6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) (18798 Views)
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 10:48pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:48pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Me I never send any guy mail for here and I nor go try am |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 10:49pm On Dec 09, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 10:50pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Ok ooo,make we stay like that na ![]() ![]() ![]() Good policy ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 11:08pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Since you forming Big boy |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 11:10pm On Dec 09, 2017 |
biacan:This one wey u go sidon silent wetin dey happen? Hope say u nor dey vex? |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 11:11pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Nor dey tink like that ee,who big boy epp... I be wan jus go sleep sef,but I say make I check on you to know if u dey vex with me |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 11:19pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:You my friend why will I be angry with you you've done nothing wrong |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 11:20pm On Dec 09, 2017 |
biacan:Hahahahahah tactics change this minute abi ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Nobody: 11:23pm On Dec 09, 2017 |
Ee dey hungry me to be like martino. Guy, how u dey do am. ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 11:28pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Which tactics......lol |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 5:15am On Dec 10, 2017 |
biacan:U know na,coz u nor dey sound like this before |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 6:32am On Dec 10, 2017 |
Martin0:Em make we no quarrel again ooo good morning |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by nairamaniac: 6:52am On Dec 10, 2017 |
Wonderful |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:21am On Dec 10, 2017 |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:24am On Dec 10, 2017 |
Martin0:Night was fyn but you can sleep for Africa |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:24am On Dec 10, 2017 |
Martin0:Night was fyn but you can sleep for Africa |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:31am On Dec 10, 2017 |
biacan:Yeah I can sleep ![]() ![]() I nor even con eat again,but I had to wakeup so early to eat ![]() Damm!!! |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:34am On Dec 10, 2017 |
Martin0:Hmmmmm so you later swallow the akpu......? a day with out akpu in the life of Martin is never complete |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:46am On Dec 10, 2017 |
biacan:Hahahah ![]() ![]() swallow which akpu![]() ![]() See I ve day's for eating dat smelly akpu,like I can imagine myself eat it next week thursday bcoz am going to visit my papa sis for village,and na dat kin food dem go carry give me ![]() ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:49am On Dec 10, 2017 |
![]() Martin0:Visit where |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by Martin0(m): 7:58am On Dec 10, 2017 |
biacan:See nor fear ee,it my 5th time this year visiting the village u know ![]() ![]() And I do eat alway's but that if I ve appetite to eat oo ![]() ![]() But this village people are dangerious creatures ooo, E get one time wey them my papa sis carry me go meet one dud make him remove something from my body ![]() Na so him con dey slapp my body and pins con dey fall out,I was suprise that day ooo ![]() ![]() That the only tin dey can do to me,as I don't eat outside my family ![]() |
| Re: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by venmotors(m): 7:58am On Dec 16, 2017 |
![]() UNDERWEAR:u open new account 2 keep clean of d other 1 OK am watching |
Do You Do This To Your Partner? PHOTO • Sex Tips And Styles To Enjoy Good Satisfying Sex With Your Partner. (photo) • “Wow, I Can Finally Have Sex” — Lady After Wedding Her Partner (Photo) • 2 • 3 • 4
Wedding In Imo State.....stingy Set Of People • Does Sucking Of Breast Increases Brest Size? • Guys, Have You Ever Phucked Your Girlfriend Friend?


