6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) (18662 Views)
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 6:49pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Small girl ke ![]() ![]() Come nor dey tell me that tin ooo ![]() Anyway how work go today na |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 6:50pm On Dec 09, 2017 |
lefulefu:So una dey advice me now to join the choper's union abi ![]() I see |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 6:51pm On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Eh eh well na novice she be for those oral tinz ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 6:53pm On Dec 09, 2017 |
sexybbstar:Na wa ooo which kin friends I even get sef ![]() ![]() So make I con dey chop the road wey monthly overflow take do channel abi ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 6:55pm On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Hhahahahah ![]() ![]() I understand dat language "make I no talk" |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 6:56pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol, urine no dey commot for yours abi? Just give it a try ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 6:59pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:dnt mind me, I was just missing ur mentions. My day was good, yours? |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 7:01pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:02pm On Dec 09, 2017 |
sexybbstar:Yeah it does,and it every hour's even worse than your's but remember it doesn't smell like una own,and it not blood, I know some nigerian's even drink urine,and even use it as medicine ![]() ![]() Infact nigerians believe urine is not a waste coz to them it useful ![]() ![]() But in ur case gosh,walahoho ![]() ![]() Jeeeezzz how dare do I like or even take my food mouth to that horro hole ![]() ![]() See I dare not give it a try if am to liv long ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:04pm On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Hahahahah ![]() na now u know abi![]() ![]() Girls like that go too look for trouble ooo,their greenlight will be inevitable |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:09pm On Dec 09, 2017 |
shasha101:Awww that so romantic ![]() ![]() I never knew u were diz romantic than I am ![]() ![]() I missed u offline sha,but I jus dey console myself coz I nor want make dem other girlfriends con dey jealous u ![]() ![]() Oh I hope say u nor stress urself ooo and u most eat beta food ooo and not indomie ![]() ![]() Oh my day was fun,ve been home all day as to my weekends relaxation |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 7:09pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:You cannot understand let me stop my holy preaching. But the feeling is outta this world tho ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:09pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Fyn ooo you know nah so stressful What about yours......? |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:11pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Na wa ooo,na so una profession dey be na ![]() ![]() So which kin work u do today ![]() As for me today was fun,remember I don't work on weekends,it my relaxation time.. |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:13pm On Dec 09, 2017 |
sexybbstar:Agwa gwa ![]() ![]() Na wa ooo wait ooo how diz chop chop take dey please una self, ![]() Coz I nor see beta tin wey dey there ooo... Am sure if I dare try put my precious mouth in there,I may not be able to eat anymore t |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:14pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:I'm an architect |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 7:25pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lefulefu please come and help a brother.. If you are the type that get irritated easily, limit the play to the clit alike and ignore the hole. ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by lathrowinger: 7:32pm On Dec 09, 2017 |
As iiiinnn. Jez dey imaging how every 1 here will enter hell faya |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:43pm On Dec 09, 2017 |
sexybbstar:Na wa oooo clit ke ![]() ![]() Una nor kill me today I swear ![]() Abeg I nor fit do that kin tin,if she nor go bang I take her to her papa house ![]() ![]() Na me wan dey suck or like pkekus |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:45pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Na wa ooo ![]() ![]() Come ooo I don tire to dey see that girl wey carry okror and pepe for body ooo ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:48pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:I don tire for those white people wey you take do dp |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 7:52pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol.. Na wa for you o |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 8:01pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 8:02pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by kolaranking1(m): 9:06pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:as a sharp guy na |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 9:10pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:You never put your pics Martin |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 9:10pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 9:12pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Eh eh u wan see my pics abi! Ok oo u go see pics today I dey come |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 9:15pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by kolaranking1(m): 9:20pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:lol....I hail you boss |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 9:21pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 9:25pm On Dec 09, 2017 |
Martin0: Wow don't tell me you're that person on your dp You're so handsome holds him on his face can't stop kissing his sexy checks
|
Do You Do This To Your Partner? PHOTO • Sex Tips And Styles To Enjoy Good Satisfying Sex With Your Partner. (photo) • “Wow, I Can Finally Have Sex” — Lady After Wedding Her Partner (Photo) • 2 • 3 • 4
God is love • How To Save A Dying Relationship • Chinese Men Marrying African Women, A New Trend?


.

