₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,639 members, 8,431,895 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 12:02 AM

Toggle theme

This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceThis Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking (33024 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:18pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Na wa for u oo! U jus hold me for blurkos!grin
See u suppose don understand me small by now na!grin

Dat kin tin eh,e too hard for me to do am.!!
You suppose don understand me since tongue that kind thing eh eh e too much for me to do am grin grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:19pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Na wa for u oo! Ar fit go there for work!

Sometimes pesin fit link me up with some good job there!
True talk sha.....but guys like you dey always pay in kind so I nor trust una cool
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by FemiEddy(m): 5:21pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
Nah ..this one is probably a Muslim yoruba girl on hijab.hausa babes wey i don see boku.wich one go come carry hips like this?
Lefulefu, see hips chai! Chai!! She can call me Alfa Sule grin

Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:26pm On Jan 09, 2018
biacan:
True talk sha.....but guys like you dey always pay in kind so I nor trust una cool
Me pay in kind ke!gringringringrin

Hahahahahahahahahahah ma belle oooo! Garaway ee,yaya girl! Shay una talk say some girls fit fuvck dem boy's base on likeness that it doesn't mean she's olosho?grin

I might fuvck in kind coz I like her and it doesn't mean ama cheat?grin

Lefulefu abi I lie?
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Treas006(op): 5:27pm On Jan 09, 2018
Virgin ke? Wetin bring virgin for this matter? Some people just get bad mind by default lol
believeucan:
I doubt if she is still a virgin... with this kind waist? not possible
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:30pm On Jan 09, 2018
biacan:
You suppose don understand me since tongue that kind thing eh eh e too much for me to do am grin grin
Na wa for u oo! E nor too much for u biko,meremu ebere Nne! U know everything nau eh!


Mek we nor allow birds wey dey fly hear our voice biko!
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:30pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Me pay in kind ke!gringringringrin

Hahahahahahahahahahah ma belle oooo! Garaway ee,yaya girl! Shay una talk say some girls fit fuvck dem boy's base on likeness that it doesn't mean she's olosho?grin

I might fuvck in kind coz I like her and it doesn't mean ama cheat?grin

Lefulefu abi I lie?
Congratulation you just played yourself grin grin grin grin Kind prayer grin grin

Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:32pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Na wa for u oo! E nor too much for u biko,meremu ebere Nne! U know everything nau eh!


Mek we nor allow birds wey dey fly hear our voice biko!
Biko meremu ebere nna! nor let bad Belle put sand for my garri!
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:34pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
abegoooo cheesy. No go dey snap dhier yansh o make dem no arrest u ooo. Aghh u don reach as far as zamfara? Anyway if u get any hausa babe pix with ukwu make u show me cos i never see hausa girl wey get yanshcheesy.
Yeah! Na true dem fit arrest me! U know say dem dey secretly dey do olosho too?

Hausa babe's worse pass every other female on earth,I kinda tink so!

Dey can show u any part of their body with free mind especially when dem notice say u nor be muslim like them,coz dem know say u nor go fit go report abt their yeye hiden agenda!grin

Ar nor get em for this ma phone ,na ma old phone an laptop wey dose yeye laogos girl collect for ma hand ne em day!

Lefulefu north good oo! I like north well well!
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:36pm On Jan 09, 2018
biacan:
Biko meremu ebere nna! nor let bad Belle put sand for my garri!
Nor worry! U re very well safe with me!

But change am biko! The law to hash and too big!
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:38pm On Jan 09, 2018
biacan:
Congratulation you just played yourself grin grin grin grin Kind prayer grin grin
**claps** yeah are u satisfied now?grin

Yeye !grin
Ar don give u wetin u wan hear abigrin

For ya mind now u carry solomon brain abi!grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:38pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Nor worry! U re very well safe with me!

But change am biko! The law to hash and too big!
When you're ready to change your laws let me nor cool
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:40pm On Jan 09, 2018
Martin0:
**claps** yeah are u satisfied now?grin

Yeye !grin
Ar don give u wetin u wan hear abigrin

For ya mind now u carry solomon brain abi!grin
Me won hear abi them won hearhuh

ehmmm nor let me run enter you ooo tongue
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by telldem: 6:19pm On Jan 09, 2018
That na hips don't lie.
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Alariwo2: 6:52pm On Jan 09, 2018
Most of them hide their beauty behind that mask they call hijab.

I've seen really sexy ones in the North. Girls that will make you hungry for sex.
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:23pm On Jan 09, 2018
biacan:
Me won hear abi them won hearhuh
ehmmm nor let me run enter you ooo tongue
Run enter me na ya waist go break na!grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:24pm On Jan 09, 2018
biacan:
When you're ready to change your laws let me nor cool
Na wa oo! Our 2 too go strong oogrin nobody wan gree!
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 7:34pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Run enter me na ya waist go break na!grin
Bad boy abeg shift make I see road grin grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 7:36pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Na wa oo! Our 2 too go strong oogrin nobody wan gree!
Nah your fault nah instead of you to let me be the head now so you can summit to me after our wedding then you take over as the head of the family you nor gree grin grin grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by richythePH(f): 7:45pm On Jan 09, 2018
No be mariinee be this so huh

Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:56pm On Jan 09, 2018
biacan:
Nah your fault nah instead of you to let me be the head now so you can summit to me after our wedding then you take over as the head of the family you nor gree grin grin grin
biacan:
Nah your fault nah instead of you to let me be the head now so you can summit to me after our wedding then you take over as the head of the family you nor gree grin grin grin
Na wa for u oo!
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:57pm On Jan 09, 2018
biacan:
Bad boy abeg shift make I see road grin grin
Iffa nor bad for ur side! Na who I go come bad to?grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 8:03pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Iffa nor bad for ur side! Na who I go come bad to?grin
Nobody grin wink
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 8:04pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Na wa for u oo!
Waiting nah nothing wa for here grin grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 8:14pm On Jan 09, 2018
biacan:
Waiting nah nothing wa for here grin grin
I don tell u ma own!grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 8:16pm On Jan 09, 2018
biacan:
Nobody grin wink
So nor call me bad boy again!grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by jaimzbujor(m): 8:34pm On Jan 09, 2018
Ow my lawd!!! This curves is just amazing abeg where person fit find am I no mind the 200 strokes I go even beg for 50extra strokes to grab that buhind shocked grin cheesy
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Nobody: 8:38pm On Jan 09, 2018
richythePH:
No be mariinee be this so huh
grin grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by richythePH(f): 8:40pm On Jan 09, 2018
greiboy:
grin grin
boss man cool
greetings grin
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Nobody: 8:44pm On Jan 09, 2018
richythePH:
boss man cool
greetings grin
My chairman of life I hail grin
Any lipsrsealed for your nigga
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by richythePH(f): 8:52pm On Jan 09, 2018
greiboy:
My chairman of life I hail grin
Any lipsrsealed for your nigga
hehehe nothing o bro...........market dry plus i have "APC-ed" grin

howfa bae wink
Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Nobody: 8:54pm On Jan 09, 2018
richythePH:
hehehe nothing o bro...........market dry plus i have "APC-ed" grin

howfa bae wink
I have got no bae bro sad
I have been Apced too. I was hoping you will dash me one though cheesy
1 2 3 4 Reply

Meet The 17 Year Old Girl That Has The Curves Of An Adult(photos)See The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People TalkingBeautiful Hausa Lady Marries A Yoruba Guy (Pictures)234

Man Travels From Lagos To Uyo To Propose To His Makeup Artist Girlfriend (PhotosBride Immediately Cancels Her Wedding Shares What Fiancé DidAttitude Some Ladies Portray That Show They Are Only Good For Dating