10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) - Travel (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) (85175 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Nobody: 4:53pm On Jul 20, 2018 |
erico2k2:We just dey konkey nor mean say we nor sabi, na so Timi for delta Tv dey kplaim blessing okagbare say na warri babe wey we all know say the girl marle and parle na koret safarians We dey lowkey nor mean say we lost key, we just dey observe them make them dey sakra |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 4:53pm On Jul 20, 2018 |
johnmattew:Dem no know! Who no go no know! If you like be Professor for Edo state,if you no sabi Pidgin,you be correct obote! |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 4:53pm On Jul 20, 2018 |
Amberon11:It is very deep and it is not just a language. It is about identity and believing that is worthy of being known and propagated. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:54pm On Jul 20, 2018 |
BiafranBushBoy:your height of ignorance kno no bound, Pidgin is our language we should preserve it and speak it at will. The British in their day to day life speak Pidgin 60% of the time in informal conversation.so which level U dey here dey form like say U nor dey shiiit. abeg branch ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:54pm On Jul 20, 2018 |
Hahahahaha UNIBENDON: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by peacengine(m): 4:54pm On Jul 20, 2018 |
1Sharon:Ma'am u no go understan. For we side every local govt geh differen lingua. Na pidgin we de use reason things together if noh we no go de hear we sef o. Na Nija delta lingua be diz. Buh my fear be say make we noh carry lass for English lingua |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Nobody: 4:55pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:Kpoko 4 u # warri no dey carry last# |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:56pm On Jul 20, 2018 |
UNIBENDON:Bross for your church mind u sef know say nah lie.nah we 4 Delta be pidgin English, warri-Sapele.dem small but dem dey yan ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by KangaIye: 4:56pm On Jul 20, 2018 |
1Sharon:You no fit compare Language Wey dey Edo with Dialect Wey full Yoruba. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Nobody: 4:58pm On Jul 20, 2018 |
All Edo and Delta cities represent for pidgin. Other notable mentions are Lagos and Port Harcourt. Every other places are debatable. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:58pm On Jul 20, 2018 |
peacengine:Dem nor go understand, as I dey so, if I meet Yoruba person, nah pidgin we go take yan make people around us nor know wetin we dey talk, if I meed Edo guy same thing but if I meet my fellow Area, case close! ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Sinistami(m): 4:58pm On Jul 20, 2018 |
[quote author=peacengine post=69556236]Ma'am u no go understan. For we side every local govt geh differen lingua. Na pidgin we de use reason things together if noh we no go de hear we sef o. Na Nija delta lingua be diz. Buh my fear be say make we noh carry lass for English Correct Yarn tell her. E no easy to be Nigerdeltan . |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by peacengine(m): 5:01pm On Jul 20, 2018 |
erico2k2:Na so bros, na pidgin be de way o, if u know u know |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 5:01pm On Jul 20, 2018 |
1Sharon:Yoruba get different versions,na so Ibo and Hausa get.Even Esan , Ijaw or Izon and Urhobo get their own dialect. Most Yoruba and Hausa people no sabi Pidgin. All Igbo people sabi Pidgin,but their matter bi say dem no dey like speak for their own place especially when dem know say u no sabi their Igbo talk. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Manofvalor1: 5:01pm On Jul 20, 2018 |
abeg dis na slangs u write there! doh!!.no be pidgin u hear? no come dey fall ur hand! una don leave origin pidgin dey speak cultist plus armed robber slangs. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 5:02pm On Jul 20, 2018 |
Rotflmao to Syria ![]() Rosebloom: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by searay(m): 5:02pm On Jul 20, 2018 |
fratermathy:Well spoken. Pidgin is regarded as Motor park English in Akwa Ibom. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Sinistami(m): 5:03pm On Jul 20, 2018 |
Takeproft:Guy wetin Yu de Kap sef. Yu Don kon Yenagoa before. Wi nor de drag seat with Oba o (Benin Warri PH) But Lag no reach us o. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by charlsecy(m): 5:05pm On Jul 20, 2018*. Modified: 4:08pm On Jul 23, 2018 |
@ALKARULEZZ Pidgin in Anambra? That's not true. It's used majorly when an outsider is met. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Nobody: 5:06pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:Remove Anambra from that list. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 5:07pm On Jul 20, 2018 |
searay:Haha I agree. The ppl quoting me in pidgin are really doing my head in |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Nobody: 5:07pm On Jul 20, 2018 |
BiafranBushBoy:Pidgin is good. It is unique, nice and has swag. Speak oyibo for market dem go chop u raw or cheat you |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Gracespecial101(m): 5:07pm On Jul 20, 2018 |
Sinistami:Baba wida no be area slang sha... If you know you know |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 5:09pm On Jul 20, 2018 |
. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 5:10pm On Jul 20, 2018 |
peacengine: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Gracespecial101(m): 5:11pm On Jul 20, 2018 |
Manofvalor1:Thank you oo, i no just dey understand them parole any longer |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 5:13pm On Jul 20, 2018 |
UNIBENDON:Exactly my point. So why don't you lot speak a unifying language like yorubas? |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by peacengine(m): 5:15pm On Jul 20, 2018 |
[quote author=1Sharon post=69556689][/quote]Na wetin de work u? |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by donbachi(m): 5:17pm On Jul 20, 2018 |
Abobi whither u...make u focus dia,peel out make aboy chop..i rep my PH. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 5:17pm On Jul 20, 2018 |
Double post |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 5:17pm On Jul 20, 2018 |
peacengine:You and the jargon you wrote up there |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Icon79(m): 5:17pm On Jul 20, 2018 |
Delta state is definitely the #1, followed by Rivers state. Third should be Lagos and 4th Edo. As per the rest, I am not too sure. O pari |
Coldest States In Nigeria • 12 Beautiful Resorts In Nigeria Where You Can Enjoy Your Honeymoon • 10 Cities In Nigeria Where Pidgin English Is Most Spoken • 2 • 3 • 4
Begging Attitude: White Man Married To Nigerian Lady Vows Never To Visit Nigeria • Broke Lady Offers Lagos Uber Driver Sex In Exchange For Payment. He Refuses • Photo Of What I Saw In India . Science Or Magic?

and the jargon you wrote up there