Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,905 members, 7,806,642 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 07:37 PM

Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) - Literature (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (61723 Views)

Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply) (Go Down)

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:28am On Sep 05, 2018
devilmaycry1:

ahahaahahahagah :-D
i don ask around dem say na one kind madman dey bear that name shoor

hahahaahhahacheesy
me baba olowo mad man
chaiii i don suffer

but come o
i been think say na one of your pa brother dey answer that name

madman r.paulinus

u see the name abi?cheesy

madman nahim first name
then r.paulinus na the surname
hahahhahahaaaaacheesy
abeg make i no laugh kill myself here ocheesy

abeg e get one babe i just sight here now o

tessygold
abeg tessy u been dey sell gold?cheesy
me go like buy o

baba olowo the long prickcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:33am On Sep 05, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahahahahahahahahahahahahahah shebi na u need that left yash for u for use snipper take am nt
and that film devilmaycry na sweet film me guy try to buy shukshi wen watching the film na so u go high well ahahahahahagahahahahahahahahahahahaha isthedemon boy

devilmaycry why u con resemble one guy i been know make dey sell gala for hold up

come o na the same way the guy dey talk na like so u self dey talk

abeg na work i dey now o
make my prick no stand o

come o that mad man left yansh go still sweet o
na now i reason am self

but that film i been dey watch devilmaycry

i been see how u take go thief person prick chop

as a devil may crycheesy u be
hahaahaaaaaahaaacheesy

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:38am On Sep 05, 2018
virtuejoan:

hahahahahahahahaha bros nah me be virus Joan, u wicked I swear I dash u mad man left yansh

hahaaahahhhaacheesy
shey be i dey tell everybody here say my yabbing
i just dey do am to make people laugh and feel free
all na for the fun i no really mean am o

but come o
that mad man left yansh go sweet o
hahahahahhaaacheesy
baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:41am On Sep 05, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahaha try to use snipper with it so to make sense

hahahahahhhahahaaacheesy
but come o devilmaycry
abeg u fit help me cry go meet buhari say this country don tire me o

abeg na town cryer u been do for village before you come lagos?cheesy

me won watch one movie like this now for housecheesy

the name of the film na devilmaycrycheesy

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:05pm On Sep 05, 2018
{Intro}
SperoacH beat
{Verse 1 - 2baba}
I like woman, I dey straight forward
I like truth and I dey rock rumours eh
I don't know wetin you want to do
But make you let me know if you go show up eh
Because I don buy diesel
I don buy shayo for yard o
I don call Gaaga, I don call my guys around o
I don call my Mama, I tell am say you bam o
I don call everybody, I call everybody
But I see you for Insta
You say you dey Ipaja
And anytime I holla, you go say you dey my area
I say no wahala but I don dey wait you tire
I don wait you sotey I don dey lose weight o
{Chorus}
Amaka dissapoint me
O tiyeneke confusion
Amaka dissapoint me
Nyom kem dissapointment o
Amaka dissapoint me
Nyom kem confusion
Amaka dissapoint me
O tiyeneke dissapointment o
{Verse 2 - Peruzzi}
(Put a bang bang)
I know 2face o, I dey straight forward too (I dey straight forward)
But you gatz tell me how e dey do you
And if I come through shey you go wan go one side
And if I drop raba shey you go turn up?
Cos I don buy diesel, I don on gen for my house
I don call Larry, e dey set up for yard (put a bang bang)
I don call my papa, tell am say you fine
Ah, I don call everybody, I call everybody
I see you for twitter, retweeting your Mister
I enter your matter but you don't want to answer
I say no wahala, since that's how you hala
I don wait you sotey I don dey lose weight o
{Chorus - Peruzzi & 2baba}
Amaka dissapoint me
O tiyeneke confusion
Amaka dissapoint me
Nyom kem dissapointment o
Amaka dissapoint me
Nyom kem confusion
Amaka dissapoint me
O tiyeneke dissapointment o
{Verse 3 - 2baba}
I don dey here and
I dey straight forward
I like truth and I dey rock rumours eh
I don't know wetin you want to do
But make you let me know if you go show up eh
{Chorus - 2baba}
A-A
Amaka dissapoint me
O tiyeneke confusion
Amaka dissapoint me
Nyom kem dissapointment o
Amaka dissapoint me
Nyom kem confusion
Amaka dissapoint me
O tiyeneke dissapointment o
{Outro}
Mixing Zeeno Foster
SperoacH beat
Amaka dissapoint me
Amaka dissapoint me
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:39pm On Sep 05, 2018
Chaiii i just feel like uploading my pics here as a baba olowo the long prick i be

abeg make una no yab me as i take ugly so o

me na footballer so me no need any swag or make up
all natural

ahhh me i still dey pray make God connect me into a professional football level

me i sabi play ball wella
many hattricks to my name
abi na to jug ball with skills join pass 500 Self me i dey there as a starboy i be na

but me i no sabi boast or talk too much

me won try enter festac town like this go find any football academy me i go join there
abeg any information do contact me o

me dey happy dey shine teeth like this ocheesy

baba olowo the long prick

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:06pm On Sep 05, 2018
Fine boy like me
am still single and searching

see come
i no say babes dem go dey skemp me o

chaiii abeg make una no bomb my phone with calls o

and as for gay men dem
i cover my bum bum with the blood of the lamb

abeg o na me be baba olowo the long prick one of nairaland here

anyhow e go be u fit contact me sha am a friendly person o

if you see me real life u go like me
abeg o this one make i dey talk anyhow so for here make sugar mummy no contact me o

ahhhh me i dey fear o
but the boy no care

sweet babies come to daddy

as baba olowo the long prick i be cheesy

1 Like

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:06pm On Sep 05, 2018
omamush:


Rosemary you have not answered this your crush oo ehn

wonderful update, weldone
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:09pm On Sep 05, 2018
Rosemary33:
I am shying shame o grin
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:13pm On Sep 05, 2018
omamush:


Rosemary you have not answered this your crush oo ehn

wonderful update, weldone

see come omamush abi wetin be ur name self

no let me mush my engagement ring make i won give my love rosemary for that ur long mouth socheesy

see come its officially singned and accepted she is in love and shy with baba olowo the long prick

any more explanations
abeg go and ask ur brother ahmed mush
hahahahhahahahahahacheesy
laugh won kill me here o
hahahhahahahahhacheesy

ahmed mush will answer all your queries
keep the fun coming

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:46am On Sep 06, 2018
Abeg o now na still early morning o

so we need to praise baba God o
for giving us this grace to stay alive

i thank you father for this day
you are the i am that i am
the beginining and the end
the alfha and the omega
the unchangeble changer
the one true God of the whole universe

i worship ur holy name abba father
we love you the all seeing eye
amencheesy

abeg o everybody here me just won testify for the goodness of the lord sometimes ago in my life

na since then i know say there is truly a God in heaven watching over us o

then i had no job and a source of income
i was living miserably no hope at all
but then i remembered the lord our God
i prayed only one psalm from the bible just only one psalm
and that psalm was psalm 73
i prayed onto the lord with all my heart i was really humbled to the last in life i needed something to hold on too
i cried abba father do not forsake me your son ahhhhhhhh

the tears flowed with the prayers up to heavens where there is a God almighty

i only stayed 3 days when i was called to start work on one company i had applied for since for long now

i had even forgoten i had even prayed self for a job

but i tell you my prayer got answered in 3 days

prayers delays sometimes but the answers must surely come

and it took just 3 days to come

please try to pray with a sincere heart and not pray anyhow
thats why some prayers are not been answered

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 7:50am On Sep 06, 2018
Baba olowo the longest prick & iambees the 14inc banana, i no fit wait make we shift dem girls puna, for next episode
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:03am On Sep 06, 2018
Iambees:
Baba olowo the longest prick & iambees the 14inc banana, i no fit wait make we shift dem girls puna, for next episode

see come iambees the 14 inches banana

no go spoil my holy mood i dey this morning o
u do head like********

abeg i no go yab u o
me dey pray now so no disturb me o

but later i go reason your yan for the next episode sha

but see come iambees
no go spoil my readers holy mood this morning o with this ur 14 inches u carry so

abeg carry ur tin wait first i dey pray now

baba olowo the long prickcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:25am On Sep 06, 2018
This one na one of my trowback stories o abeg o make una try manage this one o this morning ocheesy

baba olowo the long prick

Nairaland.com

chaiii wetin be this na why una dey do me like dis?
he get one day me i para vex with my guy half kilo
na so we enter bike dey go nairaland.com head office
ahhhhhh today na today o
oya we don reach make we fall in
as we enter the place one custormer care con attend to us
please sir how may i help u?
I first no answer am
she con ask me again how may i help u sir?
Na so i reply am i came to pay for ur nairaland weekly adverts fee
i want to start my advertisemet here in ur web forum
ok na so she tell me the least money u can start with is 20,000 naira
i con tell am no props
hello sir please tell us the name of ur adverts sir
na so i tell her i want u to help me advertise my story baba olowo the long prick

hmmmm the custormer care turn look me
please i dont get u sir?
what did u say again?
I said i want u to help me advertise my story lines baba olowo the long prick
just help me push the story or thread to the front page of nairaland

hmmm the custormer care con breath in
please sir wait here am coming

na so she con waka go inside go call seun come

baba bounce dey come
him con greet us hello sir good day to u
me con answer am yes good day
i came here for u to help push my story thread baba olowo the long prick to the front pages of nairaland

ahhhhh him shout
for wat na?

I say come o are u the owner of the thread abi story?

No no no him shout please we dont accept such bad names for a story to be pushed to front page

imagine the name u gave ur story baba olowo the long prick
please i dont condole madness here

if u are ready to advertise it please try and change the name to sometin else
then come back we will do business

ahhh my eye red
come o why na? Wetin be this
na u get the story?
Na so i ask am

please what am saying is this i dont like the name of ur story thats all

i say but thats just my nick name na?
I even have the 20,000 naira cash here with me if u want i will even add more to it

seun look me con say u know wat?
Just give me ur bank account details i know wat to do

na so sharp sharp i give am my bank account

before 2 minutes ehhh i receive alert for my phone!

Chaiiii i confuse wetin happen
na so i check the message wetin i see for there na
you have been credited 20,000 naira to ur account from nairaland.com thanks

i con dey look like mad man
come o wetin i dey see here so

seun con tell me say please manage it
and dont bother to come back here again

wait o i con dey wonder instead of me to dey pay in enter nairaland account na dem con dey credit my account wetin con happen?
Abi dem don high ?

the custormer care con tell me say please we dont accept topics or stories with such bad names and push dem to front page

ahhhh before i know ehh security excort us go outside
chaiiii wetin be this self i shout
me make e be say i need many comments and interactiveness from nairalanders

na so seun use take fall my hand so?
Chaii life don tire me o
abi dem use the 20k take bribe me say make i use take shot up my mouth?
Ahhhh which kind tin be this self
na so i para dey go back my house

imagine person make won go pay enter nairaland dem account
na so dem pursue me back with 20k say make i no even bother to advertise again chaiiiiiiiiiiii
make i still dey my level

ahhhhh no wahala me go still catch una

shey if i drop rabba shey u go turn up!!!
Amaka disapiont me!!!
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 8:34am On Sep 06, 2018
okafor200:


see come iambees the 14 inches banana

no go spoil my holy mood i dey this morning o
u do head like********

abeg i no go yab u o
me dey pray now so no disturb me o

but later i go reason your yan for the next episode sha

but see come iambees
no go spoil my readers holy mood this morning o with this ur 14 inches u carry so

abeg carry ur tin wait first i dey pray now

baba olowo the long prickcheesy
no vex na bcus i crash for ashawo dem place, my 14inc the one of dem mouth now the do press up
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:12am On Sep 07, 2018
Standing ovation to baba olowo the long prick
i don really try abegcheesy
as i dey here now i don hang boot
na only by the grace of God i go even fit drop any episodes here again

since me no see love here
na blank space una go dey see here now
because the moral i get before no just dey again

now if u can see
me i dey for other people story thread dey comment dey enjoy everybit of myself there

i tell una say na because of fun make me open this baba olowo the long prick story
at least everybody go dey laugh and comment here

but it seems i am the only one doing the posting and still commenting

well no problem
since una like reading in ghostmode

me self don decide to also to dey come here con read also in ghostmode

not even keep it bro

i dey see notin here

well i no be dull person or like any thread story that is just too dull

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:32pm On Sep 07, 2018
Episode 29( the revenge of baba olowo the long prick)

as rumours hotel still dey bubble with people noise dem

and my guy half kilo won really fight pradioc
see as people start to dey saperate dem o

me just dey shine teeth dey look dem the two foolscheesy

but on a normal fact ehh if dem allow dem fight ehh

pradioc go use my guy half kilo sweep ground
as half kilo take short so baba still dey para o

but anyhow sha dem later settle the fight and arguments

as everything con be for here
i con later dey here one rumour say seun don carry the award money run o

baba carry me and youngzubi hard earned money fly back fence runcheesy

see as me i dey vex dey para
wetin be this self

seun dey craze?

i burst enter street that night
oboy as the vex take be me ehhh
na revenge of baba olowo the long prick i won go for like this
since seun don carry the money run
na to just find one place rest my mind if not ehh

naso i reason that ashawo house make dem won nearly use rape kill me o

na revenge i go surely go back for o

oboy sharp sharp as i branch there
see as dem rush me
because dem be know say na me dem dey call baba olowo the long prick for the areacheesy

na me dey scatter babes with my long tin socheesy

but that other day i no just ready nahim make i run comot if not ehh we die their

see as two babes start to dey rub my long tin

dem shout ahhh oga this ur tin long o abeg ur money go be 30k for the two of us o

ahhh me i smile no wahala
shey be na for the night?cheesy

na today una go know who i be so
with this anger make dey my body like this now ehhh
na fire down i dey so

as we rush enter room
like so dem start to dey romance baba olowo the long prick o

me just lie down dey enjoy am
before dem know ehh

naso i catch one of the babes
oboy see banging

ahhh she just dey shout bros abeg take am easy o
ahhh ur tin long o

oboy me i no won know
i bang the babe for 2 hours o

naso i rush enter the other babe
oboy see another banging o

but this time she dey beg me make i stop

bros wetin make u never release na
wetin happen
and this ur tin big o

as i dey bang the babes dem,
like so i here shout for one other room self

ahhh please give it to me harder

oboy na iambees baba dey bang one babe puna dey shine teethcheesy

chaii life sweet o

iambees pay for all night but him only last for 2 hours
baba no know wen him sleep till daybreak
baba don tire

chaiii see as iambees money don bash

as me i don fire the babes dem finish around 12pm for midnight

naso i say make i rest o
oboy as i open my eyes 30 minutes later oboy i no see any of dem the babes again o

chaii dem the ashawo don run o

naso i vex come outside of the room

as i con look front
i see inside one room make dem no close the door well

oboy one ashawo just busy dey rape one guy
and the guy dey cry

abeg e don do na
oboy i no believe my eyes
na one of my mad friend make dem dey call devilmaycry

baba pay for the night self but him no fit last upto 30 minutes

chaiii
since the ashawo no get any option again but na to rape am

chaii laugh won kill me herecheesy

naso i vex enter the room ehhh
push the ashawo comot from devilmaycry body

rush comot my big tin so
bang craze comot for the ashawo head

as i dey bang the ashawo
naso devilmaycry tell me say
ahhh bros thank u o
abeg bang am well well o

this girl too like prickcheesy

as i still dey bang the babe with force ehh
she start to dey shout please stop o
this ur tin too big o!
Oboy me i no won know abegcheesy

i fire the ashawo sotey na devilmaycry push me comot say abeg e don do na
u won kill the girl?

oboy na so the ashawo see small opportunity excape

ahh the tin pain me
i stand up ehhh pursue the ashawo come outside of the room

ahhh i no con know where she run enter so

as i con dey reason am

naso i vex jam one other room door open gba!
oboy na the room make iambees dey with one ashawo o

ahhh as i rush enter
na only the ashawo wake up
iambees dey sleep like person make don diecheesy

the ashawo con ask me wetin u dey find here so
i think say na u dey the other room with two babes dem

before she go finish to talk self
i don climb the bed
turn the ashawo yansh start to dey bang am

chaiii oboy this ashawo hole tight o

she dey shout say make i stop
say my tin too big o

oboy i no believe my eyes say iambees open eye see me dey bang the babe big yansh

baba just dey look me dey shine teethcheesy

naso him sleep back

oboy see as baba give me go ahead so o

ahhh this babe hole tight o
my long tin go bang tire

chaiii see as the bakasi soft
ahh this tin dey sweet o

oboy like so i start to dey change different banging positions with the babe o

i bang the ashawo 6 rounds

sotey any time iambees turn wakeup
him own na to just to dey look me dey shine teethcheesy

oboy no body tell the ashawo make she run o

see narrow excape o
ahhh me i vex come outside again

naso i start to dey peep all the whole rooms one by one

as i dey peep oboy i no beleive my eyes ocheesy

watch out for episode 30
(the revenge part 2)

coming soon live on Hdcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Rosemary33: 3:49pm On Sep 07, 2018
Baba Olowo, I don finally find you, na me and you for area o, make nobody separate us.

Weldon Bro
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:17pm On Sep 07, 2018
Rosemary33:
Baba Olowo, I don finally find you, na me and you for area o, make nobody separate us.

Weldon Bro

hahahaaahahacheesy
me dey shine teeth like this ocheesy

no wahala i don sight u here

anyhow e go be sha
na still me be
baba olowo the long prick one of nairaland herecheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 4:18pm On Sep 07, 2018
lol, Okafor200 na kill You won kill dem, Them charge You 30k for a nite, na dem still run...

after me and the ashawo, fu*ck finish for 2 hours, she still tell me say make we Go 12 more round b4 daybreak nahim i claim dead the pray make miracle happen, before i go know, wetin the happen, baba olowo burst inside room nakking continue...
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:49pm On Sep 07, 2018
Iambees:
lol, Okafor200 na kill You won kill dem, Them charge You 30k for a nite, na dem still run...

after me and the ashawo, fu*ck finish for 2 hours, she still tell me say make we Go 12 more round b4 daybreak nahim i claim dead the pray make miracle happen, before i go know, wetin the happen, baba olowo burst inside room nakking continue...

see come iambees abi wetin be ur name self

na people like una dey enter bush go kidnap bush baby pikin
go market go sell am use the money go studio go sing musiccheesy

hahahahahaaacheesy

baba olowo the long prickcheesy

episode 30 coming soon on Hdcheesy
my nakking continues
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 5:11pm On Sep 07, 2018
okafor200:


see come iambees abi wetin be ur name self

na people like una dey enter bush go kidnap bush baby pikin
go market go sell am use the money go studio go sing musiccheesy

hahahahahaaacheesy

baba olowo the long prickcheesy

episode 30 coming soon on Hdcheesy
my nakking continues


Guy how you tek"no, naso even the order day na ashawo money I move go aba go record one of my single for studio...
2baba say!!! no see down look
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:07pm On Sep 07, 2018
Watch out for Episode 30 coming soon live on Hdcheesy

(the revenge of baba olowo the long prick part 2)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry: 2:15pm On Sep 08, 2018
okafor200:
Episode 29( the revenge of baba olowo the long prick)

as rumours hotel still dey bubble with people noise dem

and my guy half kilo won really fight pradioc
see as people start to dey saperate dem o

me just dey shine teeth dey look dem the two foolscheesy

but on a normal fact ehh if dem allow dem fight ehh

pradioc go use my guy half kilo sweep ground
as half kilo take short so baba still dey para o

but anyhow sha dem later settle the fight and arguments

as everything con be for here
i con later dey here one rumour say seun don carry the award money run o

baba carry me and youngzubi hard earned money fly back fence runcheesy

see as me i dey vex dey para
wetin be this self

seun dey craze?

i burst enter street that night
oboy as the vex take be me ehhh
na revenge of baba olowo the long prick i won go for like this
since seun don carry the money run
na to just find one place rest my mind if not ehh

naso i reason that ashawo house make dem won nearly use rape kill me o

na revenge i go surely go back for o

oboy sharp sharp as i branch there
see as dem rush me
because dem be know say na me dem dey call baba olowo the long prick for the areacheesy

na me dey scatter babes with my long tin socheesy

but that other day i no just ready nahim make i run comot if not ehh we die their

see as two babes start to dey rub my long tin

dem shout ahhh oga this ur tin long o abeg ur money go be 30k for the two of us o

ahhh me i smile no wahala
shey be na for the night?cheesy

na today una go know who i be so
with this anger make dey my body like this now ehhh
na fire down i dey so

as we rush enter room
like so dem start to dey romance baba olowo the long prick o

me just lie down dey enjoy am
before dem know ehh

naso i catch one of the babes
oboy see banging

ahhh she just dey shout bros abeg take am easy o
ahhh ur tin long o

oboy me i no won know
i bang the babe for 2 hours o

naso i rush enter the other babe
oboy see another banging o

but this time she dey beg me make i stop

bros wetin make u never release na
wetin happen
and this ur tin big o

as i dey bang the babes dem,
like so i here shout for one other room self

ahhh please give it to me harder

oboy na iambees baba dey bang one babe puna dey shine teethcheesy

chaii life sweet o

iambees pay for all night but him only last for 2 hours
baba no know wen him sleep till daybreak
baba don tire

chaiii see as iambees money don bash

as me i don fire the babes dem finish around 12pm for midnight

naso i say make i rest o
oboy as i open my eyes 30 minutes later oboy i no see any of dem the babes again o

chaii dem the ashawo don run o

naso i vex come outside of the room

as i con look front
i see inside one room make dem no close the door well

oboy one ashawo just busy dey rape one guy
and the guy dey cry

abeg e don do na
oboy i no believe my eyes
na one of my mad friend make dem dey call devilmaycry

baba pay for the night self but him no fit last upto 30 minutes

chaiii
since the ashawo no get any option again but na to rape am

chaii laugh won kill me herecheesy

naso i vex enter the room ehhh
push the ashawo comot from devilmaycry body

rush comot my big tin so
bang craze comot for the ashawo head

as i dey bang the ashawo
naso devilmaycry tell me say
ahhh bros thank u o
abeg bang am well well o

this girl too like prickcheesy

as i still dey bang the babe with force ehh
she start to dey shout please stop o
this ur tin too big o!
Oboy me i no won know abegcheesy

i fire the ashawo sotey na devilmaycry push me comot say abeg e don do na
u won kill the girl?

oboy na so the ashawo see small opportunity excape

ahh the tin pain me
i stand up ehhh pursue the ashawo come outside of the room

ahhh i no con know where she run enter so

as i con dey reason am

naso i vex jam one other room door open gba!
oboy na the room make iambees dey with one ashawo o

ahhh as i rush enter
na only the ashawo wake up
iambees dey sleep like person make don diecheesy

the ashawo con ask me wetin u dey find here so
i think say na u dey the other room with two babes dem

before she go finish to talk self
i don climb the bed
turn the ashawo yansh start to dey bang am

chaiii oboy this ashawo hole tight o

she dey shout say make i stop
say my tin too big o

oboy i no believe my eyes say iambees open eye see me dey bang the babe big yansh

baba just dey look me dey shine teethcheesy

naso him sleep back

oboy see as baba give me go ahead so o

ahhh this babe hole tight o
my long tin go bang tire

chaiii see as the bakasi soft
ahh this tin dey sweet o

oboy like so i start to dey change different banging positions with the babe o

i bang the ashawo 6 rounds

sotey any time iambees turn wakeup
him own na to just to dey look me dey shine teethcheesy

oboy no body tell the ashawo make she run o

see narrow excape o
ahhh me i vex come outside again

naso i start to dey peep all the whole rooms one by one

as i dey peep oboy i no beleive my eyes ocheesy

watch out for episode 30
(the revenge part 2)

coming soon live on Hdcheesy

bros...abeg stop mention 'devilmaycry'....na me be that....the person u intend mentioning is 'devilmaycry1' ....


the mentions too much....wen I no even the inside the chat
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:45pm On Sep 08, 2018
devilmaycry:


bros...abeg stop mention 'devilmaycry'....na me be that....the person u intend mentioning is 'devilmaycry1' ....


the mentions too much....wen I no even the inside the chat

see come devilmaycry abi na devilmaycry1 anyone una like to dey answer

me i no won know
as far say devil sha dey cry

anyways me don here ur complain me go look into am

no problem
but i won tell una say u and that ur other guy devilmaycry1 make go thief bush baby pikin so

abeg make una try return that bush baby pikin o

abeg the mama dey always come my window every night here dey cry

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:48pm On Sep 08, 2018
Episode 30 (the revenge of baba olowo the long prick part 2)

oboy as i peep for all the rooms dem i no believe my eyes o

all the men make book for the night all of them don sleep go

some ashawo self dey wake dem so make dem fit continue till day break

ahhh my mind sweet ocheesy
naso i con knock for one room

the ashawo rush open door
na like so i take grab am dey go my room o

oboy see nakking to the heighest ordercheesy

chaiii this babe sweet o
she confess say mohammed dey stay ontop mountain no be say mohammed dey always go mountain

this one na the opposite o cheesy

as i fire am reach 5th round oboy na that time she start to dey beg me o say e don do na

oboy me i no won know self

as e con take be for here
naso i con manage leave am because she won nearly faint

as i pity am leave am
naso i come outside again
go knock for another ashawo room

this time na one big yansh babe
open door
as i skemp inside
i no believe my eyes say no guy dey inside na only she dey

ahhh me i smilecheesy

she con ask me wetin happen?

before she go finish self ehhh
i don grab am trow for her bed gba!

Oboy see banging

i fire the babe sotey she start to tell me say baby give it to me harder

na wen we con reach 7 rounds
chaiii the ashawo change mouth o

abeg bros e don do na
u won kill me for here?

Na that time self my tin con strong the more

she con dey follow me struggle o
say she no do again o

ahhh as a baba olowo the long prick i be so

na me go con gree this one?
For where?

She con dey shout say i no even talk prize self
i just carry her dey nack

naso i tell her
how much be ur prize self

she say since i don blow her reach 7 rounds say my money na 65k

i say no wahala
make we still continue i go add more money for u

oboy i bang this babe reach 9th round

chaiii the babe shout abeg e don do o
i no do again o

i tell am no na
but i go give u more money na
stay one place jor!

Na now the tin dey sweet me u won con stop abi?

I blow the babe reach 12th rounds
oboy this time the babe start to dey confess o

say na she now go pay me
say make i just leave her make she gocheesy

me i no mind am self i still dey bang dey go

na wen i dey rest so make i enter the 13th round self

before i know ehh the ashawo go for her bag bring out 50k give me say bros abeg i no do again o

abeg manage that one

ahhh my tin still stand like electric pole i still won do more

naso i won grab am again
as she see me dey stand up
naso she turn pick race comot for the room

ahhh the way she take run fear me o cheesy

me con dey wonder wetin dey happen self for here

why be say all this ashawo dem dey run from my big tin so?

No be money i won pay dem so?

As i dey reason am

naso i con dey hear person leg make dey waka for the passage

as i open the door come outside
ahhh me i shout
so finnally i don jam this ashawo make rape me the last time i come here

chaii today na today
we go see who go tire na

she been dey laugh dey go toilet
naso she dey talk to herself say
i don finish that guy o
i nack am sotey him faint

abi him think say i be all this small girls make dey fear prick?
Me i let am know say i be area mama givers never lack

as she still dey smile dey go

naso i call am come
how far how u dey na
she turn look me

ahhh fine boy i dey na
she look me smile
so u don finnally come back abi?

Me i say yes o
i don ready for u na cheesy

before i go finish to talk finish self she don grab me enter one room

ahhh me i surprise o

oboy see nakking

na me first lie down make she give me cowgirl style

ahhh see as the tin dey sweet me ocheesy

she bang me for 2 hours straight
naso she con rest

na that time my own con start o

as she dey sleep

sharp sharp me i bring out my long bulala so
chaiii see nakking
i fire this girl sotey she start to dey confess

bros u sabi nakk o
i like people like u ocheesy

i say ehhh
no wahala i go dey come here everyday be that na

naso i bang the babe reach morning

she no fit stand up waka well again o

naso she lie down back for the bed

oboy see another nakkingcheesy
ahhh the babe shout

abeg stop na
e don do na
i don tire abeg o

na me she dey tell dat one?

Me i must finish work for here

i bang the babe reach 9am for morning

wen other peaople don baff finish dey comot go eat i still dey nakk the ashawo

sotey she tell me say bros abeg
i no go collect any money from ur hand again o

but abeg con dey go na
e don too much o

i say for where me i never finish work self

i still dey blow the babe dey go
sotey the bed one leg even break gbosa!

Chaiii the babe start to dey shout dey cry o

ahhh i don die today o

na wen she dey cry nahim people break the door enter

as dem see me dey fire the ashawo and she dey cry

na that time dem know say this one no be ordinary prick ocheesy

this one na one in towncheesy

see as dem rush push me comot from her big yansh

chaiii naso dem look me shout

ahhh this one na person get this prick so?

Oboy See as the ashawo take excape o

Episode 31 coming soon live on Hdcheesy (the revenge of baba olowo part 3)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:25am On Sep 10, 2018
Episode 31 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:29pm On Sep 11, 2018
omamush:
great update dear Imelda deserves happiness

guys dont stop voting for our girl Rosemary if u haven't done so via the link

https://www.nairaland.com/4713348/nomination-september-5k-awards/1

see come omamushcheesy
i won give out special warning to this two guys dem

iambees and pradioc

see come if una like unaself ehh make una go return that ballot box make person go take vote for my darling rosemary33 o
if not ehh
ok i no go talk

imagine say me and ahmed mush head go vote for rosemary so o

before we know ehh
iambees and pradioc carry the ballot box runcheesy

the way dem take pick race fear me o
wetin dey happen!

But the thing make surprise me pass na

as i vote for rosemary33

i say make i reload the page to see my comment o

ahhh me i no believe am

i no see my comment again o

see come iambees and pradioc make do head like padlock so

before i sleep wake up ehh make una better return that ballot box o
if not ehh

me dey reason wether na the link omamush post above nahim no dey work well selfcheesy

abi dem no want make long prick vote?

baba olowo the long prickcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:35pm On Sep 12, 2018
Its been a long road but we are here now (maywether vs pacquio)
the fight of the century

baba olowo the long prickcheesy

episode 31 coming soon live on Hdcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:20pm On Sep 12, 2018
And on this day
i have said onto my heart never to yab anyone here again

many are yabbing me now
not that i dont have what to reply dem with

infact as i read their insults and all what dey say and laughing baba olowo the long prick there is sometin always there for me to yab them with

but on this day i have changed my mind never to yab anyone here again

but the temptations to reply is just too much for me

now is the time people find fit to yab me

now i must carry my cross alone

incase u are one of those people i have yabbed before or u just feel like yabbing me

now is ur time to shine
all i will do is just quote on u with

see come

baba olowo the long prick

thats all

this cross wont be easy for me to bear but i started it and i must end it alone

baba olowo the long prick
is now available to be yabbed

do as u please i wont reply u back
never will i

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:19am On Sep 13, 2018
Episode 31 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:33am On Sep 13, 2018
Abeg make una manage this my trowback story of my episode 6
this morning o

me fit still reason if i go compose episode 31 drop am for una today
baba olowo the long prick

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply)

Rhoda / African Nerd / Out Of The Blue

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 149
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.