No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy (16513 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 9:44am On Jan 11, 2018 |
Martin0:I talk am say you must run after me How far, i never see biacan since yesterday |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 9:49am On Jan 11, 2018 |
izaray:Whyy u dey open ma Nyansh na eh! Are we not Em Em again? ![]() nor con make me dey loss intrest for ur side oo! Oh biacan(Thegeneralqueen) em she dey vex,so I con advice her to stay offline for now! Ma go check her profile sef! But this one wey u dey ask me about biacan ar nor understand ur motives begind the question oo! |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:19am On Jan 11, 2018 |
Martin0:Abeg pack well jor. What are friends for, if not for inconviences Who d provoke biacan sef ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 10:20am On Jan 11, 2018 |
izaray:Hello sis good morning ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Pusyiter(m): 10:21am On Jan 11, 2018 |
lol. we no dey gossip, we dey debate. izaray: |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Pusyiter(m): 10:24am On Jan 11, 2018 |
Hahahahaa....chei! na me u dey enter like this? of all the babes wey dey follow me and wey I dey follow, na only you I mention. Haba, I no be Elton John(gay) o, I be King Solomon son o. lol izaray: |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:25am On Jan 11, 2018 |
Thegeneralqueen:Hahaha..Thegeneralqueen is here, Martin0 come and see oh..Swthrt we have missed you dearly |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:27am On Jan 11, 2018 |
Pusyiter:No na, am not trying to cast you either, was only backing you up instead ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 10:28am On Jan 11, 2018 |
izaray:I missed you more now that my pics is on put yours nah |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 10:28am On Jan 11, 2018 |
Martin0:make u go check biacan dp. Dat ur babe fine oooo and she come even dey smile for d pix.i no know say biacan dey sabi smile oo. |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 10:30am On Jan 11, 2018 |
richythePH:Lool I'm far from wild ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Pusyiter(m): 10:32am On Jan 11, 2018 |
Thats my babe...abeg let dem know. lol izaray: |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:33am On Jan 11, 2018 |
lefulefu:Yeah! I see am! so u dey observe her abi![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:34am On Jan 11, 2018 |
izaray:Em I don see her! Na ur own we dey wait for! nor con dey bend the story! |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:36am On Jan 11, 2018 |
Martin0:Wait, am lost here, is that her on that dp ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:38am On Jan 11, 2018 |
Thegeneralqueen:Ahh!! Just seeing it now, too cute, over fine d worry you jare |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:41am On Jan 11, 2018 |
izaray: izaray:Eh eh,my pack well abi! Nor be ma fault. If woman don see man preek dem go con dey form mind! I go pack well,afterall na preek wey I get na other guy's still get,so who ar my not to pack well? ![]() Weldon ma! Ar nor know,ask her! ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:41am On Jan 11, 2018 |
izaray:Eh eh,my pack well abi! Nor be ma fault. If woman don see man preek dem go con dey form mind! I go pack well,afterall na preek wey I get na other guy's still get,so who ar my not to pack well? ![]() Weldon ma! Ar nor know,ask her! ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:46am On Jan 11, 2018 |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:48am On Jan 11, 2018 |
Thegeneralqueen:How far na? |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 10:50am On Jan 11, 2018 |
Martin0:I'm fyn you |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:52am On Jan 11, 2018 |
Thegeneralqueen:Cool! Me know u well! But all thesame,we thank God for today! How ur night na? Hope say mosquito nor bite u oo! ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by richythePH(f): 10:57am On Jan 11, 2018 |
bodyonchecheche:and somehow i find that real hard to believe ![]() you saying there aiin't no late night partying, wild fantasies, and a knack for crazy ass adventures huh |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 11:00am On Jan 11, 2018 |
Martin0:My night was fyn yours |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Emerikoss: 11:03am On Jan 11, 2018 |
rosy1992:I can see that... You're beautiful ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 11:05am On Jan 11, 2018 |
richythePH:Lol not really, I'm actually very boring |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 11:12am On Jan 11, 2018 |
Thegeneralqueen:Splendid! This one wey u dey carry face for me eh,na wa oo! |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 11:14am On Jan 11, 2018 |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 11:15am On Jan 11, 2018 |
Martin0:Carry face how ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 11:19am On Jan 11, 2018 |
SpareNo1:That's why i like u, you always have my back. Gud guy ![]() |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 11:21am On Jan 11, 2018 |
Thegeneralqueen:Hmm ok oo! Forget! |
| Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 11:22am On Jan 11, 2018 |
Martin0: |
How Come There Are No Beautiful Ladies Anymore? • Why Beautiful Girls Don't Get Married On Time- Lady • Lady On Facebook Has Revealed Why Your Husbands Eye Beautiful Girls Like Her! • 2 • 3 • 4
Is She The Highest Paid Blue Film Actress In Nigeria? (PHOTOS) • I Was Born Naked! Sexy Lady Shouts As She Steps Out Completely Naked (video) • My Aunty Anna Rose (18+)

How far, i never see biacan since yesterday



