During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF (6345 Views)
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by GozieAchara(m): 10:26am On Dec 11, 2017 |
reading comments on how pple likes it on or off..
i jux realized i never did even notice if the lights were even on or off.. lool.. jux kidding.. #TeamV |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Nobody: 10:26am On Dec 11, 2017 |
Lights On! Love To Look At Her Face! |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by habsydiamond(m): 10:29am On Dec 11, 2017 |
Oxster:lolzzz...I sabi a guy wey dey bleep one ugly girl like that, dem no dey walk together during the day...the guy go dey go for front the bae go dey come for back and distance go dey dem middle wella... |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Alwaysking: 10:30am On Dec 11, 2017 |
amani63:Just shut the fvck up, jobless kid. |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Alwaysking: 10:32am On Dec 11, 2017 |
writerights:Tell your father that. ![]() |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Alwaysking: 10:36am On Dec 11, 2017 |
Oxster:At least I'm making my money while chatting unlike you and your friends that creates stupid threads up and down. you better get a job doing, you should make money for yourself instead of making money for sèun, be wise my friend. |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oxster(m): 10:43am On Dec 11, 2017 |
Alwaysking:Story,,ok,,me am not making money abi?? I hv had u money maker U tink say to de go work up and down mean say u de get money??stop fooling urself |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oxster(m): 10:44am On Dec 11, 2017 |
habsydiamond:Same tin,,depending how ugly u r But In de room,,no need to off de light |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by habsydiamond(m): 10:46am On Dec 11, 2017 |
Oxster:Na true...since na we two dey the room.... |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oxster(m): 10:46am On Dec 11, 2017 |
habsydiamond:Yes nah,,who de see us? |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Alwaysking: 10:46am On Dec 11, 2017 |
Oxster:I just want you to receive sense, it's never too late. use your time for something positive not these nonsense. |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by habsydiamond(m): 10:47am On Dec 11, 2017 |
Oxster:u too much |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oxster(m): 10:49am On Dec 11, 2017 |
Alwaysking:Abeg comot road jareh,,see this one Oh,,Na me Wey no no wetyn I de do nah? Bia,,,lemme tell u two things:No be 1st person Wey begin de hustle de hammer am 1st.....also,,,No be every person Wey de waka up and down de work get money! I no need your Advice,am advice myself |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oxster(m): 10:50am On Dec 11, 2017 |
habsydiamond:And I respect you |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Alwaysking: 10:53am On Dec 11, 2017 |
Oxster:I guess someday you will realise what am telling you is true. bye ![]() |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oxster(m): 10:57am On Dec 11, 2017 |
Alwaysking:Obviously is too late for that someday #Bye too |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Nobody: 11:00am On Dec 11, 2017 |
Alwaysking:You see how much you don't regard your own father ![]() |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Dollarship(m): 1:30pm On Dec 11, 2017 |
Oyindidi:Wow
|
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oyindidi(f): 2:16pm On Dec 11, 2017 |
Dollarship:Kilode? Dey your lane |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by cahrlifa(op): 2:36pm On Dec 11, 2017 |
Daniel2289:naso na |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by cahrlifa(op): 2:38pm On Dec 11, 2017 |
Marshalxv:bad guy |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by cahrlifa(op): 2:42pm On Dec 11, 2017 |
Oyindidi:are u shy for d first tym or everytym |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oyindidi(f): 2:49pm On Dec 11, 2017 |
cahrlifa:Do I have to answer that? |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by SmellingAnus(m): 2:54pm On Dec 11, 2017 |
Oyindidi:sister the Sister ![]() |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oyindidi(f): 2:55pm On Dec 11, 2017 |
SmellingAnus: tiobra? |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by SmellingAnus(m): 2:56pm On Dec 11, 2017 |
Oyindidi:emi o.... I no know say you like darkness o ![]() |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Oyindidi(f): 2:57pm On Dec 11, 2017 |
SmellingAnus:Lol, I was given 2 options and I go with off. Why you no want come eliel again? |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Abee79(m): 3:01pm On Dec 11, 2017 |
On of Off, it doesn't matter . . . as long as I can locate the hole ![]() |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by GraveMan(m): 4:03pm On Dec 11, 2017 |
I Prefer Atupa (Lanta) Jawee! |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Dollarship(m): 4:05pm On Dec 11, 2017 |
Oyindidi:middle finger sister |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by Pusyiter(m): 4:28pm On Dec 11, 2017 |
Abi..because na bad thing you dey do.lol? Oyindidi: |
| Re: During Sex Do U Prefer D Light ON Or OFF by SmellingAnus(m): 5:44pm On Dec 11, 2017 |
Oyindidi:hahaha ok nice... But I for prefer you like the lights on .... Anyway... I never really get chance but I go surely reach there by God's Grace... |
If Your Wife Refuse To Give You Sex, Do This Immediately • As A Lady,wud U Prefer D One That Last Long Or The One That Dose Not Last Long • If You Must Have Sex - Do It This Way .. Nigerian Lady Speaks • 2 • 3 • 4
Which Airlines Generally Have The Cheaper Or Cheapest Tickets? • My Wife’s Salary Was A Mystery Until I Discovered How Much She’s Truly Worth • How To Make Sperm Juice




