Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] - Romance (33) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] (66470 Views)
1 2 3 ... 30 31 32 33 34 35 36 ... 41 Reply (Go Down)
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 1:34pm On Dec 11, 2017 |
MhizzAJ:Correct babe wey sabi the mata ![]() ![]() Nor worry soonest I go tell Nairalander's where my likeness for u wan take us to, Guess na d promise land ![]() ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 1:39pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:keep it up
|
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Nobody: 1:41pm On Dec 11, 2017 |
Esteemboy ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 1:41pm On Dec 11, 2017 |
MhizzAJ:Sister you're so sweet |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 1:43pm On Dec 11, 2017 |
biacan:Hahahahahahah ![]() ![]() see gbage,Na wa ooo,I nor even sabi run tinz codedly sef,and now u don catch me, ![]() ![]() I knew u are online ![]()
Well sha how ya side na![]() I don miss u anyhow ooo, Infact I dey miss all my female friends even my guy lefulefu ![]() ![]() U don send that request ![]() If u send am let me know oo |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 1:43pm On Dec 11, 2017 |
biacan:Hian she call ur name too ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 1:46pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:Yes nah she be my friend lol |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Oyindidi(f): 1:46pm On Dec 11, 2017 |
Thanks all that mentioned me though I didn't see the category you placed me. Oga Esteemedboy I sight you. See you all in 2018 Tgirl, much love |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 1:47pm On Dec 11, 2017 |
biacan:Oh really good union,so every babe wey be my friend also be urz too ![]()
Biacan biacan![]() ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 1:55pm On Dec 11, 2017 |
![]() Martin0:Yes nah so I go know when you go begin cheat ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by RoyalBlak007: 1:59pm On Dec 11, 2017 |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:01pm On Dec 11, 2017 |
biacan: |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:02pm On Dec 11, 2017 |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:03pm On Dec 11, 2017 |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 2:05pm On Dec 11, 2017 |
![]() Martin0:I'm just trying to keep my man which is what young girls do |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 2:11pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:Nah you're trap in between nor let me catch you with any girl ooooo I dey Miss you pass.......you nor yesterday I just tired nahim make I sleep off and I tell you ehmmm I go reason the matter |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:14pm On Dec 11, 2017 |
biacan:Hahahahah abi, hahahah see condition ooo,na killing u go kill me na,, ok put ur username for ur profile make I go add u since u wan still dey tink am ![]() Yeah u told me that,so how ur body dey now,hope say u nor go come house tired again coz I go jus vex oo ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:16pm On Dec 11, 2017 |
biacan:Hahahahahahah commot for here eee ![]() ![]() Man ke ![]() ![]() Nor go let those great here u ooo ![]() ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 2:20pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:Ha I can't kill someone i claim to love..... never but that name wey you drop na for twitter or instagram which one be that I'll try my best not to be stress up |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 2:22pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:Martin so you have a side chick on nairaland
|
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:23pm On Dec 11, 2017 |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 2:25pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:So nah one chance you play me so
|
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:25pm On Dec 11, 2017 |
biacan:It for facebook ![]() U go see oyibo wey dey put ring for woman hand as the profile pics ![]() No wahala na ur promise be thaÞ ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Nobody: 2:27pm On Dec 11, 2017 |
Tozara:Lol, exactly ![]() Sometimes I start typing just to delete it all, thinking "You know what...never mind "I'm fine though, how about you? |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:28pm On Dec 11, 2017 |
biacan:Hahahahahahah see cry cry baby I wanna see ur mummy ![]() ![]() How far na u don chawa today so
I be wan tell lefulefu make him bring popcorn for u oo![]() ![]() |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Nobody: 2:36pm On Dec 11, 2017 |
zicoraads:This is true. " Funnily " |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by samyfreshsmooth(m): 2:39pm On Dec 11, 2017*. Modified: 2:55pm On Dec 11, 2017 |
smh ![]() these two pen1s caps @martin0 & biacan be derailing, and talking nonsense name: samy age: occupation: romancelanders i like: romancelanders i find annoying: romancelanders that try too hard: biacan et martin0 romancelanders i can have a one night stand with: romancelanders i crush on: sexy romancelanders (opposite sex): fake romancelanders: 60% of all 'em romancelanders favourite phrase: FVCK YOU learnt from: ME romanceland mr/mrs nice guy: ugly romancelanders: romancelanders that takes things here too serious: Funniest romancelanders: romancelander i secretly wish to know: romancelander i follow and wish follows me back: why i follow the people i do: cos i felt like romanceland douchebag: nairalanders i talk to or have met offline: romancelanders i used to talk to but not anymore: other sections i frequent: literature, diary & sexuality shout out to: all pen1s caps, ass wipes, dirtbags, pussy holes and dick heads on here |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:44pm On Dec 11, 2017 |
samyfreshsmooth:Chairman I greet u ooo ![]() ![]() Why u dey vex like this na,nor worry everywhere good ee ![]() ![]() I greet u oo |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by biacan(f): 2:52pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:as waiting to console me or what.....? Meanwhile........the person on that facebook page was not the person you showed me so nah like this I take enter one chance |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Martin0(m): 2:58pm On Dec 11, 2017 |
biacan:. Which facebook page, What does the profile looks like? |
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by samyfreshsmooth(m): 3:00pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:
|
| Re: Nairaland Romance Section Slum Book 2017. [fill & Shoutout] by Nobody: 3:03pm On Dec 11, 2017 |
Martin0:lol no worry when i reach house in the evening we go yarn .by the way u no dey use whatsap? Na so so call call i dey call u . |
Most Nairaland Romance Section Men Smoke Weed And Abuse Alcohol • Here Is What Smart People Are Doing On Nairaland Romance Section, But... [Pic] • My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) • 2 • 3 • 4
Multicolored Slay Mama Slammed On Instagram (photos) • Go and Marry If You Have Barbed With This Tool (pics) • This Togolese 'sugar Baby' Gets £2.5k Monthly To Keep 60-yr-old Doctor Company
Its too late to fail 



nor let me catch you with any girl ooooo 
