₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,307 members, 8,439,852 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 06:48 AM

Toggle theme

E Pain Me Sha - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceE Pain Me Sha (1650 Views)

1 Reply (Go Down)

E Pain Me Sha by blesskewe(op): 10:44pm On Jan 23, 2018
This whatsapp BlackBerry stopped doing pain me ooooo so wu day bbm na embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed lipsrsealed
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 10:46pm On Jan 23, 2018
tell ur bwoyfwend to buy u android na
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(op): 10:48pm On Jan 23, 2018
lefulefu:
tell ur bwoyfwend to buy u android na
u dash me boyfriend ni
Re: E Pain Me Sha by DaddyKross: 10:49pm On Jan 23, 2018
lipsrsealed lipsrsealed
Re: E Pain Me Sha by SULTANALAUDDIN: 10:51pm On Jan 23, 2018
blesskewe:
u dash me boyfriend ni
if you manage get nyash I for date you buy infinix hot 4 for a start.
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 10:52pm On Jan 23, 2018
blesskewe:
u dash me boyfriend ni
so those guys wey dey buzz ur fone u never fit choose even one guy among dem as ur bwoyfwend.
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(op): 10:53pm On Jan 23, 2018
SULTANALAUDDIN:
if you manage get nyash I for date you buy infinix hot 4 for a start.
ehhhhn so na yansh be ur ish
Re: E Pain Me Sha by Tajbol4splend(m): 10:55pm On Jan 23, 2018
SULTANALAUDDIN:
if you manage get nyash I for date you buy infinix hot 4 for a start.
See as una start the relationship, naso she go take continue, na una go come dey hala them girls say them too dey ask, una no know say the impression wey them fess get na him them go take continue to dey relate with una
Re: E Pain Me Sha by SULTANALAUDDIN: 10:55pm On Jan 23, 2018
blesskewe:
ehhhhn so na yansh be ur ish
Abeg wetin I wan do with girl wey no get nyashhuh preach the gospel?
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(op): 10:56pm On Jan 23, 2018
SULTANALAUDDIN:
Abeg wetin I wan do with girl wey no get nyashhuh preach the gospel?
nah
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 11:07pm On Jan 23, 2018
Nice teeth wink
Re: E Pain Me Sha by Flamezzz: 11:10pm On Jan 23, 2018
SpareNo1:
Nice teeth wink
Wey be like refurbished hoe grin
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 11:13pm On Jan 23, 2018
Flamezzz:
Wey be like refurbished how grin

Re: E Pain Me Sha by Stevengerd(m): 11:58pm On Jan 23, 2018
[quote author=SpareNo1 post=64460691][/quote]Lol, Insult Free Nairaland
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 12:03am On Jan 24, 2018
Buy second hand tekno phone.
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 5:51am On Jan 24, 2018
blesskewe:
This whatsapp BlackBerry stopped doing pain me ooooo so wu day bbm na embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed lipsrsealed
Dash me the blackberry I love them.

Download the apk version of whatsapp it still works on blackberry.

Except,you can't send images, videos, audio but you can joyfully receive.

That's what I use for my Q10.
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(op): 7:40am On Jan 24, 2018
FrancisDozie:
Dash me the blackberry I love them.

Download the apk version of whatsapp it still works on blackberry.

Except,you can't send images, videos, audio but you can joyfully receive.

That's what I use for my Q10.
I have downloaded it alot it still not working
Re: E Pain Me Sha by donstan18: 7:54am On Jan 24, 2018
blesskewe:
I have downloaded it alot it still not working
Hope you didn't use whatsapp website?

Just search on google, you might see cracked ones for bb.

Softonic and co
Re: E Pain Me Sha by deuce7(m): 7:58am On Jan 24, 2018
blesskewe:
I have downloaded it alot it still not working
it works, just make sure you downloaded the latest version
Re: E Pain Me Sha by ashjay001(m): 8:26am On Jan 24, 2018
blesskewe:
u dash me boyfriend ni
Pele. My own bb, na playlist work him dey do now.grin

U no get pops or bro, wey fit arrange one chinko for u?
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(op): 8:58am On Jan 24, 2018
ashjay001:
Pele. My own bb, na playlist work him dey do now.grin


U no get pops or bro, wey fit arrange one chinko for u?
nah
Re: E Pain Me Sha by nlPoster: 10:45am On Sep 03, 2019
When something is paining you- maybe other folk's marriage, relationship, house, relatives, status, etc, find a way of dealing with it that won't get on people's nerves.

Ranting online because of those things I mentioned, is not the answer.

Wishing them bad also isn't it.
1 Reply

E Pain Me Say I No Dey Vote Peter Obi (inec's PLAN)"Na Today Singleness Pain Me": Man Carries His Girlfriend Like A BabyGirl Wan Finesse Me Sha, Emi RP Baddo234

Can A Lady Who's Not Independent Call Herself A Feminist?Who Is More Promiscuous, Single Girls Vs Single Mothers ( Baby Mamas)What Is Wrong With Dark Complexion People???