of our children better.. Comments like this shows you might need sense.. Don't brag foolishly.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:13pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
aghh Ty.i go soon use am for opcheesy.he must get sense Today by thunder by fire.
grin grin
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:13pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
Lol.....I be insult people.....I don repent sha but dey still dey attack me....e be like say I go dey ignore deir mentions
just say ur stuff and if dem too provoke u just ignore.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:15pm On Oct 10, 2017
nosiebaba:
I went to primary school o. Teachers sacrifice their lives to make our future and that of our children better.. Comments like this shows you might need sense.. Don't brag foolishly.
abi?....if no be teachers we for dey where we dey?cheesy
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:17pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
just say ur stuff and if dem too provoke u just ignore.
lol and dah yeye mod would keep on nm banning me....u know see oga jaks thread.....d mod no understand em English.,...em con ban am

Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:19pm On Oct 10, 2017
sunshineG:
grin grin I actually think he is cool because he doesn't really attack people back...I was surprised at the way he attacked you today though
haha op hate me with a passion.he say cos i dey friendly with gehls here i be asslicker.weda i snatch babe wey he dey eye i no knowcheesy.i just felt i should talk to him today.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by nosiebaba(m): 7:20pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
abi?....if no be teachers we for dey where we dey?cheesy
my brother na farm o or slavers for Onyinbo Man plantain plantation grin
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:21pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
lol and dah yeye mod would keep on nm banning me....u know see oga jaks thread.....d mod no understand em English.,...em con ban am
lol i be see one thread wey jakendeola say he jus dey come from ban.e be like na mods babes una dey fight hence d bancheesy.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:23pm On Oct 10, 2017
nosiebaba:
my brother na farm o or slavers for Onyinbo Man plantain plantation grin
abi ooocheesy .never make fun of teacherscheesy.na dem be the building block of d nationcheesy.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 7:36pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
sorry i am just bored a little.i just feel like playing around with u for a little while cos i know say u take things in here so damm seriously.
Lmaoooo
Wetin do u n airforce1 oooo
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 7:41pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
i recall on Saturday one of the gehls wey dey fight u call u by ur real monikercheesy.Victor victor how body nacheesy.i be give u mentions to one of my friends birthday thread.today na d guy birthday.na ur victornezzar moniker i mention sha.
I no know wetin him do tahrah n makydebbie o...seems they have a personal score to settle with am.....victornezzar my guy...wetin u do dem ladies naaaaa tongue
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:42pm On Oct 10, 2017
luminouz:
Lmaoooo
Wetin do u n airforce1 oooo
nothing oocheesy.i just dey advice am as an elder brother.guy go upload pix dey smoke igbo...plus all these attention reeking threads wey he dey do.i just say make i talk to am.no malice was involved.i wish am well.
1 2 3 4 Reply

Women Love My Lips - PhotosMarried Woman Kissing Her Secret Lover Gets Stuck To His Lips(photos And Video)Mother’s Day: Colombian Musician Under Fire For Kissing Mum On The Lips (Photos)234

'You've Not Finished Your Sex Round, If The Lady Did Not Come'- Lady SaysGuys, Has A Lady Ever Humiliated You For Being Broke? Share Your ExperiencesHe Held Her Two Oranges Very Tight And Licked One First Before The (pics)