This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking (33021 Views)
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:18pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:You suppose don understand me since that kind thing eh eh e too much for me to do am ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:19pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:True talk sha.....but guys like you dey always pay in kind so I nor trust una ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by FemiEddy(m): 5:21pm On Jan 09, 2018 |
lefulefu:Lefulefu, see hips chai! Chai!! She can call me Alfa Sule ![]()
|
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:26pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Me pay in kind ke! ![]() ![]() ![]() Hahahahahahahahahahah ma belle oooo! Garaway ee,yaya girl! Shay una talk say some girls fit fuvck dem boy's base on likeness that it doesn't mean she's olosho? ![]() I might fuvck in kind coz I like her and it doesn't mean ama cheat? ![]() Lefulefu abi I lie? |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Treas006(op): 5:27pm On Jan 09, 2018 |
Virgin ke? Wetin bring virgin for this matter? Some people just get bad mind by default lol believeucan: |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:30pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Na wa for u oo! E nor too much for u biko,meremu ebere Nne! U know everything nau eh! Mek we nor allow birds wey dey fly hear our voice biko! |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:30pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:Congratulation you just played yourself Kind prayer ![]()
|
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:32pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:Biko meremu ebere nna! nor let bad Belle put sand for my garri! |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:34pm On Jan 09, 2018 |
lefulefu:Yeah! Na true dem fit arrest me! U know say dem dey secretly dey do olosho too? Hausa babe's worse pass every other female on earth,I kinda tink so! Dey can show u any part of their body with free mind especially when dem notice say u nor be muslim like them,coz dem know say u nor go fit go report abt their yeye hiden agenda! ![]() Ar nor get em for this ma phone ,na ma old phone an laptop wey dose yeye laogos girl collect for ma hand ne em day! Lefulefu north good oo! I like north well well! |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:36pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Nor worry! U re very well safe with me! But change am biko! The law to hash and too big! |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 5:38pm On Jan 09, 2018 |
biacan:**claps** yeah are u satisfied now? ![]() Yeye ! Ar don give u wetin u wan hear abi ![]() For ya mind now u carry solomon brain abi! ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:38pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:When you're ready to change your laws let me nor ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 5:40pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:Me won hear abi them won hear ehmmm nor let me run enter you ooo ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by telldem: 6:19pm On Jan 09, 2018 |
That na hips don't lie. |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Alariwo2: 6:52pm On Jan 09, 2018 |
Most of them hide their beauty behind that mask they call hijab. I've seen really sexy ones in the North. Girls that will make you hungry for sex. |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:23pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Run enter me na ya waist go break na! ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:24pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Na wa oo! Our 2 too go strong oo nobody wan gree! |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 7:34pm On Jan 09, 2018 |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 7:36pm On Jan 09, 2018 |
Martin0:Nah your fault nah instead of you to let me be the head now so you can summit to me after our wedding then you take over as the head of the family you nor gree ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by richythePH(f): 7:45pm On Jan 09, 2018 |
No be mariinee be this so ![]()
|
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:56pm On Jan 09, 2018 |
biacan: biacan:Na wa for u oo! |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 7:57pm On Jan 09, 2018 |
biacan:Iffa nor bad for ur side! Na who I go come bad to? ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 8:03pm On Jan 09, 2018 |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by biacan(f): 8:04pm On Jan 09, 2018 |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 8:14pm On Jan 09, 2018 |
biacan:I don tell u ma own! ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Martin0(m): 8:16pm On Jan 09, 2018 |
biacan:So nor call me bad boy again! ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by jaimzbujor(m): 8:34pm On Jan 09, 2018 |
Ow my lawd!!! This curves is just amazing abeg where person fit find am I no mind the 200 strokes I go even beg for 50extra strokes to grab that buhind ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Nobody: 8:38pm On Jan 09, 2018 |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by richythePH(f): 8:40pm On Jan 09, 2018 |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Nobody: 8:44pm On Jan 09, 2018 |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by richythePH(f): 8:52pm On Jan 09, 2018 |
greiboy:hehehe nothing o bro...........market dry plus i have "APC-ed" ![]() howfa bae ![]() |
| Re: This Is The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking by Nobody: 8:54pm On Jan 09, 2018 |
richythePH:I have got no bae bro I have been Apced too. I was hoping you will dash me one though ![]() |
Meet The 17 Year Old Girl That Has The Curves Of An Adult(photos) • See The Curves On A Beautiful Muslim Hausa Lady That Got People Talking • Beautiful Hausa Lady Marries A Yoruba Guy (Pictures) • 2 • 3 • 4
When A Girl Calls A Guy Her Bestie What Does She Mean • Attitude Some Ladies Portray That Show They Are Only Good For Dating • Man Travels From Lagos To Uyo To Propose To His Makeup Artist Girlfriend (Photos
that kind thing eh eh e too much for me to do am 
. No go dey snap dhier yansh o make dem no arrest u ooo. Aghh u don reach as far as zamfara? Anyway if u get any hausa babe pix with ukwu make u show me cos i never see hausa girl wey get yansh

for your nigga