Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! (3298 Views)
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by lenghtinny(m): 1:24pm On Apr 29, 2018 |
Ifakiland:You be wazzup guy ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 1:27pm On Apr 29, 2018 |
lefulefu:hahahahah but this woman said to me she was never doing that, she say Na her husband make her start am... |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 1:30pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:hahahahah abeg package to those ur babes not me, a whole u package![]() I never see babe wey dey package and she go dey talk am hahahahah u wan dey use igbo sense follow me abi ![]() if to say I dey close now we for go dancing! make u shake ur small waist small |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Nobody: 1:32pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:na so dem dey talk
|
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 1:35pm On Apr 29, 2018 |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Nobody: 1:39pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:anyhow dem both deserve each other ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Opentokwowledge: 1:41pm On Apr 29, 2018 |
[quote author=Martin0 post=67126207]hahahah lost sheep ur mouth dangerous oo [/ lol. Is it not true?] |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 1:43pm On Apr 29, 2018 |
[quote author=Opentokwowledge post=67126917][/quote]we are all entitled to our opinion, so am fine you clearly stated yours |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 1:44pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:lwkm buhari still be our president so everything na packaging joor.as for the dance no problem small tyme I go show and u will take me dancing. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 1:44pm On Apr 29, 2018 |
lefulefu:yeah, Oga how ur wife, abi u still dey hospital |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 1:47pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:hahahah buhari nor near you oo ![]() abeg when coming wear jeans oo or see just wear shot gown ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Opentokwowledge: 1:49pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:Ok |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 1:55pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:lwkm na iro and buba I wan wear come,faji galore. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Nobody: 2:06pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:hmm which wife u dey talk about? |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by imitateMe(m): 2:26pm On Apr 29, 2018 |
Safiaa:E pain am. pele |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 2:40pm On Apr 29, 2018 |
lefulefu:hia so dem plenty sef ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 2:41pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:eh na wa oo OK if that what you want good,but when I start staring somewhere else don't get upset ooo ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Nobody: 2:45pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:sorry iyam not Flavour ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 2:48pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:lol wetin be my own go be my own. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by twentyk(m): 2:49pm On Apr 29, 2018 |
I aint got no problem with my girl slaying....like one poster above said,if you smoke,we smoke together,drink together,get high together.....i know the kinda lady im gonna marry and she definitely not gonn be from the village forming wife material....different strokes,differnt folks... |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 2:50pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:no mind me na bumshort I go wear com.sexy to the fullest. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 3:19pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:didi mu, ayamu ututu chai u gonna be sharp ![]() oya come make I carry you go church first ee ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 3:20pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:whoever told you these are dead some 40thousands years ago trust me I know ![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Lalas247(f): 3:21pm On Apr 29, 2018 |
they will still marry. even have longer relationship than most marriages.. life. .. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Lalas247(f): 3:21pm On Apr 29, 2018 |
twentyk:mature response |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 3:21pm On Apr 29, 2018 |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 4:25pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:lwkm i no get ur tyme now Martin.U sabi get word for mouth. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 4:27pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:lol kai see as u wash my head.church ke?go met my papa first. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 6:29pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:hahahah na wa for you oo na witness Na matter oo![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 6:31pm On Apr 29, 2018 |
donnaD:babe Na una teach me ooo ![]() anyway I go follow you small small like fly![]() |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by donnaD(f): 7:14pm On Apr 29, 2018 |
Martin0:small small bawo? abeg na bee sure pass. |
| Re: Dear Ladies!!! Exclusively Bae!!! by Martin0(op): 7:23pm On Apr 29, 2018 |
[quote author=donnaD post=67136174]small small bawo? abeg na bee sure pass.[/quote hahahah nor let them hear am oo, mehn u finish me today oo see as u dey row of waist like Boris ![]() sexy diva ![]() |
Dear Ladies, Please Don't Date Or Marry A Broke Guy • Dear Ladies, If You Were A Guy.... • Dear Ladies: Some Mothers Actually Raised Their Sons To Be Gentlemen. • 2 • 3 • 4
Do Women Really Hate Nice Guys? Check This Out... • My Boo Gave Me N100k To Buy Ice Cream — Nigerian Lady Reveals, Mocks Broke Guys. • Rema Mavins Caught Having Sex

a whole u package