The Life Of Airforce1 - Photos - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Life Of Airforce1 - Photos (16278 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by hollawaley2: 8:28pm On Dec 22, 2017 |
Airforce1:I just love your life Bro, Mehn it's too late to fail, Amen |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 8:28pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:Shirley no dey gv Bleep sef, na to drop you once |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by KushyKush: 8:29pm On Dec 22, 2017 |
FTrebirth:Fingers crossed baba. I believe we live to learn from our mistakes. |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Memories12411: 8:30pm On Dec 22, 2017 |
Bar attendant? |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Dillusionist(m): 8:30pm On Dec 22, 2017 |
what kind of trashy thread is this ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by richythePH(f): 8:33pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:lemme guess,......... chelsea abi? na una dey always make mouth ![]() baba na only 4 monikers i don change in 2 years na and i dey change boxers every 12hours ![]() and i say make i be like dem maky and co small ...........how beach party wan be na..shey u go show |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by biacan(f): 8:35pm On Dec 22, 2017 |
KushyKush:Air Force asslicker Wanna be |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by biacan(f): 8:38pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Maturity dey kill you their ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by KushyKush: 8:39pm On Dec 22, 2017 |
biacan:actually, is is spelled "Asslicker" but your stupidity drained your knowledge. |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by LadyVv(f): 8:40pm On Dec 22, 2017 |
Is this the best way of showing gratitude to God? |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by biacan(f): 8:44pm On Dec 22, 2017 |
KushyKush:As long as you comprehend what I'm trying to say dude you a fan |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 8:44pm On Dec 22, 2017 |
biacan:Who wan die foolish maturity better finish me |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by stillmaticOG(m): 8:45pm On Dec 22, 2017 |
stop smoking cigarette and start burning herbs hommie..arizona would have been excellent with that champagne |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by biacan(f): 8:45pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Finish me too joor |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 8:45pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Na her business |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by KushyKush: 8:50pm On Dec 22, 2017 |
biacan:You are always rushing to quote me b. The last time I checked, that's what fans do. Rush to quote their favorite celebrities ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Lamzzyy(m): 8:51pm On Dec 22, 2017 |
Jesus you dey smoke You wan blow that jet engine you call brain abi ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 8:52pm On Dec 22, 2017 |
richythePH:Na Blue Oooo! Still the defending champion. Why I no go make mouth when I get bragging right ![]() Hehehehe! 12hrs! While me dey change twice daily ![]() Be like dem ke,being a lady for NL dey stressful, even person wey never see your pix go dey pm ![]() I been wan turn up for the beach party but the thing wey I dey suspect say make e no happen don happen. As I dey so I don dey abuja already, I no even know my nxt point of call but I know say no Christmas for me. ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 8:59pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Pidgin na lady you be? |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:02pm On Dec 22, 2017 |
biacan:hehehe! Enjoy your evening jare |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:03pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:you don check my profile? ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 9:06pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Lol,,no I didn't,,just answer de question,,asif u will also say de truth self #mtcheeew |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:15pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:hehehe! You get comprehension problem . The person wey I quote na guy wey dey try see how life be as a lady for NL |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 9:17pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Lol,,,no mind me shaa,,m & English no too de do well,,Am science student |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 9:21pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:And m also disappointed in you shaa |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by richythePH(f): 9:21pm On Dec 22, 2017 |
greiboy:lemme keep u updated just incase u aiint watching the match ![]() ass-e-na 0-1 liverpool ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:23pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:Wetin I do you? |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:23pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:Na you dey rush.. scientists no dey rush ![]() |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 9:26pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:U made me REM something U de act like woman wrapper There's was Ds gal I always hv problem with @ one WhatsApp group but @ last I bleep her.,but her supporter who's guy like woman wrapper...well I don't know 4 de him,shaa,,me collect till now we are friends |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Oxster(m): 9:27pm On Dec 22, 2017 |
Pidginwhisper:Cos m anxious ND curious to catch what's happening |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:29pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:Huh! Ayam lost. Wetin concern me,concern the gal you bleeped bro..na your raffle draw be that. |
| Re: The Life Of Airforce1 - Photos by Pidginwhisper: 9:30pm On Dec 22, 2017 |
Oxster:as you be science student. You for try decode who Shirley be sha. |
This Is The Life Plan Of Every Woman Of The 21st Century!! [photo] • HOTEL: Look At What I'm Doing Here — The Life Of A Single And Jobless Nigerian • Life Of The Australian Playboy Bachelor • 2 • 3 • 4
Young Lady With Plenty Hair On Her Abdomen And Navel Causes Massive Reactions • See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) • Small Boy Wins 146 Million In Bet9ja PHOTOS



