Men Which Do You Prefer? - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Men Which Do You Prefer? (3552 Views)
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 9:25pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:u should know Hausa babes are sex killers na ![]() sea never dry ![]() |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 9:32pm On Mar 31, 2018 |
[quote author=lefulefu post=66324227]wetin concern me with hausa men. I say u should tell me more about hausa babes and u dey talk abt hausa pingolo.na wa for e get one coper she go always call me to go follow her buy suya then and me too as we dey waka I go dey laugh her coz she nor want make wetin do others do her.. but behold one day amagidon came visiting... ![]() ![]() and one thing about me I don't eat suya in the north coZ not all meats are meats oo.. but then again nobody fit truly talk if Na suya love na make amagidon visit her.. ee surprise guys wey dey area oo for Talata Mafara na the name of the side wey we dey nai be that![]() |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 9:47pm On Mar 31, 2018 |
Martin0:e no surprise me. U know most hausa dem hold pepper wella as in their akant dey filled with money. And remember wen a woman marry dem na so dem go put d woman for house while dem go dey splash her with gifts and money and she won't be working. This is why many girls for south dey kill themselves to marry hausa man.some even dey convert to Islam sef.so it might not necessarily be dick size cos if na so den why dem no dey run after the ones wey dey sell suya or average ones. While na d money bags dem dey run after . |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:02pm On Mar 31, 2018 |
[quote author=Martin0 post=66324575][/quote]so dis ur corper friend was now dating a guy selling suya ? i understand her scope ![]() |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:05pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:don't worry na only here the story change but for that way, guy e just different oo. hay I remember one girl Tricia aspas she was really into one Hausa guy from Mali, and I was like "chai na wa oo" see that girl changed that guy life, I can't say for sure if she was the one spending on the guy then oo ,but this guy suddenly con begging they change oo ![]() we all thought both will endup together but their mama and Papa nor agree coz of their religion |
| Re: Men Which Do You Prefer? by YorubaAssasin: 10:06pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:Loose engine be engine wey don get like >300K mileage on top am... ![]() Tight engine be d one wey dey <100K mileage.. ![]() Dis guy sha.. ![]() |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:08pm On Mar 31, 2018 |
Martin0:well i never seen a southern girl dating a broke hausa guy.na the rich ones i know say dem dey target.iyam sure na d guy dey spend on her ![]() |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:09pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:yeah me too understand her scope ![]() but why she go con dey call me to follow her when she get her plan![]() u see why I dey like put eye for outside, ![]() these our ladies here eh infact I nor just know wetin women especially naija own see for packaging and forming ooo |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:11pm On Mar 31, 2018 |
YorubaAssasin: ![]()
|
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:11pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:hahahahaha spending on a babe wey get 2000 heater of tomato and onions farm... ha na WA ooo |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:13pm On Mar 31, 2018 |
Martin0:she want the suya guy to fall in love with her so she will be getting free suya ![]()
|
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:15pm On Mar 31, 2018 |
Martin0:e go be a rare case then |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:15pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:hahahahahahahah hahahahaha ![]() so with 50naira or 20naira suya then she go just open etiti abi ..Na WA ooo |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:17pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:yeah yeah well Na dem girls sabi sha their way dey always get "k" leg |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:21pm On Mar 31, 2018 |
Martin0:look my bro...nigerian ladies love suya pass anything ![]() in short when u offend ur girlfriend and she"s angry just buy suya for her when she sees d suya all her anger will disappear ![]() suya is d code that unlocks a nigerian girl's heart |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:25pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:yeah even my ex too loves soya chai, maybe I infected her with the code sha coz she hates it then... umm -umm |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:27pm On Mar 31, 2018 |
Martin0:
|
| Re: Men Which Do You Prefer? by Martin0(m): 10:28pm On Mar 31, 2018 |
[quote author=lefulefu post=66325912][/quote]na my mind I just talk oo ![]() |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:49pm On Mar 31, 2018 |
lefulefu:What's with your obsession with Barack Obama and Hilary Clinton? |
| Re: Men Which Do You Prefer? by Nobody: 10:57pm On Mar 31, 2018 |
XML33:
|
Two Types Of Men: Which Do Women Prefer? • She Is Married To Two Men Which Means She Dey Enjoy Two Gbola • LET’S TALK: Dear Men, Which Is More Attractive – Big Boobs Or Big Ass? • 2 • 3 • 4
How To Make Guys Spend On You • Taxi Driver Caught Changing Gear Between The Thighs Of His Female Passenger • Mother, ‘had Sex With Daughter’s School Friend, 14 Year, After...
.