Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! (4506 Views)
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:32am On Jan 09, 2018 |
biacan:I concur dear, na baddoo they be, let me come and be going ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:34am On Jan 09, 2018 |
izaray:That's why I like you sis you always have my back.......wise girl ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 9:36am On Jan 09, 2018 |
biacan:Hian, nor be new thing again na! I don receive slap tire! Ma male friends and some good girls wey know me well say them they try to anger me by doing those tinz! One time,I remember one imo state girl smashed a 57k camera wey ma friend send come for me to sell for him! And upon dat tin the babe still slap me ooo! She con even dey fight me sef,close the door coz na her lodge I dey! Started fighting me ooo,saying chibuzo e ga e ti mu tata! U most to vex today oo!(In igbo) na mek me dey ask u say I hope u nor go con dey slap me and beat me ooo! Coz I nor fit for wahala! But atleast she later paid for the camera! I fear imo babe's infact ar fear women! |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:38am On Jan 09, 2018 |
Martin0:You kno tnk God say you even still see the shitt dey pack for dis Buhari time, so pple still dey shitt self ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:41am On Jan 09, 2018 |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 9:43am On Jan 09, 2018 |
izaray:U dey craze oo ![]() ![]() con follow me dey pack am na![]() yeye girl![]() ![]() for ur mind now u go fit date dat kin man abi? I nor blam u sha,afterall una nor dey get soakaway, river dey do the job for una,so why shiitt nor go dey scarce ![]() ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:44am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Ehmmmm I round up in 2015......after everything Abu zaira But me I nor dey like fight at all ever since wey I grow up but wen I dey small i can fight for Africa.... But I hate fighting with passion I hate been sad that's me..... I nor fit slap man oooo cause men dey vest too much and I dey fear them ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:46am On Jan 09, 2018 |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 9:56am On Jan 09, 2018 |
biacan:. Nor worry me personally go mek u wan slap man,u go see na! let bet!![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 9:57am On Jan 09, 2018 |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:58am On Jan 09, 2018 |
Martin0: ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 10:01am On Jan 09, 2018 |
izaray:Come dey talk ya mind ooo,! |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 10:38am On Jan 09, 2018 |
Martin0:Waiting be all this stuff way you yan here..... wen pikin drop we go nor ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 10:43am On Jan 09, 2018 |
biacan:Na so na! Majority(ladies) dem go hide their character,when dem don born for man,dem go con beging show their real colour abi I lie? |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 10:58am On Jan 09, 2018 |
Martin0:ehmmmm nah them nah..... my own be say if person nor fit like me the way I dey make him leave me I nor come this life to please anybody except myself ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 11:03am On Jan 09, 2018 |
biacan:Gbam! ![]() Ada omalicha don talk! |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 11:03am On Jan 09, 2018 |
biacan: biacan:Gbam! ![]() Ada omalicha don talk! |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 12:40pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:Nnam I dey feel you ![]() |
| Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(op): 1:34pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Na so oo! |
I Carry Boobs Of 8 Girls On My Chest. Ladies Men Stare At Me - Busty Virgin(Pix) • Lady Advises Nigerian Ladies, Men To Have Indiscriminate Sex. Nigerian Blast Her • Dear Fellow Ladies, Men Owe Us NOTHING Financially! • 2 • 3 • 4
. • Lady With Huge Oranges Shows How To Suck Using Her Br€a$ts As Example. (video) • “you’re The Mother Of Runs”: Aminatu And Adunni Ade Exposes Each Other
