₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,120 members, 8,438,887 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 08:22 AM

Toggle theme

No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy - Romance (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceNo Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy (16513 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)

Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 9:44am On Jan 11, 2018
Martin0:
Craze don dey worry u abigringringrin yeye girlgrin

So u nor see another pesin call e con be me?grin
I talk am say you must run after me wink How far, i never see biacan since yesterday
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 9:49am On Jan 11, 2018
izaray:
I talk am say you must run after me wink How far, i never see biacan since yesterday
Whyy u dey open ma Nyansh na eh! Are we not Em Em again?gringrin nor con make me dey loss intrest for ur side oo!

Oh biacan(Thegeneralqueen) em she dey vex,so I con advice her to stay offline for now!

Ma go check her profile sef!

But this one wey u dey ask me about biacan ar nor understand ur motives begind the question oo!
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:19am On Jan 11, 2018
Martin0:
Whyy u dey open ma Nyansh na eh! Are we not Em Em again?gringrin nor con[b] make me dey loss intrest for ur side [/b]oo!

Oh biacan(Thegeneralqueen) em she dey vex,so I con advice her to stay offline for now!

Ma go check her profile sef!

But this one wey u dey ask me about biacan ar nor understand ur motives begind the question oo!
Abeg pack well jor. What are friends for, if not for inconviences grin Who d provoke biacan sef huh
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 10:20am On Jan 11, 2018
izaray:
Abeg pack well jor. What are friends for, if not for inconviences grin Who d provoke biacan sef huh
Hello sis good morning cool
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Pusyiter(m): 10:21am On Jan 11, 2018
lol. we no dey gossip, we dey debate.
izaray:
shocked shocked Wait so na me you and lefulefu dey gossip here bah embarassed
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Pusyiter(m): 10:24am On Jan 11, 2018
Hahahahaa....chei! na me u dey enter like this? of all the babes wey dey follow me and wey I dey follow, na only you I mention. Haba, I no be Elton John(gay) o, I be King Solomon son o. lol
izaray:
Pusyiter own na play self, have you ever checked Martin0 followers huh Let me run away from here, am not feeling fine cheesy
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:25am On Jan 11, 2018
Thegeneralqueen:
Hello sis good morning cool
Hahaha..Thegeneralqueen is here, Martin0 come and see oh..Swthrt we have missed you dearly kiss kiss
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:27am On Jan 11, 2018
Pusyiter:
Hahahahaa....chei! na me u dey enter like this? of all the babes wey dey follow me and wey I dey follow, na only you I mention. Haba, I no be Elton John(gay) o, I be King Solomon son o. lol
No na, am not trying to cast you either, was only backing you up instead cheesy
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 10:28am On Jan 11, 2018
izaray:
Hahaha..Thegeneralqueen is here, Martin0 come and see oh..Swthrt we have missed you dearly kiss kiss
I missed you more now that my pics is on put yours nah kiss kiss
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 10:28am On Jan 11, 2018
Martin0:
Whyy u dey open ma Nyansh na eh! Are we not Em Em again?gringrin nor con make me dey loss intrest for ur side oo!

Oh biacan(Thegeneralqueen) em she dey vex,so I con advice her to stay offline for now!

Ma go check her profile sef!

But this one wey u dey ask me about biacan ar nor understand ur motives begind the question oo!
make u go check biacan dp. Dat ur babe fine oooo and she come even dey smile for d pix.i no know say biacan dey sabi smile oo.
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 10:30am On Jan 11, 2018
richythePH:
cheesy
but bodyonchecheche is also mean wild na but you still wan marry her undecided
Lool I'm far from wild cheesy
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Pusyiter(m): 10:32am On Jan 11, 2018
Thats my babe...abeg let dem know. lol
izaray:
No na, am not trying to cast you either, was only backing you up instead cheesy
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:33am On Jan 11, 2018
lefulefu:
make u go check biacan dp. Dat ur babe fine oooo and she come even dey smile for d pix.i no know say biacan dey sabi smile oo.
Yeah! I see am!grin so u dey observe her abigrin
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:34am On Jan 11, 2018
izaray:
Hahaha..Thegeneralqueen is here, Martin0 come and see oh..Swthrt we have missed you dearly kiss kiss
Em I don see her!

Na ur own we dey wait for!grin nor con dey bend the story!
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:36am On Jan 11, 2018
Martin0:
Em I don see her!

Na ur own we dey wait for!grin nor con dey bend the story!
Wait, am lost here, is that her on that dp huh
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 10:38am On Jan 11, 2018
Thegeneralqueen:
I missed you more now that my pics is on put yours nah kiss kiss
Ahh!! Just seeing it now, too cute, over fine d worry you jare
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:41am On Jan 11, 2018
izaray:
Abeg pack well jor. What are friends for, if not for inconviences grin Who d provoke biacan sef huh
izaray:
Abeg pack well jor. What are friends for, if not for inconviences grin Who d provoke biacan sef huh
Eh eh,my pack well abi! Nor be ma fault.

If woman don see man preek dem go con dey form mind! I go pack well,afterall na preek wey I get na other guy's still get,so who ar my not to pack well?grin

Weldon ma!grin

Ar nor know,ask her!grin

Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:46am On Jan 11, 2018
izaray:
Wait, am lost here, is that her on that dp huh
izaray:
Wait, am lost here, is that her on that dp huh
Na wa for u ooogrin that her na!

Abi she don put that orgborlor and pepe babe again?
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:48am On Jan 11, 2018
Thegeneralqueen:
I missed you more now that my pics is on put yours nah kiss kiss
How far na?
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 10:50am On Jan 11, 2018
Martin0:
How far na?
I'm fyn you
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 10:52am On Jan 11, 2018
Thegeneralqueen:
I'm fyn you
Cool!
Me know u well! But all thesame,we thank God for today!
How ur night na? Hope say mosquito nor bite u oo!grin
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by richythePH(f): 10:57am On Jan 11, 2018
bodyonchecheche:
Lool I'm far from wild cheesy
and somehow i find that real hard to believe embarassed

you saying there aiin't no late night partying, wild fantasies, and a knack for crazy ass adventures huh
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 11:00am On Jan 11, 2018
Martin0:
Cool!

Me know u well! But all thesame,we thank God for today!

How ur night na? Hope say mosquito nor bite u oo!grin
My night was fyn yours
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Emerikoss: 11:03am On Jan 11, 2018
rosy1992:
They are on a low key
I can see that... You're beautiful wink
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 11:05am On Jan 11, 2018
richythePH:
and somehow i find that real hard to believe embarassed

you saying there aiin't no late night partying, wild fantasies, and a knack for crazy ass adventures huh
Lol not really, I'm actually very boring
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 11:12am On Jan 11, 2018
Thegeneralqueen:
My night was fyn yours
Splendid!
This one wey u dey carry face for me eh,na wa oo!
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Nobody: 11:14am On Jan 11, 2018
Pusyiter:
lol hahahaha....no use laff kill person o, I be solomon. I no be Boy george or Elton John.
you for be like Elton John na grin grin

izaray:
Pusyiter own na play self, have you ever checked Martin0 followers huh Let me run away from here, am not feeling fine cheesy
Forget Martin lol. He's irredeemable
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 11:15am On Jan 11, 2018
Martin0:
Splendid!
This one wey u dey carry face for me eh,na wa oo!
Carry face howhuh
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by izaray(f): 11:19am On Jan 11, 2018
SpareNo1:
you for be like Elton John na grin grin

Forget Martin lol. He's irredeemable
That's why i like u, you always have my back. Gud guy grin
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Martin0(m): 11:21am On Jan 11, 2018
Thegeneralqueen:
Carry face howhuh
Hmm ok oo! Forget!
Re: No Beautiful Girls In Nairaland, Whyyyyyyyy by Thegeneralqueen(f): 11:22am On Jan 11, 2018
Martin0:
Hmm ok oo! Forget!
shocked
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply

How Come There Are No Beautiful Ladies Anymore?Why Beautiful Girls Don't Get Married On Time- LadyLady On Facebook Has Revealed Why Your Husbands Eye Beautiful Girls Like Her!234

Is She The Highest Paid Blue Film Actress In Nigeria? (PHOTOS)I Was Born Naked! Sexy Lady Shouts As She Steps Out Completely Naked (video)My Aunty Anna Rose (18+)